₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,120 members, 8,420,466 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 08:38 PM

Toggle theme

Nysc 2015 Batch A - NYSC (535) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNysc 2015 Batch A (4247785 Views)

1 2 3 ... 532 533 534 535 536 537 538 ... 2429 Reply (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:05pm On Mar 03, 2015
doublezero7:
Very funny girl! smiley
Lols.. Tank God say she no be African queen, she for dey display anyhow
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:05pm On Mar 03, 2015
ijecks:
ugocindy awuf dey sweet u pass wetin carry u com here mrs observer
Introduce me to this your friend now dear... Atleast make I know my friend inlaw cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 12:06pm On Mar 03, 2015
PLEASE HELP ME CONVERT 15/DECEMBER/1990 FOR ME ABEG
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:06pm On Mar 03, 2015
pretty3:
Hahahahaha. Oya Pele. mabinu jare. Sorry darling. Oya take agape kisses and hugs.
pretty3 you give me agape kiss and hughuh

Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:06pm On Mar 03, 2015
richybanky:
Am telling u, someone trying to relate wit her and she's taking it up as if is something very big.. #Smh
u pple and wahala on dis thread....I will kip luking for trobu cos it will make my day fast
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 12:07pm On Mar 03, 2015
Work calls. Going to be offline for a while but promise to come back as soon as i can. God help us all. Cheers
Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:08pm On Mar 03, 2015
richybanky:
Lols.. Tank God say she no be African queen, she for dey display anyhow
saying all dis to spite me...iro ni, am nt moved
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:09pm On Mar 03, 2015
richybanky:
Am telling u, someone trying to relate wit her and she's taking it up as if is something very big.. #Smh
she be fine girl na. Na so most dey behave. I don't care attitude... I no mention anybody name ooo undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:10pm On Mar 03, 2015
horlibee:
hope am nt one of d girls sha
You completely are and I'm ain't sorry saying it
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 12:11pm On Mar 03, 2015
Ehnehn...For inside my dream, I dey hear people dey shout my name anyhow. Who be dos pple! And wetin dem say I do? Oya, owliver and richybanky, come here right away!
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:12pm On Mar 03, 2015
Owliver:
she be fine girl na. Na so most dey behave. I don't care attitude... I no mention anybody name ooo undecided
My fine means say mk she dey misbehave? Her grandma was once like her
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:13pm On Mar 03, 2015
tolustx:
Ehnehn...For inside my dream, I dey hear people dey shout my name anyhow. Who be dos pple! And wetin dem say I do? Oya, owliver and richybanky, come here right away!
better go back to sleep oh. Keep dreaming.
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:13pm On Mar 03, 2015
horlibee:
u pple and wahala on dis thread....I will kip luking for trobu cos it will make my day fast
@emboldened now I knw d kind of pesin u ar.. Do I look like an entertainer to uhuh
Abeg carry ur small yansh comot for my front make I see wetin dey happen for front grin cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by horlibee(f): 12:13pm On Mar 03, 2015
xray2:
You completely are and I'm ain't sorry saying it
only me....na wa o. wot is my offence gangan.... I want to knw
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:13pm On Mar 03, 2015
xray2:
My fine means say mk she dey misbehave? Her grandma was once like her
Ohyh preach to them my friend. Preach.. grin
Re: Nysc 2015 Batch A by pretty3(f): 12:14pm On Mar 03, 2015
horlibee:
hope am nt one of d girls sha
Babe, hmmmm you over hot o. U don finish all my goons for here. Carry on but please spare owliver. The rest like richybanky, u can disfigure. tongue
horlibee:
hope am nt one of d girls sha
Babe, hmmmm you over hot o. U don finish all my goons for here. Carry on but please spare owliver. The rest like richybanky, u can disfigure. Thanks
Re: Nysc 2015 Batch A by kaysea4love(m): 12:14pm On Mar 03, 2015
My third name appear before my name on nysc...data..
My question,, is that can I correct it during the online registration
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 12:15pm On Mar 03, 2015
tolustx:
Ehnehn...For inside my dream, I dey hear people dey shout my name anyhow. Who be dos pple! And wetin dem say I do? Oya, owliver and richybanky, come here right away!
Wetin you dey feel like?
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:15pm On Mar 03, 2015
Owliver:
she be fine girl na. Na so most dey behave. I don't care attitude... I no mention anybody name ooo undecided
Make she go sit down for somewhere jawe, me sef na no bad as a guy so I don't care abt her beauty.. Fine gals yapa for dis thread, if she vex me and I go dey cc all d fine babes for dis thread cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:16pm On Mar 03, 2015
pretty3:
Babe, hmmmm you over hot o. U don finish all my goons for here. Carry on but please spare owliver. The rest like richybanky, u can disfigure. tongue

