Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly - Nairaland General (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly (3902 Views)
| Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(op): 6:09pm On Jan 18, 2015 |
rooqee120:No thank 1st o! We nova do interview proper. I tjink you undasand? ![]() |
| Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(op): 6:11pm On Jan 18, 2015 |
Enegod:Dem send you Abeg close my curtain before make pipo no dey shine eye like toush enter here ![]() |
| Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by rooqee120(f): 6:11pm On Jan 18, 2015 |
iamodenigbo1:Abeg oga speak language wey we hear. Wc one b edible again? All dis pipo wey go dey form shake spear abi na shake arrow sef *mstweeeew* |
| Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by demelza: 6:11pm On Jan 18, 2015 |
DickDastardly:Viju milk ke? I resemble pikin? Abi you just wan yab me? Do you know who I be? Do you know my connections? Dont you know I can buy this bar at the drop of a hat and throw you into the streets? *removes fone* Let me call my broda the commissioner. You go hear am today. ![]() |
| Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by rooqee120(f): 6:12pm On Jan 18, 2015 |
DickDastardly:Oga costomers dey wait o |
| Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(op): 6:13pm On Jan 18, 2015 |
iamodenigbo1:Oya see am take. No be make i even add am small Dogonyaro sef, cause u be me like who wen get malaria ![]() |
| Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(op): 6:17pm On Jan 18, 2015 |
demelza:You know where you enter so ![]() Dem no tell you Call anybody wen you wan call na here i tanda Infact begin dey comot for here before i loose temper. *drags him roughly by the hand and flings him outside* ![]() |
| Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(op): 6:19pm On Jan 18, 2015 |
rooqee120:Make dem wait, dem born dem born kainkain abi dem use am swear for dem![]() |
| Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by demelza: 6:23pm On Jan 18, 2015 |
DickDastardly:Is this how you treat a lady? Becos I no wear make-up, I come resemble man abi? See as u just dey pour insult for my body because I say make I pity you instead of going to Sheraton wey I be wan go. I no blame you |
| Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by CORTANA: 6:23pm On Jan 18, 2015 |
Abeg na who dey here? |
| Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(op): 6:24pm On Jan 18, 2015 |
CORTANA:Ehen na wetin ![]() |
| Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by CORTANA: 6:28pm On Jan 18, 2015 |
DickDastardly:Abeg bros no vex too much. U know wheither e get any ashawo joint wen dey around here? |
| Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(op): 6:31pm On Jan 18, 2015 |
demelza:Story! You wen dey owe me dey talk about sharatun hotel? Oya pay me my money. * grabs her neck* ![]() |
| Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by DickDastardly(op): 6:33pm On Jan 18, 2015 |
@rooqee120 Na sleep u don sleep so ![]() Na so u wan take do d work? See cup litter for table u dey there dey snore ![]() Oya hanlele! ![]() |
| Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by rooqee120(f): 6:33pm On Jan 18, 2015 |
CORTANA:Na human beans na |
| Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by CORTANA: 6:36pm On Jan 18, 2015 |
rooqee120:U wen jus dey wake up now. Ok, i dey find ashawo joint, u fit direct me? |
| Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by menix(m): 6:54pm On Jan 18, 2015 |
DickDastardly:U get st. Morris, abeg gimme 2 stick |
| Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by Enegod(m): 7:59pm On Jan 18, 2015 |
DickDastardly:shekpe doesn't high me ![]() cuban weed i do ![]() |
| Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by iamodenigbo1(m): 4:45pm On Jan 19, 2015 |
rooqee120:we de qurell before? na for this shekpe joint we meet or u see me for ur dream? |
| Re: Nairaland Shekpe (roots & Herbs Kaikai Mixture) And Cigar Joint! - Oga Dastardly by simdam500(m): 9:36am On Jan 21, 2015 |
Errrr who is here please?!? adjusting my tie Would somebody answer me! ![]() |
Nigerian Austin Oga Drowns In US While Swimming With Friends • Time For Uncle Dastardly's Bed Time Stories - Come in! • How Great Zik Caged The River Niger Mammy Water - A Fictional Story By Dastardly • 2 • 3 • 4
To All Those That Have Sent Me Pms • Nigerian Man Igho Sanomi Emerges Africa’s Youngest Billionaire • Does Pedialyte Expire: What You Need To Know


Abeg close my curtain before make pipo no dey shine eye like toush enter here 



