₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,277 members, 8,421,132 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 08:12 PM

Toggle theme

Tag And Ask - Forum Games (305) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentForum GamesTag And Ask (888052 Views)

1 2 3 ... 302 303 304 305 306 307 308 ... 790 Reply (Go Down)

Re: Tag And Ask by Nobody: 8:52pm On Feb 12, 2015
Specialist900:
why you come dey carry am for head pass me seftongue, seminary school don finishhuh?
[size=13pt] Semi wetin?

I dey cry for you[/size]
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:05pm On Feb 12, 2015
AgapeCharis:
[size=13pt] Semi wetin?

I dey cry for you[/size]
E don sweet me o. No cry o. Na good experience

How your day.
Re: Tag And Ask by BreezyRita(f): 9:12pm On Feb 12, 2015
Who wan go seminary abeghuh?
Specialist swidy, e never reach that one na.
Abeg, i fit hustle babe give you. cheesy
Re: Tag And Ask by Nobody: 9:20pm On Feb 12, 2015
Specialist900:
E don sweet me o. No cry o. Na good experience

How your day.
[size=13pt] Hehehehehehe guy go borrow mind!

My day was frosh. Yours?[/size]
Re: Tag And Ask by Nobody: 9:22pm On Feb 12, 2015
BreezyRita:
Who wan go seminary abeghuh?
Specialist swidy, e never reach that one na.
Abeg, i fit hustle babe give you. cheesy
[size=13pt] Abeg the earlier the better. It's getting out of hand mbok!![/size]
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:38pm On Feb 12, 2015
AgapeCharis:
[size=13pt] Hehehehehehe guy go borrow mind!

My day was frosh. Yours?[/size]
I don see who get mind pass me o. Na him you still single pass me ATM grin

Which one be frosh again? I go dey use dictionary chat with you again?
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:40pm On Feb 12, 2015
BreezyRita:
Who wan go seminary abeghuh?
Specialist swidy, e never reach that one na.
Abeg, i fit hustle babe give you. cheesy
so thoughtful of you. Atleast one better person don fall in line.

When you go begin the work jor?

How was your day?
Re: Tag And Ask by Nobody: 9:58pm On Feb 12, 2015
Specialist900:
I don see who get mind pass me o. Na him you still single pass me ATM grin

Which one be frosh again? I go dey use dictionary chat with you again?
[size=13pt] Lol...Frosh--I mean fresh

Na me you dey look? You go old o[/size]
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:02pm On Feb 12, 2015
AgapeCharis:
[size=13pt] Lol...Frosh--I mean fresh

Na me you dey look? You go old o[/size]
how day dey fresh abeg.?
Re: Tag And Ask by BreezyRita(f): 10:02pm On Feb 12, 2015
AgapeCharis:
[size=13pt] Abeg the earlier the better. It's getting out of hand mbok!![/size]
But why e con worry you like thishuh? Him dey find you own? Ma i know o
Re: Tag And Ask by Nobody: 10:17pm On Feb 12, 2015
Specialist900:
how day dey fresh abeg.?
[size=13pt] No be me wan teach you that one o

HFOG and elantraceey just dey use style abandon us for this thread. Thank God for our dear breezyrita kiss[/size]
Re: Tag And Ask by Nobody: 10:18pm On Feb 12, 2015
BreezyRita:
But why e con worry you like thishuh? Him dey find you own? Ma i know o
[size=13pt] Just feeling for a brother[/size]
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:20pm On Feb 12, 2015
BreezyRita:
But why e con worry you like thishuh? Him dey find you own? Ma i know o
this girl too get sense. Oya answer AgapeCharis. I dey find your own?
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:21pm On Feb 12, 2015
AgapeCharis:
[size=13pt] No be me wan teach you that one o

HFOG and elantraceey just dey use style abandon us for this thread. Thank God for our dear breezyrita kiss[/size]
the promo elantraceey give you don expire. Now na BreezyRita abi. I smh at you
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:22pm On Feb 12, 2015
AgapeCharis:
[size=13pt] Just feeling for a brother[/size]
which brother? In spirit or flesh. I don disbrother you tay tay
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:26pm On Feb 12, 2015
Una good night. I no dey quarrel with sleep
Re: Tag And Ask by Nobody: 10:26pm On Feb 12, 2015
Specialist900:
the promo elantrace.ey give you don expire. Now na Breezy.Rita abi. I smh at you
Lol! Me and Tracey na 99&100 o. Promo no dey expire tongue
Re: Tag And Ask by Lepetitechic(f): 10:54pm On Feb 12, 2015
Specialist900:
I need go report this guy to MI6 for stalking me grin. Na by force to be your friend? We no want party na by force?

