Nysc 2015 Batch A - NYSC (704) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › Nysc 2015 Batch A (4279669 Views)
1 2 3 ... 701 702 703 704 705 706 707 ... 2429 Reply (Go Down)
| Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 12:38am On Mar 09, 2015 |
Thank u owliver and Richybanky. God bless every member of dis A15 household |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:38am On Mar 09, 2015 |
pinkiepetite:me know you can't do me such na. I nially forgot but our love strong for me to forget you. abeg tell your contact say na Lagos I want o |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:39am On Mar 09, 2015 |
tolustx:Eshe boss. Have a great night |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:39am On Mar 09, 2015 |
Owliver:Lmao, anything under I no dey play am, if to say I knw make I carry Liverpool under 3.5 today sef I for dey happy like angel now ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 12:40am On Mar 09, 2015 |
richybanky:Liverpool sucks bro |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:40am On Mar 09, 2015 |
tolustx:Amen... God bless u too bro |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 12:40am On Mar 09, 2015 |
femolala001:am hoping to get it today o! mayb it coz I reg late on saturday |
| Re: Nysc 2015 Batch A by femolala001(m): 12:40am On Mar 09, 2015 |
richybanky:Lol! Lailai, I no be dat kind guy na. Is ur boo sleekyonyx? P |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:41am On Mar 09, 2015 |
richybanky:na that time dem go kan score 4-1... Na luck be everything sha... Better luck next time ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:41am On Mar 09, 2015 |
| Re: Nysc 2015 Batch A by obami007(m): 12:41am On Mar 09, 2015 |
femolala001:Lolzzz,,,,relax broda |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:41am On Mar 09, 2015 |
mayorsweet:LoooooooooLz* boss them spoil ur own too? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by femolala001(m): 12:41am On Mar 09, 2015 |
pinkiepetite:Kk dear! Are u a fresh batch A15 member or outstand batch c14 member? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:42am On Mar 09, 2015 |
Owliver:Na luck oooo bt I no expect say Liverpool go draw Blackburn wey I dey tink say handicap go come out sef ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Jayroland: 12:42am On Mar 09, 2015 |
cc jaziridon ... Jasper (PTE), na you be this oº°˚˚˚°º ? How far nah? You don see ur name? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:43am On Mar 09, 2015 |
richybanky:second leg point go reach 1.6 just carry Pool straight win. Sure banker. If you lose I giyu ur balari back ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:43am On Mar 09, 2015 |
femolala001:Hehehehehehe, u wan make doublezero7 break my balls for me abi? Now I knw say u wicked pass Jonathan ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 12:44am On Mar 09, 2015 |
Owliver:I no carry match yesterday ooo |
| Re: Nysc 2015 Batch A by obami007(m): 12:44am On Mar 09, 2015 |
richybanky:Lolzzz |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:45am On Mar 09, 2015 |
Owliver:2nd leg? Make den hold dere yeye points *picks race* ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by femolala001(m): 12:45am On Mar 09, 2015 |
Owliver:because u still dey hide ur identity from us! We never really knw ur logo! Show ur logo |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:45am On Mar 09, 2015 |
mayorsweet:as you dey yab Liverpool na why I dey wonder... This kind tin dey happen. No forget who beat chelsea comot for FA cup ooo |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 12:45am On Mar 09, 2015 |
femolala001:I registered during C14 but wasn't mobilized. I re_registered again |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:45am On Mar 09, 2015 |
| Re: Nysc 2015 Batch A by femolala001(m): 12:46am On Mar 09, 2015 |
richybanky:Make doublezero7 calm down o! If u like d babe make we knw o |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:46am On Mar 09, 2015 |
richybanky:*pours small small boris on floor** you fall go make sense ehn ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:47am On Mar 09, 2015 |
pinkiepetite:Didn't u try login wit d email u used in C14 before re register again |
| Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 12:47am On Mar 09, 2015 |
richybanky:It's painful pal...though d last time i carry dem,den no mess up;but na EPL sha...FA cup dey hard to predict...remember say na Bradford defeated us and Middlesbrough defeated city too |
| Re: Nysc 2015 Batch A by femolala001(m): 12:48am On Mar 09, 2015 |
pinkiepetite:Kk. No wonder it's taking ur time. What stage of the registration is giving u problem? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:48am On Mar 09, 2015 |
femolala001:me? Hide my identity? That one na lie oooo. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:48am On Mar 09, 2015 |
Owliver:Lols, y u choose to be wicked like dis after ur team don spoil show for me, u still wan make I fall down again ![]() Wetin I do nau ![]() |
NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)
abeg tell your contact say na Lagos I want o



