Tag And Ask - Forum Games (228) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Forum Games › Tag And Ask (888927 Views)
1 2 3 ... 225 226 227 228 229 230 231 ... 790 Reply (Go Down)
| Re: Tag And Ask by bejeria101(m): 9:58pm On Jan 21, 2015 |
HFOG:oga i go show,wll buzz you sir |
| Re: Tag And Ask by bejeria101(m): 10:03pm On Jan 21, 2015 |
HFOG:wont miss it for the world,wll holla you sir |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 10:55pm On Jan 21, 2015 |
Specialist900:me too never dey d road |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:02pm On Jan 21, 2015 |
AgapeCharis:but you been say you don begin. This your phone case na issue o. E be like we go need gather NLander o |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 11:04pm On Jan 21, 2015 |
Specialist900: ![]() I'll take it to carl care once i get to lagos. I for say make i flash a compactible custom ROM put bt i no wan hear story d 1 wey i b won begin get k leg jare |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:08pm On Jan 21, 2015 |
AgapeCharis:you no dey Lagos? Who you go find for adamawa na? |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 11:10pm On Jan 21, 2015 |
Specialist900:ada gini? I dey Edo jare |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:11pm On Jan 21, 2015 |
AgapeCharis:yekpa, him don find elantraceey go o |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 6:27am On Jan 22, 2015 |
Specialist900: ![]() |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:33am On Jan 22, 2015 |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 7:30am On Jan 22, 2015 |
Specialist900:lol which road? Road no dey tracey side jare gudm all |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 7:37am On Jan 22, 2015 |
bejeria101:Who's this person trying to make me jealous? Happy new year sir. |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 7:39am On Jan 22, 2015 |
LordReed:me? Eat like a mouse? Wait first, what does mean? *exploding mood in progress* |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 7:42am On Jan 22, 2015 |
Specialist900:No represent me oh. I no send you. I go enter Abj one of these days to chop my own. If I hear say you don chop am...wetin happen for 1967 go repeat itself |
| Re: Tag And Ask by bejeria101(m): 7:50am On Jan 22, 2015 |
HFOG:Lol happy new year mam,its lordreeds twin. |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:56am On Jan 22, 2015 |
AgapeCharis:lol. Who go gree this kind talk na. Speak more language jor |
| Re: Tag And Ask by bejeria101(m): 7:56am On Jan 22, 2015 |
LordReed:Thank God u no talk say u go chop my own join,na bite i for bite you,hehehe |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:59am On Jan 22, 2015 |
HFOG:why una no like to share things na? Na just rice and huge chicken na. |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:02am On Jan 22, 2015 |
bejeria101:No na. Na both of us dey town at present so we go share the foods. I go chop 3 people own you go chop 1person own join your own. ![]() |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 9:35am On Jan 22, 2015 |
Specialist900:more language no dey work for dt side o |
| Re: Tag And Ask by ideology(m): 9:56am On Jan 22, 2015 |
This thing that you are sharing without including me … there is … ![]() Even mumsy don forget moi ![]() Good morning Everyone ![]() |
| Re: Tag And Ask by LordReed(m): 1:01pm On Jan 22, 2015 |
HFOG:DD is doing well, no teeth has broken through yet but she's been attempting to put everything within reach into her mouth. |
| Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 2:18pm On Jan 22, 2015 |
HFOG:i'm better mum, your's? |
| Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 2:22pm On Jan 22, 2015 |
ideology: ![]() |
| Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 2:23pm On Jan 22, 2015*. Modified: 2:39pm On Jan 22, 2015 |
Specialist900:you go fear our shy boy na |
| Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 2:24pm On Jan 22, 2015 |
AgapeCharis:where i go stay? ![]() |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 2:32pm On Jan 22, 2015 |
AgapeCharis:Tor. Na you know o. I no know how to help you again |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 2:35pm On Jan 22, 2015 |
elantraceey:just to tell me say you like the colour of my hair for the picture dey hard you talkless of say the picture fine ![]() |
| Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 2:37pm On Jan 22, 2015 |
Specialist900:ok the picture fine, shey you dey happy now ![]() |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 2:40pm On Jan 22, 2015 |
LordReed:Uncle, time no dey the invite o |
| Re: Tag And Ask by ichommy(m): 2:46pm On Jan 22, 2015 |
Justi4jesu Are u Married? |
| Re: Tag And Ask by LordReed(m): 3:08pm On Jan 22, 2015 |
Specialist900:Corrected. Thanks for catching that. |
Romance Game For Romancelanders....[ TAG AND ASK] • Tag And Describe. • Answer The Question Above U And Ask Yours • 2 • 3 • 4
Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded)
Viewing this topic: 1 guest(s)








