Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,325 members, 7,846,453 topics. Date: Friday, 31 May 2024 at 04:31 PM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (435) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3570773 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (432) (433) (434) (435) (436) (437) (438) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 7:03pm On Feb 28, 2015
babatawa:


5courses Mogbe shocked

make dem nur post u go skul o

b4 pipo shudren fail waec
Lols, na 3 courses sha na bcus say I fail some courses twice na hin make reach 5 courses grin grin
If den post me go skul, den go hear wehn
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 7:03pm On Feb 28, 2015
babatawa:


you gan sef wetin carry u go london

whn schools like Kaura Namoda poly dey Zamfara

Smh
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 7:04pm On Feb 28, 2015
Inkyillusion:
rant all you wish. I don talk my own. Wasn't talking about YOUR motive anyway, but you are free to understand what you like. Your sarcasm didn't look nice at all.

Don't you quote me again!
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 7:05pm On Feb 28, 2015
xray2:
Hi fam! I just hope the registration would be stress-free for foreign students. I schooled in Uk

Oliver, Segun, double zero 7, Richybanky.. I greet yall.
Hmmm, wait make registration start first bro
Re: Nysc 2015 Batch A by Inkyillusion(m): 7:05pm On Feb 28, 2015
babatawa:


Ore mabinu

maybe he just likes you
smh
Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 7:05pm On Feb 28, 2015
Babatawa give inkyillusion and doublezero7 sword make dem start dis fight...be like say dem too like quarrel
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:07pm On Feb 28, 2015
richybanky:

Lols, na 3 courses sha na bcus say I fail some courses twice na hin make reach 5 courses grin grin
If den post me go skul, den go hear wehn

failed some courses twice shocked

ani olodo nla niwo omo yi sha
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 7:08pm On Feb 28, 2015
Nakarey:
Babatawa give inkyillusion and doublezero7 sword make dem start dis fight...be like say dem too like quarrel


LOL! And my favorite nigga is here! cheesy grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Inkyillusion(m): 7:09pm On Feb 28, 2015
doublezero7:


Don't you quote me again!
if you use subtle mockery on anyone again, especially a new face on the thread, I'd call you out on it. If you wan use head scatter wall, go right ahead.
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 7:09pm On Feb 28, 2015
babatawa:


failed some courses twice shocked

ani olodo nla niwo omo yi sha
Go smoke wet weed grin
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:10pm On Feb 28, 2015
Nakarey:
Babatawa give inkyillusion and doublezero7 sword make dem start dis fight...be like say dem too like quarrel

You dey mind those two

you see say na girl post cause the matter kohr
Re: Nysc 2015 Batch A by Inkyillusion(m): 7:10pm On Feb 28, 2015
Nakarey:
Babatawa give inkyillusion and doublezero7 sword make dem start dis fight...be like say dem too like quarrel
lol. I don quarrel here before? You never see quarrel jor.
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:11pm On Feb 28, 2015
richybanky:

Go smoke wet weed grin

i dnt hit blunt on Saturdays
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:12pm On Feb 28, 2015
Inkyillusion:
lol. I don quarrel here before? You never see quarrel jor.

BaBa chill joh!

you both Adults

why una dey exchange words

the owner of the original post sef nur take shii personal
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 7:17pm On Feb 28, 2015
richybanky:

Go smoke wet weed grin


Wet weed? shocked that nigga would just run mad! cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by vparle(m): 7:18pm On Feb 28, 2015
Please do anybody heard about the online registration ending wednesday next week.
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 7:21pm On Feb 28, 2015
kingphilip:

Ok I understand
but u no tell me before I start the mission nw

BTW Dami own nko??

Damiesan i go like to you o.
Re: Nysc 2015 Batch A by Inkyillusion(m): 7:21pm On Feb 28, 2015
babatawa:


BaBa chill joh!

you both Adults

why una dey exchange words

the owner of the original post sef nur take shii personal
bros you see my post say make e quit the sarcasm, and you see e angry reply. Without confirmation, you agree with e claim say I dey always like to quote am, and you even hint at gay attraction. Why you wan come dey form impartial judge now?

I don chill.
Re: Nysc 2015 Batch A by mzjaney(f): 7:22pm On Feb 28, 2015
erisegun:
she is d "konigba konigba of edo kingdom
lol..u're not serious oo
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 7:23pm On Feb 28, 2015
babatawa:


you gan sef wetin carry u go london

whn schools like Kaura Namoda poly dey Zamfara


Baba, na my popman oh.. E no want make amugbos like you blend me.
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 7:23pm On Feb 28, 2015
babatawa:


Fulani? twerk?

Amugbo ti wo thread


Ah.. Na fulani twerk pass my guy. Their twerking mad gan
Re: Nysc 2015 Batch A by Inkyillusion(m): 7:24pm On Feb 28, 2015
vparle:
Please do anybody heard about the online registration ending wednesday next week.
nysc online registration or another one? Nysc registration starts Monday March 2 and would last till April 4. That's about a month.
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:27pm On Feb 28, 2015
vparle:
Please do anybody heard about the online registration ending wednesday next week.

Me i do nur heard sha

maybe Nakarey do heard grin
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 7:28pm On Feb 28, 2015
xray2:


Baba, na my popman oh.. E no want make amugbos like you blend me.


Nah nah nah nah!!! Babatawa is my blooda and is definitely not an amugbo! Na just small craze hin get! cheesy grin
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:30pm On Feb 28, 2015
Inkyillusion:
bros you see my post say make e quit the sarcasm, and you see e angry reply. Without confirmation, you agree with e claim say I dey always like to quote am, and you even hint at gay attraction. Why you wan come dey form impartial judge now?

I don chill.

I nur form impartial judge

ain't supporting anybody

that "maybe he likes you" was bad i guess so no vex

you knw wetin nur mind the boy abeg

na all those late night igbo wey him dey take dey cause am
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 7:30pm On Feb 28, 2015
vparle:
Please do anybody heard about the online registration ending wednesday next week.

Na for yankari game Reserve you school?
Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 7:31pm On Feb 28, 2015
doublezero7:



LOL! And my favorite nigga is here! cheesy grin

Ur name na doublezero oo no be SUBZERO...no go dey form too much...lolz
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:32pm On Feb 28, 2015
xray2:


Baba, na my popman oh.. E no want make amugbos like you blend me.

oma baje o


Make we see wether Owliver and erisegun nur go blend u for #A15Party
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 7:32pm On Feb 28, 2015
doublezero7:



Nah nah nah nah!!! Babatawa is my blooda and is definitely not an amugbo! Na just small craze hin get! cheesy grin

E mean say you sef dey ........... wink
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:33pm On Feb 28, 2015
xray2:


Ah.. Na fulani twerk pass my guy. Their twerking mad gan

you mean their cows? undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 7:35pm On Feb 28, 2015
babatawa:


You dey mind those two

you see say na girl post cause the matter kohr




Lol..wetin PUNNA go cause ehnnnn
Re: Nysc 2015 Batch A by mzjaney(f): 7:35pm On Feb 28, 2015
babatawa:


Me i do nur heard sha

maybe Nakarey do heard grin

Nerd u nor Good ooo cheesy

(1) (2) (3) ... (432) (433) (434) (435) (436) (437) (438) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.