Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,235 members, 7,853,205 topics. Date: Friday, 07 June 2024 at 12:35 PM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (705) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3577573 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (702) (703) (704) (705) (706) (707) (708) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by chrislong(m): 12:49am On Mar 09, 2015
erisegun n babatawa which one na...i wan buildcinema na

femolala001:

Lol! The real owners don collect am. Ask erisegun or babatawa, them go help u locate ur plot. Cheers
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:49am On Mar 09, 2015
mayorsweet:
It's painful pal...though d last time i carry dem,den no mess up;but na EPL sha...FA cup dey hard to predict...remember say na Bradford defeated us and Middlesbrough defeated city too
Funniest tin be say I no dey near cup tie, I no knw d kind devil wey push me go FA Cup today undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 12:49am On Mar 09, 2015
richybanky:

Didn't u try login wit d email u used in C14 before re register again
it said my email wasn't valid or sth like dat. just like d way it said abtt Urs richie
Re: Nysc 2015 Batch A by chrislong(m): 12:50am On Mar 09, 2015
message my whatsapp

luvlycutebay:
longwiz, me ur oyinbo, i no undastand, abeg hw did u register online ,
xplain the steps to me abeg.





Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 12:50am On Mar 09, 2015
richybanky:

Funniest tin be say I no dey near cup tie, I no knw d kind devil wey push me go FA Cup today undecided
Better luck next time pal
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:51am On Mar 09, 2015
femolala001:

Make doublezero7 calm down o! If u like d babe make we knw o
Lols, make I dey observe as doublezero7 go use as scapegoat grin grin
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:52am On Mar 09, 2015
mayorsweet:
Better luck next time pal
Yeah.. Dats just d spirit.. I go wait till weekend cus champe dis midweek go be like somehow
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 12:52am On Mar 09, 2015
femolala001:

Kk. No wonder it's taking ur time. What stage of the registration is giving u problem?
is successful. is just d callup num am yet to get
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:52am On Mar 09, 2015
richybanky:

Lols, y u choose to be wicked like dis after ur team don spoil show for me, u still wan make I fall down again embarassed
Wetin I do nau undecided
Oya sorry. You let it go. I know say no be the first time wey one game dey spoil ur game. Even me sef my own reach 100 wey single game don spoil... Ndo, pele, yankariya, tsee, ka ge vie ehn... grin
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 12:53am On Mar 09, 2015
richybanky:

Yeah.. Dats just d spirit.. I go wait till weekend cus champe dis midweek go be like somehow
Na so
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:53am On Mar 09, 2015
Sleeping time... Blessing time.... Goodnight all
Re: Nysc 2015 Batch A by femolala001(m): 12:54am On Mar 09, 2015
richybanky:

Lols, make I dey observe as doublezero7 go use as scapegoat grin grin
Lol! U tink say me I dey fear ni? I get backup thugs for my side. Nuttin dey happen *2face voice*
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:54am On Mar 09, 2015
Owliver:
Oya sorry. You let it go. I know say no be the first time wey one game dey spoil ur game. Even me sef my own reach 100 wey single game don spoil... Ndo, pele, yankariya, tsee, ka ge vie ehn... grin
Lols.. No be first time only Liverpool go spoil my show, Madrid did hin own day before yestiday anoda team go also do hin own today grin grin
Futbol bet till da Kingdom come cheesy cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:55am On Mar 09, 2015
femolala001:

Lol! U tink say me I dey fear ni? I get backup thugs for my side. Nuttin dey happen *2face voice*
Lols.. Alaye forget ur backup oooo, d way ur goons go take pick race sef go shock u
Re: Nysc 2015 Batch A by femolala001(m): 12:56am On Mar 09, 2015
pinkiepetite:
is successful. is just d callup num am yet to get
Ok! I guess u didn't pay the 4k last year. and mayb u haven't paid d 3k nw sef
Re: Nysc 2015 Batch A by femolala001(m): 12:58am On Mar 09, 2015
chrislong:
erisegun n babatawa which one na...i wan buildcinema na

Ha! I no talk say na dem collect ur land o! I said ask them, they may help u! U come go dey accuse them, well if dem knack u jazz u go sweep the whole oshodi under bridge! *warning*
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:58am On Mar 09, 2015
Xone3:
Yes O! E no easy. all I pray for is smooth registration tomorrow. Osun, dre I wannabe











owliver , Ur head dey dre.




