Tag And Ask - Forum Games (314) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Forum Games › Tag And Ask (890173 Views)
1 2 3 ... 311 312 313 314 315 316 317 ... 790 Reply (Go Down)
| Re: Tag And Ask by Nobody: 11:30pm On Feb 16, 2015 |
Specialist900:yes na cos I don't know what you're talking about ![]() |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:35pm On Feb 16, 2015 |
AgapeCharis:dey form innocence o. Issokay. |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 11:39pm On Feb 16, 2015 |
Specialist900:no b forming o. What do you mean? |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 11:40pm On Feb 16, 2015 |
AgapeCharis:you go know soon. |
| Re: Tag And Ask by Alezy(m): 7:24am On Feb 17, 2015 |
good morning all, how are u doing this morning? and hope u had a splendid night rest...yesterday was hectic, one can only hope for a better today. av a nice day ahead. |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 7:43am On Feb 17, 2015 |
Alezy:Yea bro. Enjoy your day |
| Re: Tag And Ask by BreezyRita(f): 10:48am On Feb 17, 2015 |
Hello Heard madam HFOG and uncle LordReed are MIA?? Well, to Agapecharis Specialist900 Alexy Luxanne Elantraceey Ideology Odunharry How una dey?? Specialist, which kind reward ? Its a charity job. And I chosed you. |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 10:53am On Feb 17, 2015 |
BreezyRita:I dey fine jare. How you dey? |
| Re: Tag And Ask by BreezyRita(f): 11:16am On Feb 17, 2015 |
AgapeCharis:I'm good. Just there |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 12:00pm On Feb 17, 2015 |
BreezyRita:I'm good madam. This kind job without pay, na like this we go dey dey. You've been a little busy that you rarely come to the house. Hope all is well. How far school or work or farm. Which sef |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 12:05pm On Feb 17, 2015 |
| Re: Tag And Ask by BreezyRita(f): 12:14pm On Feb 17, 2015 |
Specialist900:Farm.. ![]() |
| Re: Tag And Ask by BreezyRita(f): 12:15pm On Feb 17, 2015 |
Specialist900:Farm.. ![]() AgapeCharis: ![]() ![]() ![]() |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 12:21pm On Feb 17, 2015 |
BreezyRita:You dey feel like boss abi? ![]() Specialist900 congrats on your new ![]() |
| Re: Tag And Ask by BreezyRita(f): 12:35pm On Feb 17, 2015 |
AgapeCharis: ![]() ![]() Na boss I be na. ![]() Specialist, no mind am hare. Friend zone no.. ![]() |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 12:36pm On Feb 17, 2015 |
AgapeCharis:this guy, my name just dey sweet for your mouth now abi? ![]() |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 12:37pm On Feb 17, 2015 |
BreezyRita:na Kenya your beans farm dey? |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 12:39pm On Feb 17, 2015 |
AgapeCharis:what's this one saying sef. E get wetin i no know for this my new position wey you know? Better tell me now |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 12:39pm On Feb 17, 2015 |
BreezyRita:okay,, u dey giv am small hope abi? ![]() |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 12:41pm On Feb 17, 2015 |
BreezyRita:agape, you no go cool down ask her for job now. You know say she be boss for her farm. Atleast she go fit give you ridge making job |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 12:41pm On Feb 17, 2015 |
Specialist900:you no know wetin be friendzone? hahaha okay na. That's an advantage breezyrita ![]() |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 12:42pm On Feb 17, 2015 |
Specialist900:see this friendzoned brother wan they give me advice ![]() |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 12:53pm On Feb 17, 2015 |
AgapeCharis:focus on the massage and leave the messenger |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 12:56pm On Feb 17, 2015 |
Specialist900:which message? |
| Re: Tag And Ask by BreezyRita(f): 1:46pm On Feb 17, 2015 |
Specialist900:No na congo e dey |
| Re: Tag And Ask by BreezyRita(f): 1:48pm On Feb 17, 2015 |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 1:56pm On Feb 17, 2015 |
BreezyRita:I no talk anything o How your friend? |
| Re: Tag And Ask by BreezyRita(f): 2:00pm On Feb 17, 2015 |
AgapeCharis:Which friend?? ![]() |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 2:02pm On Feb 17, 2015 |
BreezyRita:your special friend na ![]() |
| Re: Tag And Ask by BreezyRita(f): 2:05pm On Feb 17, 2015 |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 2:09pm On Feb 17, 2015 |
BreezyRita:lol....wait o! Na your special friend you dey laugh like that? |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 2:13pm On Feb 17, 2015 |
BreezyRita:agape, see? Congo is a better country ask for job now |
Romance Game For Romancelanders....[ TAG AND ASK] • Tag And Describe. • Answer The Question Above U And Ask Yours • 2 • 3 • 4
Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded)

? Its a charity job. And I chosed you.


You wan spoil show gimme