₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,107 members, 8,438,834 topics. Date: Saturday, 04 July 2026 at 05:00 AM

Toggle theme

Breaking News! Is President Jonathan Set To Defect? - Politics - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsBreaking News! Is President Jonathan Set To Defect? (1311 Views)

1 Reply (Go Down)

Breaking News! Is President Jonathan Set To Defect? by hillsate(op): 2:38pm On Mar 16, 2015
An interesting conversation between President Jonathan and Dame Patience.

Jona: Mama peace, please we need to have a family meeting now. Come sit down.

Pat: family abi cabin, sorry cabinet meeting.

Jona; I said family meeting. This one no concern Reuben, Doyin and that boy wey if you give money him go just dey sing for you.

Pat: You mean femi?

Jona; These people are putting me daily in serious trouble o. And instead of make you dey help me, you dey make am worse.

Patience; Wetin you mean by i dey make am worse.

Jona: How you go talk say Buhari na brain dead. See now you no fit go campaign for North.

Patience: haba Jo Jo, na mistake na. I actually no mean to say brain dead. I wan talk say person wey him brain don tire, i no know when i say brain dead. And instead that Femi Boy make him talk say i was quoted out of context, him talk say na true.

Jona: You see, thats why I talk say una no dey help me. Upon all the strategy wey them help me employ to bring GMB down, none dey work.

Patience: how you go say e no dey work? GMB popular don dey decrease na and by election time e go don fall finish.

Jona: na which news you dey hear that one .

Patience: AIT and NTA now. Them even talk say your approve rating don high. I don tell Peter for Ekiti make him release the next advert.

Jona: Talking about Peter, the guy dey campaign for me pass me sef. Him no dey ask for money o.

Patience: Him no dey ask for money? That guy eye tear for money o. All the money wey him use for advert him don collect am from that side na.

Jona: which side?

Patience: From iezani na?

Jona: chai! No wonder the guy dey tell me say make i no worry. Say him go do anything for me. You see that why I call this meeting. I don’t trust all these people campaigning for me. Na money them dey after.

Patience: Jona darling, make you calm down. I no wetin i dey do.

Jona: Abeg yarn.

Patience: You see, everybody wey we give money, we get him record and evidence of money wey him collect. You know say na my plan sey make you recruit Reuben and now Femi.

Jona: i know na your plan, why you leave Doyin out.

Patience: Doyin, no be me say make you recruit am. Yesterday for twitter him and some small small girls just dey abuse themselves. Why you recruit am sef?

Jona: No be me recruit am. I smart pass that guy na. Anyway i go investigate how him take enter my team. But I think its because Reuben was somehow quiet thats why.

Patience: Abeg find wey uproot that guy. Him na serious lieability.

Jona: talking of Reuben, he seems to be very quiet these days.

Patience: I been wan ask you sef. You sure say the guy no go defect comot so.

Jona: who? Reuben? Amala never finish for Aso rock na. You no see as him just dey fat.

Patience: Jona, please why you call this meeting

(Enter Reuben)

Reuben: Sorry oga for bashing in. I get one small message for Madam

Jona: Reuben, say it. What is it

Reuben: na small matter for Madam

Jona: say it.

Reuben: Madam, Peter don send that him boy again. Say iezani no give am complete.

Patience: Jona, you see.

Jona: Reuben, please leave us alone for now.

(Exit Reuben)

Jona: Patience! Patience!! Patience!!! How many times I call you

Patience: I still dey count am.

Jona: Make una softly with this money o. In case this our election no succeed, wahala dey go o.

Patience: how e no go succeed. Two prophets, one in Nigeria, one in Ghana talk say we go win.

Jona: Patience, I wan defect go APC.

Patience: You get fever abi make your body guard mix that thing.

Jona: I say I wan defect go APC.

Patience: Chai! Den don do am for me o. Jona! You wan wetin?

TO BE CONTINUED.
Re: Breaking News! Is President Jonathan Set To Defect? by egift(m): 2:52pm On Mar 16, 2015
More episodes. More characters.
Re: Breaking News! Is President Jonathan Set To Defect? by thomasina: 3:12pm On Mar 16, 2015
Interesting. But that place that Jona asked Patience where she got her information from and she mentioned AIT and NTA jona shud have responded that doesn't she know that they (PDP) sponsored all what is said and done on AIT and NTA?!

Just my observation...
Re: Breaking News! Is President Jonathan Set To Defect? by Canme4u(m): 3:18pm On Mar 16, 2015
Lolz.

Re: Breaking News! Is President Jonathan Set To Defect? by tobechi20(m): 3:20pm On Mar 16, 2015
Nice talent poorly directed
Re: Breaking News! Is President Jonathan Set To Defect? by IVORY2009(m): 3:27pm On Mar 16, 2015
[s]
hillsate:
An interesting conversation between President Jonathan and Dame Patience.

