Tag And Ask - Forum Games (305) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Forum Games › Tag And Ask (887869 Views)
1 2 3 ... 302 303 304 305 306 307 308 ... 790 Reply (Go Down)
| Re: Tag And Ask by Nobody: 8:52pm On Feb 12, 2015 |
Specialist900:[size=13pt] Semi wetin? I dey cry for you[/size] |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:05pm On Feb 12, 2015 |
AgapeCharis:E don sweet me o. No cry o. Na good experience How your day. |
| Re: Tag And Ask by BreezyRita(f): 9:12pm On Feb 12, 2015 |
Who wan go seminary abeg ?Specialist swidy, e never reach that one na. Abeg, i fit hustle babe give you. ![]() |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 9:20pm On Feb 12, 2015 |
Specialist900:[size=13pt] Hehehehehehe guy go borrow mind! My day was frosh. Yours?[/size] |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 9:22pm On Feb 12, 2015 |
BreezyRita:[size=13pt] Abeg the earlier the better. It's getting out of hand mbok!![/size] |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:38pm On Feb 12, 2015 |
AgapeCharis:I don see who get mind pass me o. Na him you still single pass me ATM ![]() Which one be frosh again? I go dey use dictionary chat with you again? |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:40pm On Feb 12, 2015 |
BreezyRita:so thoughtful of you. Atleast one better person don fall in line. When you go begin the work jor? How was your day? |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 9:58pm On Feb 12, 2015 |
Specialist900:[size=13pt] Lol...Frosh--I mean fresh Na me you dey look? You go old o[/size] |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:02pm On Feb 12, 2015 |
AgapeCharis:how day dey fresh abeg.? |
| Re: Tag And Ask by BreezyRita(f): 10:02pm On Feb 12, 2015 |
AgapeCharis:But why e con worry you like this ? Him dey find you own? Ma i know o |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 10:17pm On Feb 12, 2015 |
Specialist900:[size=13pt] No be me wan teach you that one o HFOG and elantraceey just dey use style abandon us for this thread. Thank God for our dear breezyrita |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 10:18pm On Feb 12, 2015 |
BreezyRita:[size=13pt] Just feeling for a brother[/size] |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:20pm On Feb 12, 2015 |
BreezyRita:this girl too get sense. Oya answer AgapeCharis. I dey find your own? |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:21pm On Feb 12, 2015 |
AgapeCharis:the promo elantraceey give you don expire. Now na BreezyRita abi. I smh at you |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:22pm On Feb 12, 2015 |
AgapeCharis:which brother? In spirit or flesh. I don disbrother you tay tay |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:26pm On Feb 12, 2015 |
Una good night. I no dey quarrel with sleep |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 10:26pm On Feb 12, 2015 |
Specialist900:Lol! Me and Tracey na 99&100 o. Promo no dey expire ![]() |
| Re: Tag And Ask by Lepetitechic(f): 10:54pm On Feb 12, 2015 |
Specialist900:Lol @ the bolded |
| Re: Tag And Ask by ideology(m): 12:17am On Feb 13, 2015 |
elantraceey:Good morning Pals, my sincere apologies have not been available lately esp yesterday. I'll make it up to you, hopefully today. Tracey o o o, wetin u want do with my face, lol |
| Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 1:32am On Feb 13, 2015 |
ideology:You nor fulfil your promise abi ![]() |
| Re: Tag And Ask by Odunharry(m): 1:38am On Feb 13, 2015 |
Specialist900 no gt mind |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:34am On Feb 13, 2015 |
AgapeCharis:we don dey see different o. Moreso, e be like you no know say the difference between 99 and 100 na like 1000 |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:35am On Feb 13, 2015 |
ideology:you just take your time go celebrate with her void of our disturbance. No wahala |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:36am On Feb 13, 2015 |
Lepetitechic:c'est vrai au faut mademoiselle ? ![]() |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 6:38am On Feb 13, 2015 |
Odunharry:since you hear MI6 you run abi? |
| Re: Tag And Ask by ideology(m): 6:46am On Feb 13, 2015 |
elantraceey:Promise and fail, kikikikikikiii. Emmmm, if I can stay online, i'll make it fun, probably start with childhood pictures ![]() How about that? |
| Re: Tag And Ask by ideology(m): 6:48am On Feb 13, 2015 |
Specialist900:There's no [size=15pt]her[/size] o o o. If there's any her, you guys would have known o o Just like Hfog and lordreed… ![]() |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 7:07am On Feb 13, 2015 |
Specialist900:[size=13pt] Choi! Go back kindergarten go learn 1 2 3[/size] |
| Re: Tag And Ask by BreezyRita(f): 7:46am On Feb 13, 2015 |
Good morning beautiful house! Specialist900 LordReed Ideology AgapeCharis Elantraceey HFOG [size=14pt] Hope y'all had splendid nights? [/size] |
| Re: Tag And Ask by Lepetitechic(f): 8:02am On Feb 13, 2015 |
Specialist900:oui, tres vrai ![]() |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 8:43am On Feb 13, 2015 |
BreezyRita:[size=13pt]Yes o. Hope you did too? Good morrin[/size] |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:46am On Feb 13, 2015 |
Romance Game For Romancelanders....[ TAG AND ASK] • Tag And Describe. • Answer The Question Above U And Ask Yours • 2 • 3 • 4
Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded)
Viewing this topic: 1 guest(s)
, seminary school don finish
?




