₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,943 members, 8,428,742 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 09:54 PM

Toggle theme

A Thread For Cross Riverians - Dating And Meet-up Zone (4) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceDating And Meet-up ZoneA Thread For Cross Riverians (19794 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 9 Reply (Go Down)

Re: A Thread For Cross Riverians by blesoh(op): 6:55pm On Feb 24, 2015
RedBenson:
Fear wetin? I just wan make 3 of us dey 2kda make kingtom no think say i dey turn back go eye him woman.
ok.hmmmm i will lyk to meet Kingtom girl
Re: A Thread For Cross Riverians by blesoh(op): 6:57pm On Feb 24, 2015
RedBenson:
Maybe after you must've done with my balls, i'll retrack my ways to comedy. Be serious abeg, when are you getting on my balls? Shea u know it takes just N50 transport to get my house. Kingtom knows abt that.
mbok i wont burst it again.do u knw were i stay?
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 6:59pm On Feb 24, 2015
blesoh:
ok.hmmmm i will lyk to meet Kingtom girl
Meet kingtom girl? But na u naw?
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 7:00pm On Feb 24, 2015
blesoh:
mbok i wont burst it again.do u knw were i stay?
Wherever. Calabar is Calabar! If it goes beyond N50, it wont exceed N100. So when?
Re: A Thread For Cross Riverians by KingTom(m): 7:07pm On Feb 24, 2015
RedBenson:
Maybe after you must've done with my balls, i'll retrack my ways to comedy. Be serious abeg, when are you getting on my balls? Shea u know it takes just N50 transport to get my house. Kingtom knows abt that.
Just N50 no lele grin at all at all N100 to and fro grin
Re: A Thread For Cross Riverians by KingTom(m): 7:10pm On Feb 24, 2015
RedBenson:
Fear wetin? I just wan make 3 of us dey 2kda make kingtom no think say i dey turn back go eye him woman.
Hahahahahahahaha grin
Re: A Thread For Cross Riverians by KingTom(m): 7:11pm On Feb 24, 2015
RedBenson:
Meet kingtom girl? But na u naw?
grin grin grin
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 7:12pm On Feb 24, 2015
KingTom:
Just N50 no lele grin at all at all N100 to and fro grin
Tell am! Just tell am!! Blessing (blesor), wetin u talk naw?
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 7:15pm On Feb 24, 2015
KingTom:
grin grin grin
Wetin funny? She no be ur woman? Akamkpa babes na correct babes o. No take this chance play o.
Re: A Thread For Cross Riverians by KingTom(m): 7:16pm On Feb 24, 2015
RedBenson:
Tell am! Just tell am!! Blessing (blesor), wetin u talk naw?
grin
Re: A Thread For Cross Riverians by KingTom(m): 7:18pm On Feb 24, 2015
RedBenson:
Wetin funny? She no be ur woman? Akamkpa babes na correct babes o. No take this chance play o.
Guy I dey fear Magun, All Yoruba guys Are grin grin
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 7:24pm On Feb 24, 2015
KingTom:
Guy I dey fear Magun, All Yoruba guys Are grin grin
Fear not, for the lord is with you.
Re: A Thread For Cross Riverians by KingTom(m): 7:25pm On Feb 24, 2015
RedBenson:
Fear not, for the lord is with you.
Amen grin
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 7:29pm On Feb 24, 2015
KingTom:
Amen grin
Oya, let me see you holding her hands.
Re: A Thread For Cross Riverians by KingTom(m): 7:30pm On Feb 24, 2015
RedBenson:
Oya, let me see you holding her hands.
I nevee see am na
Re: A Thread For Cross Riverians by blesoh(op): 7:41pm On Feb 24, 2015
RedBenson:
Wherever. Calabar is Calabar! If it goes beyond N50, it wont exceed N100. So when?
12am today kp ur window open lol
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 8:17pm On Feb 24, 2015
blesoh:
12am today kp ur window open lol
You be witch?
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 8:20pm On Feb 24, 2015
KingTom:
I nevee see am na
Na for inside ur house u go dey see am?
Re: A Thread For Cross Riverians by KingTom(m): 8:27pm On Feb 24, 2015
RedBenson:
Na for inside ur house u go dey see am?
Yes na grin
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 8:33pm On Feb 24, 2015
KingTom:
Yes na grin
u wan make she find u come ur house? Blesor, u go find am go him house?
Re: A Thread For Cross Riverians by KingTom(m): 8:44pm On Feb 24, 2015
RedBenson:
u wan make she find u come ur house? Blesor, u go find am go him house?
Guy abeg ooo grin
Re: A Thread For Cross Riverians by Libkid(m): 5:34am On Feb 25, 2015
repping yakuur
Re: A Thread For Cross Riverians by blesoh(op): 8:25am On Feb 25, 2015
RedBenson:
You be witch?
no be say make we meet?am making it easy frm u
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 9:03am On Feb 25, 2015
blesoh:
no be say make we meet?am making it easy frm u
Come now, not at night. Na witches and wizard dey waka for night...so we were told.
Re: A Thread For Cross Riverians by blesoh(op): 9:48am On Feb 25, 2015
RedBenson:
Come now, not at night. Na witches and wizard dey waka for night...so we were told.
ok
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 9:52am On Feb 25, 2015
blesoh:
ok
When are you coming?
Re: A Thread For Cross Riverians by phlamingboy(m): 10:00am On Feb 25, 2015
Hmmmmmmmmmmmm....dis thread still dey?
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody:
Message retracted.
Re: A Thread For Cross Riverians by Sunnymatey(m): 10:45am On Mar 01, 2015
I reprsnt BIASE, based in CANAAN CITY. Watch out for me DeGovernor in the making. Mission: #lndustrilizing CrossRiver to creat Employment.
Re: A Thread For Cross Riverians by CoCoLav(f): 3:16pm On Mar 13, 2015
You guys should try to keep this thread alive and probably open another in culture too.

Repping Yakurr
Re: A Thread For Cross Riverians by blesoh(op): 5:45pm On Mar 13, 2015
phlamingboy:
Hmmmmmmmmmmmm....dis thread still dey?
guy thread still dey oh,we still expecting more pple
1 2 3 4 5 6 7 8 9 Reply

A Thread For Just Ireneony And IA Thread For Heart Broken Guys And LadiesA Thread For Ex Uites N Uites234

Are There Good Looking Guys On Nl's Romance Section?Lookin For A Suger Mummy Who Wud Take Care Of MeDecember Born...... (Lagos residents))