Jona: Mama peace, please we need to have a family meeting now. Come sit down.

Pat: family abi cabin, sorry cabinet meeting.

Jona; I said family meeting. This one no concern Reuben, Doyin and that boy wey if you give money him go just dey sing for you.

Pat: You mean femi?

Jona; These people are putting me daily in serious trouble o. And instead of make you dey help me, you dey make am worse.

Patience; Wetin you mean by i dey make am worse.

Jona: How you go talk say Buhari na brain dead. See now you no fit go campaign for North.

Patience: haba Jo Jo, na mistake na. I actually no mean to say brain dead. I wan talk say person wey him brain don tire, i no know when i say brain dead. And instead that Femi Boy make him talk say i was quoted out of context, him talk say na true.

Jona: You see, thats why I talk say una no dey help me. Upon all the strategy wey them help me employ to bring GMB down, none dey work.

Patience: how you go say e no dey work? GMB popular don dey decrease na and by election time e go don fall finish.

Jona: na which news you dey hear that one .

Patience: AIT and NTA now. Them even talk say your approve rating don high. I don tell Peter for Ekiti make him release the next advert.

Jona: Talking about Peter, the guy dey campaign for me pass me sef. Him no dey ask for money o.

Patience: Him no dey ask for money? That guy eye tear for money o. All the money wey him use for advert him don collect am from that side na.

Jona: which side?

Patience: From iezani na?

Jona: chai! No wonder the guy dey tell me say make i no worry. Say him go do anything for me. You see that why I call this meeting. I don’t trust all these people campaigning for me. Na money them dey after.

Patience: Jona darling, make you calm down. I no wetin i dey do.

Jona: Abeg yarn.

Patience: You see, everybody wey we give money, we get him record and evidence of money wey him collect. You know say na my plan sey make you recruit Reuben and now Femi.

Jona: i know na your plan, why you leave Doyin out.

Patience: Doyin, no be me say make you recruit am. Yesterday for twitter him and some small small girls just dey abuse themselves. Why you recruit am sef?

Jona: No be me recruit am. I smart pass that guy na. Anyway i go investigate how him take enter my team. But I think its because Reuben was somehow quiet thats why.

Patience: Abeg find wey uproot that guy. Him na serious lieability.

Jona: talking of Reuben, he seems to be very quiet these days.

Patience: I been wan ask you sef. You sure say the guy no go defect comot so.

Jona: who? Reuben? Amala never finish for Aso rock na. You no see as him just dey fat.

Patience: Jona, please why you call this meeting

(Enter Reuben)

Reuben: Sorry oga for bashing in. I get one small message for Madam

Jona: Reuben, say it. What is it

Reuben: na small matter for Madam

Jona: say it.

Reuben: Madam, Peter don send that him boy again. Say iezani no give am complete.

Patience: Jona, you see.

Jona: Reuben, please leave us alone for now.

(Exit Reuben)

Jona: Patience! Patience!! Patience!!! How many times I call you

Patience: I still dey count am.

Jona: Make una softly with this money o. In case this our election no succeed, wahala dey go o.

Patience: how e no go succeed. Two prophets, one in Nigeria, one in Ghana talk say we go win.

Jona: Patience, I wan defect go APC.

Patience: You get fever abi make your body guard mix that thing.

Jona: I say I wan defect go APC.

Patience: Chai! Den don do am for me o. Jona! You wan wetin?

TO BE CONTINUED.
[/s]

rubbish, how much were u paid to post this?
Re: Breaking News! Is President Jonathan Set To Defect? by hillsate(op): 4:26pm On Mar 16, 2015
thomasina:
Interesting. But that place that Jona asked Patience where she got her information from and she mentioned AIT and NTA jona shud have responded that doesn't she know that they (PDP) sponsored all what is said and done on AIT and NTA?!

Just my observation...
Good observation and input.
Re: Breaking News! Is President Jonathan Set To Defect? by hillsate(op): 4:28pm On Mar 16, 2015
tobechi20:
Nice talent poorly directed
Thanks anyway.
Re: Breaking News! Is President Jonathan Set To Defect? by hillsate(op): 4:30pm On Mar 16, 2015
IVORY2009:
[s][/s]

rubbish, how much were u paid to post this?
Yet to check my account.
1 Reply

PDP Crisis: Makarfi Group Advises Aspirants To DefectBayelsa Guber: Alaibe Makes Last-minute Move To Defect To PDPSuswam’s Deputy, Lawani, Aondoakaa , Others Set To Defect To APC In Benue234

Messengers Of Peace Unveil New Number Plates, Honours Peace CrusadersJega Live On Nta For Election Results Announcement! (photo)Fight Happening Right Now Inside The Collation Center Photo/video