Photo: The Inside Of A Lagos Night Club In 1959 - Events - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Events › Photo: The Inside Of A Lagos Night Club In 1959 (1066 Views)
| Photo: The Inside Of A Lagos Night Club In 1959 by tmodeltoluene(op): 9:42am On Mar 06, 2015 |
Nice
|
| Re: Photo: The Inside Of A Lagos Night Club In 1959 by Tapout(m): 9:54am On Mar 06, 2015 |
okay... so em don tey wey dem ladies dey grind....see as d@ guy face dey like person wey wan 'bia" ![]() |
| Re: Photo: The Inside Of A Lagos Night Club In 1959 by Huffington: 9:56am On Mar 06, 2015 |
Dem dey tie wrapper go club?? ![]() |
| Re: Photo: The Inside Of A Lagos Night Club In 1959 by kowema(f): 9:56am On Mar 06, 2015 |
Lmao...Before the coming of Bum Shorts and Brazilian Hair and Akpola shoe....That time when Blackberry and apples were just fruits......life was much easier then..... |
| Re: Photo: The Inside Of A Lagos Night Club In 1959 by leshluap(m): 9:58am On Mar 06, 2015 |
if na lik this our club b now, even churches and pastor go dey preach say na good tin to dey club.... that was wen sanity still dey clubbing.....devil don take over the stage now. |
| Re: Photo: The Inside Of A Lagos Night Club In 1959 by kay29000(m): 9:59am On Mar 06, 2015 |
Nice. But this looks like a cultural event, not a club. Maybe they got the picture wrong. Or maybe that is how they partied in 1959. |
| Re: Photo: The Inside Of A Lagos Night Club In 1959 by tmodeltoluene(op): 10:00am On Mar 06, 2015 |
| Re: Photo: The Inside Of A Lagos Night Club In 1959 by Nobody: 10:01am On Mar 06, 2015 |
no wonder their life be like that. |
| Re: Photo: The Inside Of A Lagos Night Club In 1959 by tmodeltoluene(op): 10:02am On Mar 06, 2015 |
kowema:Life is still easy now too |
Ladies And Guys Party Wild At Club Joker, A Benin Night Club (Photos) • Man Spends N7m At A Night Club In Imo On New Year (Photo) • Man Celebrates His Girlfriend's Birthday In A Benin Night Club - Pics • 2 • 3 • 4
Face Of Igbo Heritage Pageant Award; The Hunt Is On. • Photos: See This Hilarious Club Party Invite • See How Money Rained At A Wedding Reception/party In Nigeria(photos)