₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,714 members, 8,423,354 topics. Date: Tuesday, 09 June 2026 at 04:14 PM

Toggle theme

Tag And Ask - Forum Games (261) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentForum GamesTag And Ask (892314 Views)

1 2 3 ... 258 259 260 261 262 263 264 ... 790 Reply (Go Down)

Re: Tag And Ask by HFOG(op): 11:38pm On Feb 01, 2015
Specialist900:
him go change mouth now o
Why u dey like enter this guy na? U bi rivals :p
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:38pm On Feb 01, 2015
AgapeCharis:
Thanks for the compriment grin
who compliment you
Re: Tag And Ask by HFOG(op): 11:39pm On Feb 01, 2015
AgapeCharis:
It's already too late sad
And I was busy defending you that you won't fall my hand sad
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:42pm On Feb 01, 2015
HFOG:
Eya...u even try process am...u know say I fit dey very nonchalant once in a while...na wetin do me sotey I no even do anything concerning PVC at all at all. Just dey siddon look
I no process anything o. I been don already zero my mind from am since as I no fit even trace the ward or unit I register sef
Re: Tag And Ask by Nobody: 11:44pm On Feb 01, 2015
HFOG:
And I was busy defending you that you won't fall my hand sad
cheesy tongue

Well, I had a nice time with the holy spirit this evening grin
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:44pm On Feb 01, 2015
HFOG:
Why u dey like enter this guy na? U bi rivals :p
No mind the guy. Him come spoil my investment
Re: Tag And Ask by HFOG(op): 11:45pm On Feb 01, 2015
Specialist900:
I no process anything o. I been don already zero my mind from am since as I no fit even trace the ward or unit I register sef
Hmm...na peace be the koko...make God just have mercy on us...
Re: Tag And Ask by HFOG(op): 11:46pm On Feb 01, 2015
Specialist900:
No mind the guy. Him come spoil my investment
investment? Tell me something
Re: Tag And Ask by Nobody: 11:46pm On Feb 01, 2015
Specialist900:
who compliment you
you grin
Re: Tag And Ask by HFOG(op): 11:47pm On Feb 01, 2015
AgapeCharis:
cheesy tongue

Well, I had a nice time with the holy spirit this evening grin
Do you mean that?
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:47pm On Feb 01, 2015
AgapeCharis:
cheesy tongue

Well, I had a nice time with the holy spirit this evening grin
*singing hallelujah * tracey still got a chance grin
Re: Tag And Ask by Nobody: 11:48pm On Feb 01, 2015
Specialist900:
No mind the guy. Him come spoil my investment
I no tell you make you quick open up? U kon dey dull yourself
Re: Tag And Ask by Nobody: 11:49pm On Feb 01, 2015
HFOG:
Do you mean that?
*tilts my head closer to her ear and gently whispers yes*
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:50pm On Feb 01, 2015
HFOG:
investment? Tell me something
grin. Him promise to send my share from the bounty and him no fulfil
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:52pm On Feb 01, 2015
AgapeCharis:
I no tell you make you quick open up? U kon dey dull yourself
send me the promised money you dey talk another thing
Re: Tag And Ask by Nobody: 11:53pm On Feb 01, 2015
Specialist900:
*singing hallelujah * tracey still got a chance grin
HFOG we need to have a meeting so we can help specialist out with something very important to him. Just me and you.
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:53pm On Feb 01, 2015
HFOG:
Hmm...na peace be the koko...make God just have mercy on us...
yes o. Even for abj people dey run go their village o
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:54pm On Feb 01, 2015
AgapeCharis:
HFOG we need to have a meeting so we can help specialist out with something very important to him. Just me and you.
No worry I don already choose who to align with and na LordReed
Re: Tag And Ask by Nobody: 11:54pm On Feb 01, 2015
Specialist900:
send me the promised money you dey talk another thing
see am? E don change topic now now. No dey lie give yourself again abeg
Re: Tag And Ask by Nobody: 11:55pm On Feb 01, 2015
Specialist900:
No worry I don already choose who to align with and na LordReed
No worry. Your eye go soon clear
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:58pm On Feb 01, 2015
AgapeCharis:
No worry. Your eye go soon clear
E don dey clear o.
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:58pm On Feb 01, 2015
AgapeCharis:
see am? E don change topic now now. No dey lie give yourself again abeg
what is this guy saying gan
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 12:01am On Feb 02, 2015
Oga, make we continu tomorrow abeg. Make we catch small sleep before cock crow
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 12:21am On Feb 02, 2015
Specialist900:
chop am o. From tomorrow you go dey chop WITHOUT grin
Hehehe, i already knowtongue
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 12:21am On Feb 02, 2015
HFOG:
Hi sweets. How are we today?
Mum i'm good , trust you are too?
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 12:22am On Feb 02, 2015
AgapeCharis:
I wan get 6 pacx. They say naim dem take dey win babes now embarassed
Which babes? huh

I nor join sha
Re: Tag And Ask by Nobody: 12:27am On Feb 02, 2015
elantraceey:
Which babes? huh

I nor join sha
kidding...

I know wetin go work for your body na grin
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 12:28am On Feb 02, 2015
AgapeCharis:
kidding...

I know wetin go work for your body na grin
Hehehe, wetin be that? grin
Re: Tag And Ask by Nobody: 12:32am On Feb 02, 2015
elantraceey:
Hehehe, wetin be that? grin
make I think am. But before I finish, whisper am 4 my ear make specialist no hear am
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 12:36am On Feb 02, 2015
AgapeCharis:
make I think am. But before I finish, whisper am 4 my ear make specialist no hear am
Na you talk say you no na

oya tell me joor.
Re: Tag And Ask by Nobody: 12:40am On Feb 02, 2015
elantraceey:
Na you talk say you no na

oya tell me joor.
I can't get your words verbatim nw bt e get as you talk am for one thread. Something like intelligence or so

true or false? grin
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 12:46am On Feb 02, 2015
AgapeCharis:
I can't get your words verbatim nw bt e get as you talk am for one thread. Something like intelligence or so

true or false? grin
You nor serious o grin grin
1 2 3 ... 258 259 260 261 262 263 264 ... 790 Reply

Romance Game For Romancelanders....[ TAG AND ASK]Tag And Describe.Answer The Question Above U And Ask Yours234

Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded)

Viewing this topic: 1 guest(s)