Question: Who Dey Provoke U Pass For Naija? - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Question: Who Dey Provoke U Pass For Naija? (1208 Views)
| Question: Who Dey Provoke U Pass For Naija? by Johnbosco77(op): 1:14pm On Mar 09, 2015 |
a beg, I just want to know among "these" which provokes u mostly. NEPA ATM MTN PDP APC POLICE NAIRABET BABA IJEBU GMB GEJ FFK FAYOSE AMAECHI in short, OUR LEADERS? pls lemme know una mind. |
| Re: Question: Who Dey Provoke U Pass For Naija? by Elslim: 1:21pm On Mar 09, 2015 |
Fayose |
| Re: Question: Who Dey Provoke U Pass For Naija? by dayjee: 1:54pm On Mar 09, 2015 |
NA NEPA OO ![]() |
| Re: Question: Who Dey Provoke U Pass For Naija? by xpac01(m): 1:56pm On Mar 09, 2015 |
Urrm, 1. Police 2. Police 3. Police and 4. The rest. I no dey do nairabet sha. |
| Re: Question: Who Dey Provoke U Pass For Naija? by Johnbosco77(op): 3:46pm On Mar 09, 2015 |
dayjee:chaiiii why NEPA? its OK but acsually is not okiiooo. |
| Re: Question: Who Dey Provoke U Pass For Naija? by arsetalks(m): 5:26pm On Mar 09, 2015 |
Gej, PDP, GEJ, PDP and then PEJ. |
| Re: Question: Who Dey Provoke U Pass For Naija? by blessedapple: 4:20pm On Mar 10, 2015 |
MTN |
WHO DEY VEX U PASS? • Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? • Photos - Can U Pass A Night In This. Hotel • 2 • 3 • 4
I Killed Them Because They Invaded My House • LMAO!!! Akpos Jamb Result (dont Miss This Joke) • Man Waiting To Break His Fast{pics}