Babe, hmmmm you over hot o. U don finish all my goons for here. Carry on but please spare owliver. The rest like richybanky, u can disfigure. Thanks
Baby undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:17pm On Mar 03, 2015
richybanky:
Make she go sit down for somewhere jawe, me sef na no bad as a guy so I don't care abt her beauty.. Fine gals yapa for dis thread, if she vex me and I go dey cc all d fine babes for dis thread cheesy
loooolz* no be you dey nice to her when she first yern alabata yern grin lmao* I no fit laff... Carry go I dey ur back
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 12:17pm On Mar 03, 2015
Enasdan:
can u use mastercard lik d American GTB mastercard?
I guess it wil work. Try it. But if it doesn't work, then u can use a nigerian acct.
Re: Nysc 2015 Batch A by Martty7: 12:17pm On Mar 03, 2015
[color=#000099][/color] Hello guys...sorry am joining the groove kinda late. #teamA15 good to go! Any ex Auchi Polyte in d haus??
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:18pm On Mar 03, 2015
Owliver:
loooolz* no be you dey nice to her when she first yern alabata yern grin lmao* I no fit laff... Carry go I dey ur back
Lmao, I tink say na simple gal not knowing say she get something for br**n
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 12:18pm On Mar 03, 2015
Owliver:
she be fine girl na. Na so most dey behave. I don't care attitude... I no mention anybody name ooo undecided
please free the girl! Na attention she dey find! Ignore abeg!
Re: Nysc 2015 Batch A by Pdizzle(m): 12:18pm On Mar 03, 2015
Pls yall what's up with "matric no not in use"
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:18pm On Mar 03, 2015
pretty3:
Babe, hmmmm you over hot o. U don finish all my goons for here. Carry on but please spare owliver. The rest like richybanky, u can disfigure. tongue

Babe, hmmmm you over hot o. U don finish all my goons for here. Carry on but please spare owliver. The rest like richybanky, u can disfigure. Thanks
choi* always defending me like John terry(JT) I rili appreciate... I owe you one claro
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:19pm On Mar 03, 2015
doublezero7:
please free the girl! Na attention she dey find! Ignore abeg!
Looolz* I no mention her before na. If I do na to sit on her head.
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 12:19pm On Mar 03, 2015
xray2:
My fine means say mk she dey misbehave? Her grandma was once like her
Bro, ignore the girl abeg! smiley
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 12:19pm On Mar 03, 2015
xray2:
Wetin you dey feel like?
No worry, I go attend to ur own case later. Make I first deal wit dis children first.
Owliver and richybanky
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:19pm On Mar 03, 2015
tolustx:
Ehnehn...For inside my dream, I dey hear people dey shout my name anyhow. Who be dos pple! And wetin dem say I do? Oya, owliver and richybanky, come here right away!
Bro, no forget page 600.. I wan buy land for my Dexcy and my new babe to be grin
Re: Nysc 2015 Batch A by pretty3(f): 12:20pm On Mar 03, 2015
richybanky:
Baby undecided
Yes dearie
1 2 3 ... 532 533 534 535 536 537 538 ... 2429 Reply

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment LibraryJust Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms234

NYSC 2015 Batch B House