₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,299 members, 8,421,223 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 03:02 AM

Toggle theme

Tag And Ask - Forum Games (330) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentForum GamesTag And Ask (888404 Views)

1 2 3 ... 327 328 329 330 331 332 333 ... 790 Reply (Go Down)

Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:01pm On Feb 22, 2015
AgapeCharis:
Lol
I no be Igbo boy o. Na small I dey hear sef
Issokay, my igbo no reach that one then
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:02pm On Feb 22, 2015
Dessydanointed:
You are a very rude person! Is that what you specialize in?? undecided
lol. No vex oga
Re: Tag And Ask by Nobody: 8:04pm On Feb 22, 2015
Specialist900:
Issokay, my igbo no reach that one then
Ngwanu
Ke kwanu?
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:07pm On Feb 22, 2015
AgapeCharis:
Ngwanu
Ke kwanu?
odinma my brother. I fit speak small no mean say i fit write o
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:17pm On Feb 22, 2015
elantraceey:
School dey fine o . how work ?



Better plenty grin
work is fine. I like the sound of the plenty better. No forget me sha
Re: Tag And Ask by Nobody: 8:19pm On Feb 22, 2015
Specialist900:
odinma my brother. I fit speak small no mean say i fit write o
Ok na cheesy

How your day go?
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:22pm On Feb 22, 2015
AgapeCharis:
Ok na cheesy

How your day go?
was smooth till waka carry me out. Just returned. Haven't rested this weekend and tomorow is Monday embarassed

Urs
Re: Tag And Ask by Nobody: 8:29pm On Feb 22, 2015
Specialist900:
was smooth till waka carry me out. Just returned. Haven't rested this weekend and tomorow is Monday embarassed

Urs
You too like weekend sef tongue

My day has been bam. Went to church, came back and just chilling cool
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:31pm On Feb 22, 2015
AgapeCharis:
You too like weekend sef tongue

My day has been bam. Went to church, came back and just chilling cool
how I wish mind followed same trend as yours.

Even my oga for work know how I use like Fridays cheesy
Re: Tag And Ask by Nobody: 8:35pm On Feb 22, 2015
Specialist900:
how I wish mind followed same trend as yours.

Even my oga for work know how I use like Fridays cheesy
Lol you too like enjoyment.
Why you like weekend like this sef? You dey club abi?
Re: Tag And Ask by Nobody: 8:36pm On Feb 22, 2015
Guys I don't know sha
I might deactivate soon
Re: Tag And Ask by Evina(f): 8:49pm On Feb 22, 2015
AgapeCharis:
Guys I don't know sha
I might deactivate soon
Why sweetie?
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 8:50pm On Feb 22, 2015
Specialist900:
work is fine. I like the sound of the plenty better. No forget me sha
If I nor remember you who will? undecided
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 8:50pm On Feb 22, 2015
AgapeCharis:
Guys I don't know sha
I might deactivate soon
If you try it ehn
Re: Tag And Ask by Nobody: 8:54pm On Feb 22, 2015
Evina:
Why sweetie?
Evina!! cheesy smiley
Long tym no chat. How is you?


Just something I need to do for myself. I'll definitely register again. How long I don't know but it won't be immediately sha
Re: Tag And Ask by Nobody: 8:55pm On Feb 22, 2015
elantraceey:
If you try it ehn
You go beat me? grin
Re: Tag And Ask by Nobody: 8:57pm On Feb 22, 2015
AgapeCharis:
Guys I don't know sha
I might deactivate soon
shocked undecided angry cry
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 8:58pm On Feb 22, 2015
AgapeCharis:
You go beat me? grin
I go flog you well
Re: Tag And Ask by Nobody: 9:06pm On Feb 22, 2015
Kachisbarbie:
shocked undecided angry cry
smiley smiley
I will be back ma'am wink Hope I'll still meet you oo
elantraceey:
I go flog you well
I'll love to know what it feels like to be flogged by you grin
Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 9:16pm On Feb 22, 2015
AgapeCharis:
smiley smiley
I will be back ma'am wink Hope I'll still meet you ooI'll love to know what it feels like to be flogged by you grin
You don't wanna experience it believe me tongue
Re: Tag And Ask by Nobody: 9:18pm On Feb 22, 2015
elantraceey:
You don't wanna experience it believe me tongue
really? Now you're getting me anxious. I must have this experience!
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:57pm On Feb 22, 2015
elantraceey:
If I nor remember you who will? undecided
even tho I know say you dey wash my head but no problems, I trust you
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:58pm On Feb 22, 2015
AgapeCharis:
Guys I don't know sha
I might deactivate soon
you want make we start to beg you abi?
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:59pm On Feb 22, 2015
AgapeCharis:
Lol you too like enjoyment.
Why you like weekend like this sef? You dey club abi?
club? I no dey debate ne sleep o. Anything wey go take away my sleep na no no.

I just like weekends to rest.
Re: Tag And Ask by Nobody: 10:00pm On Feb 22, 2015
Specialist900:
you want make we start to beg you abi?
Lol
Yes wink grin


I just say make I tell una na
Re: Tag And Ask by Nobody: 10:01pm On Feb 22, 2015
Specialist900:
club? I no dey debate ne sleep o. Anything wey go take away my sleep na no no.

I just like weekends to rest.
I see
Wetin Bible talk say go happen to person wey like sleep?
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:04pm On Feb 22, 2015
AgapeCharis:
I see
Wetin Bible talk say go happen to person wey like sleep?
I no remember. Tell me abeg
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:05pm On Feb 22, 2015
AgapeCharis:
Lol
Yes wink grin


I just say make I tell una na
you must give us reason na.
Re: Tag And Ask by Nobody: 10:05pm On Feb 22, 2015
Specialist900:
I no remember. Tell me abeg
Poverty dey knock for im door
Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:06pm On Feb 22, 2015
AgapeCharis:
Poverty dey knock for im door
I dey sleep week days ni.? No be only weekends i wan sleep?
Re: Tag And Ask by Nobody: 10:08pm On Feb 22, 2015
Specialist900:
you must give us reason na.
I already did na. Read up
Re: Tag And Ask by Nobody: 10:09pm On Feb 22, 2015
Specialist900:
I dey sleep week days ni.? No be only weekends i wan sleep?
E no mean tongue
1 2 3 ... 327 328 329 330 331 332 333 ... 790 Reply

Romance Game For Romancelanders....[ TAG AND ASK]Tag And Describe.Answer The Question Above U And Ask Yours234

Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded)