₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,822 members, 8,428,227 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 07:24 AM

Toggle theme

Tag And Ask - Forum Games (252) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentForum GamesTag And Ask (901618 Views)

1 2 3 ... 249 250 251 252 253 254 255 ... 790 Reply (Go Down)

Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 10:20pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
no mind am. We wey hunger go pursue comot for night class those days around 2am go cook beans....we go still chop the beans before 5am cheesy

School life sha! grin
me i go wait o , hunger nor dey kill person or i go just chop something light.
Re: Tag And Ask by Nobody: 10:21pm On Jan 30, 2015
elantraceey:
5am ke, them dey pursue me?
lol.....by the time those worm for ur tommy wake u up u go know whether them dey pursue u
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 10:22pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
lol.....by the time those worm for ur tommy wake u up u go know whether them dey pursue u
lol , e nor fit reach like that.
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:22pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
no mind am. We wey hunger go pursue comot for night class those days around 2am go cook beans....we go still chop the beans before 5am cheesy

School life sha! grin
oboy, i remember say we go dey read for night for my lodge yet we go commot go find udara/agbalumo under him tree for 2am
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:23pm On Jan 30, 2015
elantraceey:
me i go wait o , hunger nor dey kill person or i go just chop something light.
better chop for real life before you chop for dream
Re: Tag And Ask by Nobody: 10:24pm On Jan 30, 2015
elantraceey:
me i go wait o , hunger nor dey kill person or i go just chop something light.
you never jam better hunger. Hunger don beat u before sotay your hand go dey shake?
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 10:24pm On Jan 30, 2015
Specialist900:
better chop for real life before you chop for dream
i nor dey dream so i nor fit chop for dream grin grin
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 10:25pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
you never jam better hunger. Hunger don beat u before sotay your hand go dey shake?
i don jam the one wey worse pass that one joor
Re: Tag And Ask by Nobody: 10:26pm On Jan 30, 2015
Specialist900:
oboy, i remember say we go dey read for night for my lodge yet we go commot go find udara/agbalumo under him tree for 2am
Book suffer person sha. If I remember my experience those days I go just dey laugh my sef cheesy
Re: Tag And Ask by Alezy(m): 10:27pm On Jan 30, 2015
Specialist900:
the doctor has spake
Abeg i nor wan laugh dis evening, i just want 2 say halo 2 u guys. Hope u all gud?
Re: Tag And Ask by Nobody: 10:29pm On Jan 30, 2015
elantraceey:
i don jam the one wey worse pass that one joor
my dear the kind hunger wey I experience for school once exam start no get part two. If dt kind hunger beat two people een, one go die inside. Yet only me carry am grin
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 10:30pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
my dear the kind hunger wey I experience for school once exam start no get part two. If dt kind hunger beat two people een, one go die inside. Yet only me carry am grin
..

lmao grin grin
Re: Tag And Ask by Alezy(m): 10:31pm On Jan 30, 2015
Specialist900:
better chop for real life before you chop for dream
chai, i dey tell u. lolz
E be like say u dey chop steady 4 dream o.
Re: Tag And Ask by Nobody: 10:34pm On Jan 30, 2015
elantraceey:
..

lmao grin grin
lol......I pray you don't experience such. Shout a big amen to claim it
Re: Tag And Ask by Nobody: 10:34pm On Jan 30, 2015
Alezy:
chai, i dey tell u. lolz
E be like say u dey chop steady 4 dream o.
lol! Abi o. How e take know?
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:39pm On Jan 30, 2015
Alezy:
chai, i dey tell u. lolz
E be like say u dey chop steady 4 dream o.
drink water join when i wake na
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 10:42pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
lol......I pray you don't experience such. Shout a big amen to claim it
ammmeeeennnnn o
Re: Tag And Ask by Alezy(m): 10:43pm On Jan 30, 2015
Specialist900:
drink water join when i wake na
lmao...if xo then u no need dey eat sleep be that na.
Re: Tag And Ask by Nobody: 10:43pm On Jan 30, 2015
elantraceey:
ammmeeeennnnn o
I didn't hear you
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:45pm On Jan 30, 2015
Alezy:
Abeg i nor wan laugh dis evening, i just want 2 say halo 2 u guys. Hope u all gud?
we're good bro. How work today
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:46pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
my dear the kind hunger wey I experience for school once exam start no get part two. If dt kind hunger beat two people een, one go die inside. Yet only me carry am grin
you suffer sha. I come dey pity you now sef
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:47pm On Jan 30, 2015
elantraceey:
i nor dey dream so i nor fit chop for dream grin grin
stay there dey form James bond o
Re: Tag And Ask by Nobody: 10:48pm On Jan 30, 2015
Specialist900:
you suffer sha. I come dey pity you now sef
lol
It was once in a while. Only in exam period
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:49pm On Jan 30, 2015
Alezy:
lmao...if xo then u no need dey eat sleep be that na.
only that one no dey bellefull.
You never hear say no matter how much food you chop for party e no go bellefull you, once you reach house real hunger go start
Re: Tag And Ask by Nobody: 10:50pm On Jan 30, 2015
elantraceey:
i nor dey dream so i nor fit chop for dream grin grin
you never dream see val abi?
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 10:50pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
I didn't hear you
Aaaaaaaaaaaammmmmmmmmmmmmmmeereeeeeeeeennnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnn
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:50pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
lol
It was once in a while. Only in exam period
why exam period? I get it, by then all your money and food don finish grin

Funny enough e get this thread I open few days back to share those schooling stories
www.nairaland.com/2114035/funny-schooling-moments
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 10:51pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
you never dream see val abi?
na you know o
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:52pm On Jan 30, 2015
AgapeCharis:
you never dream see val abi?
must you relate everything to your rival? grin
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:58pm On Jan 30, 2015
elantraceey:
na you know o
nice answer
Re: Tag And Ask by Nobody: 11:01pm On Jan 30, 2015
Specialist900:
why exam period? I get it, by then all your money and food don finish grin
lol...far from dt. Even if food finish, N250 go carry me reach house
Re: Tag And Ask by Nobody: 11:02pm On Jan 30, 2015
Specialist900:
must you relate everything to your rival? grin
rival ke? Abeg o. No be my rival o
1 2 3 ... 249 250 251 252 253 254 255 ... 790 Reply

Romance Game For Romancelanders....[ TAG AND ASK]Tag And Describe.Answer The Question Above U And Ask Yours234

Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded)

Viewing this topic: 1 guest(s)