For your info, no be first to call police dey win case o. Always remember 'the police is your friend'
Lol @ the bolded
Re: Tag And Ask by ideology(m): 12:17am On Feb 13, 2015
elantraceey:
No problem mum

ideology where's your picture angry
Good morning Pals, my sincere apologies have not been available lately esp yesterday.

I'll make it up to you, hopefully today.

Tracey o o o, wetin u want do with my face, lol
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 1:32am On Feb 13, 2015
ideology:
Good morning Pals, my sincere apologies have not been available lately esp yesterday.

I'll make it up to you, hopefully today.

Tracey o o o, wetin u want do with my face, lol
You nor fulfil your promise abiundecided
Re: Tag And Ask by Odunharry(m): 1:38am On Feb 13, 2015
tongue Specialist900 no gt mind
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:34am On Feb 13, 2015
AgapeCharis:
Lol! Me and Tracey na 99&100 o. Promo no dey expire tongue
we don dey see different o. Moreso, e be like you no know say the difference between 99 and 100 na like 1000
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:35am On Feb 13, 2015
ideology:
Good morning Pals, my sincere apologies have not been available lately esp yesterday.

I'll make it up to you, hopefully today.
you just take your time go celebrate with her void of our disturbance. No wahala
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:36am On Feb 13, 2015
Lepetitechic:
Lol @ the bolded
c'est vrai au faut mademoiselle ? grin
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:38am On Feb 13, 2015
Odunharry:
tongue Specialist900 no gt mind
since you hear MI6 you run abi?
Re: Tag And Ask by ideology(m): 6:46am On Feb 13, 2015
elantraceey:
You nor fulfil your promise abiundecided
Promise and fail, kikikikikikiii.

Emmmm, if I can stay online, i'll make it fun, probably start with childhood pictures grin grin

How about that?
Re: Tag And Ask by ideology(m): 6:48am On Feb 13, 2015
Specialist900:
you just take your time go celebrate with her void of our disturbance. No wahala
There's no [size=15pt]her[/size] o o o.

If there's any her, you guys would have known o o

Just like Hfog and lordreed… cool
Re: Tag And Ask by Nobody: 7:07am On Feb 13, 2015
Specialist900:
we don dey see different o. Moreso, e be like you no know say the difference between 99 and 100 na like 1000
[size=13pt] Choi! Go back kindergarten go learn 1 2 3[/size]
Re: Tag And Ask by BreezyRita(f): 7:46am On Feb 13, 2015

Good morning beautiful house!

Specialist900
LordReed
Ideology
AgapeCharis
Elantraceey
HFOG

[size=14pt] Hope y'all had splendid nights? [/size]
Re: Tag And Ask by Lepetitechic(f): 8:02am On Feb 13, 2015
Specialist900:
c'est vrai au faut mademoiselle ? grin
oui, tres vrai smiley
Re: Tag And Ask by Nobody: 8:43am On Feb 13, 2015
BreezyRita:

Good morning beautiful house!

Speciali.st900
LordRee.d
I.deology
AgapeCha.ris
Elantra.ceey
HFO.G

[size=14pt] Hope y'all had splendid nights? [/size]
[size=13pt]Yes o. Hope you did too? Good morrin[/size]
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:46am On Feb 13, 2015
Lepetitechic:
oui, tres vrai smiley
c'est bon.

Ça va ?
1 2 3 ... 302 303 304 305 306 307 308 ... 790 Reply

Romance Game For Romancelanders....[ TAG AND ASK]Tag And Describe.Answer The Question Above U And Ask Yours234

Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded)

Viewing this topic: 2 guest(s)