sodiqyinka, weldone for the good job Ure doing. More red oil to Ur elbow.



tolustx, erisegun, richybanky e Ku ise opolo.


of the Greatest Ife. I hail o.
Wa gbayi Omo Great Ife grin grin
Baby ur beauty is sparkling my brain like someone bin electrocuted kiss kiss grin grin grin
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:00am On Mar 09, 2015
femolala001:

Lmao! Yesterday I for chop 350k, I want to stop it sef
350k? U wan do rituals ni grin grin
Re: Nysc 2015 Batch A by femolala001(m): 1:00am On Mar 09, 2015
richybanky:

Lols.. Alaye forget ur backup oooo, d way ur goons go take pick race sef go shock u
Nuttin dey happpen
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 1:01am On Mar 09, 2015
femolala001:

Ok! I guess u didn't pay the 4k last year. and mayb u haven't paid d 3k nw sef
I ve
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:01am On Mar 09, 2015
femolala001:

Nuttin dey happpen
I like ur Courage, bt me go pick race if everything happen ooo na dat time u go knw say na only mouth I get cheesy grin
Re: Nysc 2015 Batch A by femolala001(m): 1:02am On Mar 09, 2015
pinkiepetite:
I ve
A friend of mine also outstanding c14 corper paid his 3k on saturday and he got his callup 30mins later. Let's see sha, u will get ur own 2day
Re: Nysc 2015 Batch A by toltell231: 1:03am On Mar 09, 2015
Bro Sodiqyinka kindly help me confirm mine , i am new here and i have problem verifying nysc senate masterlist, no record found. Jamb reg no: 92664596GE,
Institution : university of Ibadan,
Matric number : 150823,
DoB: 28—04—1985.
Surname: Tella.

my ish is no record found on the nysc data base and i couldnt proceed with the registration after i clicked on the the link sent to my email

I want to know my fate if i would be mobilised cos i would clock 30 by grace of God before may 2. would be grateful if you can offfer a help in earliest time... thank you sir
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 1:03am On Mar 09, 2015
femolala001:

A friend of mine also outstanding c14 corper paid his 3k on saturday and he got his callup 30mins later. Let's see sha, u will get ur own 2day
i believe so! thanx goodnight
Re: Nysc 2015 Batch A by femolala001(m): 1:04am On Mar 09, 2015
richybanky:

350k? U wan do rituals ni grin grin
No! Ritual bawo? Na ur head I go use do rituals be dat na.
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:04am On Mar 09, 2015
chrislong:
erisegun n babatawa which one na...i wan buildcinema na

Lols, na now u wan build cinema grin OYO is ur case... Go dey save it money for page 800 cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by femolala001(m): 1:05am On Mar 09, 2015
pinkiepetite:
i believe so! thanx goodnight
Tanx.. Sweetdreamz.. My new bae here! wink
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:05am On Mar 09, 2015
pinkiepetite:
it said my email wasn't valid or sth like dat. just like d way it said abtt Urs richie
Only God knows wat can cause d delay cus u should av seen ur call up number by now..
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:07am On Mar 09, 2015
femolala001:

No! Ritual bawo? Na ur head I go use do rituals be dat na.
Lols, my head strong pass olumo rock grin
Bt wait ooo how much u wan take chop 350k? Bro u dey vex big time oooo
Re: Nysc 2015 Batch A by femolala001(m): 1:09am On Mar 09, 2015
richybanky:

Lols, my head strong pass olumo rock grin
Bt wait ooo how much u wan take chop 350k? Bro u dey vex big time oooo
Lol! Na 100naira o! All d games enter except stupid haha madrid wey come spoil am!
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:12am On Mar 09, 2015
femolala001:

Lol! Na 100naira o! All d games enter except stupid haha madrid wey come spoil am!
Alaye u be thief, na #100 u wan take chop 350k? Chai some pple wicked ooooo angry
Re: Nysc 2015 Batch A by Gracyel(f): 1:30am On Mar 09, 2015
kingphilip:

u dint care to check on me nw that's y u dint see me and moreover I've changed in disturbing so I just have to calm down n watch

Hw have u bin
lolzzzz. Been good, thanks. I hope u've done ur registration and seen ur callup number??

(1) (2) (3) ... (702) (703) (704) (705) (706) (707) (708) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 4 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.