₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,953 members, 8,428,800 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 12:55 AM

Toggle theme

Nysc 2015 Batch A - NYSC (815) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNysc 2015 Batch A (4307377 Views)

1 2 3 ... 812 813 814 815 816 817 818 ... 2429 Reply (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 12:03pm On Mar 14, 2015
Owliver:
No more lagos. Enugu loading..... sad
I take God beg u bro, free dat state.....exept you have gotten some priviledge association(connection).
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:03pm On Mar 14, 2015
mayorsweet:
All dis small small pickin wey no dey decide once undecided smh
haha oga mayor. No be so oooh. Am led by the Holy Spirit
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:03pm On Mar 14, 2015
Electronzeez:
I take God beg u bro, free dat state.....exept you have gotten some priviledge association(connection).
bruh I only look up to God. Well, am just hoping sha grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 12:04pm On Mar 14, 2015
megawax8:
PARK WELL! tongue
You study what sir?
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 12:05pm On Mar 14, 2015
Owliver:
smh God go save you. You need Jesus
amen
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 12:05pm On Mar 14, 2015
Cc
CAPTION This lovers

For me
Electronzeez
Chidexsmokey

With owliver

Re: Nysc 2015 Batch A by megawax8: 12:05pm On Mar 14, 2015
mayorsweet:
Wegawax8...come serve for South West na...u go learn Yoruba language grin Cos it seems u're kinda interested
I hear yoruba joor but m just saying cos some people would just feel sidelined by not understanding or even feel insulted and therefore not comment or feel out of place

A'15 is for all and sundry na
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 12:06pm On Mar 14, 2015
mayorsweet:
All dis small small pickin wey no dey decide once undecided smh
abi ooo sma
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 12:06pm On Mar 14, 2015
Owliver:
haha oga mayor. No be so oooh. Am led by the Holy Spirit
Hmmm...are u surehuh na only lie against d holy spirit no get forgiveness o...beware...be warned!!!
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:06pm On Mar 14, 2015
Ahmed4002:
Cc
CAPTION This lovers

For me
electronazeez
Chidexsmokey

With owliver
Lolz* you wey be say na stream2 sure for you grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:07pm On Mar 14, 2015
mayorsweet:
Hmmm...are u surehuh na only lie against d holy spirit no get forgiveness o...beware...be warned!!!
Yes. I think God wants me to go to enugu. Well, till letter comes out sha
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 12:08pm On Mar 14, 2015
Owliver:
Lolz* you wey be say na stream2 sure for you grin
for your mind shey?

:e
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:09pm On Mar 14, 2015
Owliver:
Lolz* you wey be say na stream2 sure for you grin
Lmao, stream 2 ke? Alaye no go Enugu, dey come akwa ibom state make we rock am together grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:09pm On Mar 14, 2015
Ahmed4002:
for your mind shey?

:e
I think say them been write stream 2 for your own message. No worry sha all na service. God go decide
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 12:10pm On Mar 14, 2015
megawax8:
I hear yoruba joor but m just saying cos some people would just feel sidelined by not understanding or even feel insulted and therefore not comment or feel out of place

A'15 is for all and sundry na
No be so...na all Languages wey dey speak for here...French,English,Pidgin,Yoruba,Igbo,Hausa,Latin,Spanish....look @ my signature...na Spanish be dat bro...cheers!
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 12:10pm On Mar 14, 2015
Mystie411:
Thanks for your response. Those are the details I have, I've sent emails and been calling those numbers. Guess I have to keep trying anyway.
always busy. just don't give up
keep dialing. Make use of different cell phone calling em simultaneously.
Re: Nysc 2015 Batch A by tunde4top(m): 12:10pm On Mar 14, 2015
Jusome:
CHINONSO CLEMENT

UNIVERSITY OF ABUJA

CLASS 2013

PHYSICS(2:1)

PREFERD STATE: ABUJA
efiko and guru clement. You are welcome bro. Great physisist.
Re: Nysc 2015 Batch A by lebete3000: 12:10pm On Mar 14, 2015
mayorsweet:
U've started again abihuh
I just wanna ensure you know I said it when ppl start sharing stories dat touch over here & end up spreading virus to ppl dat its all a scam.
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 12:11pm On Mar 14, 2015
Owliver:
I think say them been write stream 2 for your own message. No worry sha all na service. God go decide
nah. just plain message without stream.
bad belle
tongue
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:12pm On Mar 14, 2015
richybanky:
Lmao, stream 2 ke? Alaye no go Enugu, dey come akwa ibom state make we rock am together grin
lolz* I no wish for calabar oooh. Enugu on point
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 12:12pm On Mar 14, 2015
eassht:
response plz
yes
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:13pm On Mar 14, 2015
See as wey dey choose states like say we dey select boxers sad sad nobody mention north but surely them must post people go there. Erisegun brace yourself for jalingo grin
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 12:13pm On Mar 14, 2015
lebete3000:
I just wanna ensure you know I said it when ppl start sharing stories dat touch over here & end up spreading virus to ppl dat its all a scam.
We can't pay 60k bro...u wan make we go steal nihuh 3 months allawee no reach 60k sef undecided Park well joor
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 12:13pm On Mar 14, 2015
Ahmed4002:
Cc
CAPTION This lovers

For me
Electronzeez
Chidexsmokey

With owliver
Bro ahmed long time sir
Owliver de dance alanta grin grin grin
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:14pm On Mar 14, 2015
Owliver:
lolz* I no wish for calabar oooh. Enugu on point
I said akwa ibom not Calabar undecided wer u put ur Google shade
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:14pm On Mar 14, 2015
Electronzeez:
Owliver de dance alanta grin grin grin
aaah* me no sabi that one much oooh. I don Behind small ni en o
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 12:15pm On Mar 14, 2015
Owliver:
See as wey dey choose states like say we dey select boxers sad sad nobody mention north but surely them must post people go there. Erisegun brace yourself for jalingo grin
Taraba dey ok now...na violent free state and state allawee na 10k
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 12:15pm On Mar 14, 2015
Owliver:
See as wey dey choose states like say we dey select boxers sad sad nobody mention north but surely them must post people go there. Erisegun brace yourself for jalingo grin
Lol,seconded.......jalingo ya shege
Re: Nysc 2015 Batch A by megawax8: 12:15pm On Mar 14, 2015
Electronzeez:
You study what sir?
Chemical engineering

Sir,Whatsup with the sir? grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:16pm On Mar 14, 2015
richybanky:
I said akwa ibom not Calabar undecided wer u put ur Google shade
all of them na same same jo.... Cross river-calabar. Aqua ibom-sabonGari
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 12:16pm On Mar 14, 2015
Electronzeez:
Owliver de dance alanta grin grin grin
no mind him. He has been searching for eboo since 17.59
Re: Nysc 2015 Batch A by megawax8: 12:17pm On Mar 14, 2015
mayorsweet:
No be so...na all Languages wey dey speak for here...French,English,Pidgin,Yoruba,Igbo,Hausa,Latin,Spanish....look @ my signature...na Spanish be dat bro...cheers!
Aii aii Captain!
1 2 3 ... 812 813 814 815 816 817 818 ... 2429 Reply

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment LibraryJust Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms234

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)