Nysc 2015 Batch A - NYSC (348) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › Nysc 2015 Batch A (4278929 Views)
1 2 3 ... 345 346 347 348 349 350 351 ... 2429 Reply (Go Down)
| Re: Nysc 2015 Batch A by hilsocial(m): 9:02pm On Feb 24, 2015 |
ENEMUS:which site |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Enasdan(m): 9:07pm On Feb 24, 2015 |
heskeyw:4 clarity wht do u mean by FSLC? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 9:11pm On Feb 24, 2015 |
sparkleRed:wow! Dats gud* in dat case**kneels down**sparkleRed pls ,I wnt u to b my boo" |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Sambar(m): 9:12pm On Feb 24, 2015 |
erisegun:lol...huh huh na moni wey dem dey chaw |
| Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 9:13pm On Feb 24, 2015 |
Ahmed4002:my frnd! wee u keep kwiet* |
| Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 9:15pm On Feb 24, 2015 |
erisegun:Awww I 4 be ur boo buh I get plenty wahala gan |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:15pm On Feb 24, 2015 |
candygosh:Amen.. Tanx |
| Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 9:17pm On Feb 24, 2015 |
| Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 9:21pm On Feb 24, 2015 |
sparkleRed:Ahan!!! You get hot temper oo! |
| Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 9:22pm On Feb 24, 2015 |
sparkleRed:I like am like dat o! A nur mind d wahala* I go stand by u if all dis boys like kingphilip,007,babatawa,walex,mayor,sheyman,electronzeez and co wan dy do u anyhw* trust me*wot do u say? ![]() sparkleRed:I like am like dat o! A nur mind d wahala* I go stand by u if all dis boys like kingphilip,007,babatawa,walex,mayor,sheyman,electronzeez and co wan dy do u anyhw* trust me*wot do u say? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 9:22pm On Feb 24, 2015 |
erisegun:lips sealed |
| Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 9:23pm On Feb 24, 2015 |
doublezero7:Lol ow can u feel my temper eee lol Richy baby na joke I dey oo ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 9:24pm On Feb 24, 2015 |
erisegun:Wat do I say? Ok I say "say" ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by heskeyw(m): 9:27pm On Feb 24, 2015 |
Enasdan:first school leaving certificate. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Sambest2(m): 9:29pm On Feb 24, 2015 |
Enasdan:FSLC stands for First School Leaving Certificate, It's the certificate given to you when you're done with primary school. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:34pm On Feb 24, 2015 |
sparkleRed:Huh? U wan obtain me online? Web u no be scammer u dey find my trouble? *cocks gun* ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 9:36pm On Feb 24, 2015 |
richybanky:Taa goan sitdown there! Wetn u knw wey be gun, infact spell gun (˘̯˘ ) u see gun, u go fit hold am Nt 2 talk of say u wan co.ck am u 4 hen d gun na So nL dey censor co.ck 2 rooster lol seun well done oo Jeez! WTF is wrong with me dis night chai ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 9:38pm On Feb 24, 2015 |
sparkleRed:pls say yes! Just say yes |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Taeewo(m): 9:39pm On Feb 24, 2015 |
Thanks God,my name is on the list..OSUN here i come..great laspotian.. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 9:39pm On Feb 24, 2015 |
richybanky:richy! Tak ur time o. Nur talk to her like dat |
| Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 9:39pm On Feb 24, 2015 |
erisegun:No! I lyk opposite words ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 9:39pm On Feb 24, 2015 |
candygosh:Err, OK. Will get back to you tomorrow. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 9:44pm On Feb 24, 2015 |
Singing dija's song(awww)"there's ntin I won't do to make u smileeeeee,there's ntin I won't do to make u haaaapy........ sparkleRed:haha! ![]() sparkleRed:haha! Bet y? Pls nw **heads down**dnt do dis to me |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:45pm On Feb 24, 2015 |
sparkleRed:Baby, u dey try me dis night ba? I wicked so tey my goons go dey pursue u for dream and real life ![]() No just dare me ![]()
|
| Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:46pm On Feb 24, 2015 |
Ahmed4002:Don't judge people u don't av personal relations with bro...even,d Holy book says we should not judge one another...thanks |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:46pm On Feb 24, 2015 |
erisegun:Wetin be ur own sef? Na u wan die for her ni ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 9:51pm On Feb 24, 2015 |
Smh,,, see as i dey watch movie for NL |
| Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 9:52pm On Feb 24, 2015 |
richybanky:richy! Do u knw amadioha is my goon*b careful so dat I won't hav to send it to u |
| Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 9:53pm On Feb 24, 2015 |
Luchiana1:wetin b d title? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:57pm On Feb 24, 2015 |
erisegun:Amadioha dey learn for wer I dey parole.. I can do something like dis to u wen nobody is chasing.. Don't just dare me ![]()
|
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 10:00pm On Feb 24, 2015 |
mayorsweet:I retract back my statements. Thanks. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:03pm On Feb 24, 2015 |
Ahmed4002:That's better |
NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)


u ve been of great help. Success during ur service year


