₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,144 members, 8,420,540 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 12:09 AM

Toggle theme

Nysc 2015 Batch A - NYSC (926) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNysc 2015 Batch A (4247866 Views)

1 2 3 ... 923 924 925 926 927 928 929 ... 2429 Reply (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:35pm On Mar 22, 2015
Estellar:
iro lopa. Can't happen. Is this ur way of saying u gat love for me?? I gat love for u too honey* agape love *
hahaha! Moo gbe? Love bawo?abegi clear make I see road jarecheesygrin
Re: Nysc 2015 Batch A by Estellar: 8:36pm On Mar 22, 2015
erisegun:
bursted*

Cc: damiEsan

Choi,esan fe ke lori philip*ope o
huh?
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:36pm On Mar 22, 2015
erisegun:
hahaha! Zeez ore mi*oun' feel e abi* o sori re omo yi*
ase wa!.....

Enje sadua fun yin sir.

Ema bi ibeji leme jo.ameen
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 8:36pm On Mar 22, 2015
Owliver:
Looolz* oga mi. Good evening sir. Hope my jersey still dey with you, I fit stroll In anytime come gba the thing oooh
Bobo yihuh U don comot Abk ni...e no dey with me again...i don dash it out...we go do anoda one for u
Re: Nysc 2015 Batch A by sleekyonyx(f): 8:36pm On Mar 22, 2015
Electronzeez:
me an erisegun go sell you for party with yoruba.
Lolzzzz una no fit try am, my sis chidexsmokey dey na. She go interpret 4 me, so I'm covered.
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:36pm On Mar 22, 2015
sleekyonyx:
Nsitibe ye unek shoki huh
Looolz* whaz all these na. Pls speak what the son of man can understand.
Re: Nysc 2015 Batch A by Estellar: 8:37pm On Mar 22, 2015
erisegun:
hahaha! Moo gbe? Love bawo?abegi clear make I see road jarecheesygrin
U blind before?come make i open ur eyes
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:39pm On Mar 22, 2015
erisegun:
baruwa oooooo
smh. I have no word to describe you rudeness
Re: Nysc 2015 Batch A by sleekyonyx(f): 8:40pm On Mar 22, 2015
Owliver:
I wan sell you to fulani people as wife grin
I will report u to my boo, doublezero7 huh
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:42pm On Mar 22, 2015
mayorsweet:
Bobo yihuh U don comot Abk ni...e no dey with me again...i don dash it out...we go do anoda one for u
Looolz* I had to run quick before them finish me. Abeg no go dash my jersey out ooo. Jo ooooh
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:44pm On Mar 22, 2015
Electronzeez:
ase wa!.....

Enje sadua fun yin sir.

Ema bi ibeji leme jo.ameen
ahan! Zeez,ibeji leme jo bawo*kilode? Se emi moo pa abiola ni*
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:45pm On Mar 22, 2015
Estellar:
U blind before?come make i open ur eyes
gbenu soun
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:45pm On Mar 22, 2015
sleekyonyx:
I will report u to my boo, doublezero7 huh
if you like report me to lai mohammed.
Re: Nysc 2015 Batch A by Maxcollins042(m): 8:48pm On Mar 22, 2015
Estellar:
On my way
Am waiting
Re: Nysc 2015 Batch A by Maxcollins042(m): 8:49pm On Mar 22, 2015
Estellar:
On my way
Omalicha am waiting mana mekwa osiso o,this guys wan attack me via say who be Estellar unto say i reserve seat for u
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:50pm On Mar 22, 2015
Owliver:
if you like report me to lai mohammed.
e still gud*bt e nur go funny if she report u to Gej or mama peace*hmm....u go sleep SARS tire
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 8:50pm On Mar 22, 2015
Owliver:
Looolz* I had to run quick before them finish me. Abeg no go dash my jersey out ooo. Jo ooooh
How I go dash a customized t-shirt outhuh big head like u grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:51pm On Mar 22, 2015
sleekyonyx:
Lolzzzz una no fit, my sis chidexsmokey dey na. She go interpret 4 me, so I'm covered.
oh chidex, chidex had already been initiated to the yoruba confraternity, she'd most likely not betray uscheesy as she is married to one.

I sha no say we go sell you.
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:51pm On Mar 22, 2015
Maxcollins042:
Omalicha am waiting mana mekwa osiso o,this guys wan attack me via say who be Estellar unto say i reserve seat for u
*smh*4u* see as u dy "gbon" on top girl mata*mtchewww
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:52pm On Mar 22, 2015
erisegun:
e still gud*bt e nur go funny if she report u to Gej or mama peace*hmm....u go sleep SARS tire
am related to abdulsalam... No big deal
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:52pm On Mar 22, 2015
mayorsweet:
How I go dash a customized t-shirt outhuh big head like u grin
OMG* you said it grin choi* but not in a forum naaaaa haba
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 8:52pm On Mar 22, 2015
Electronzeez:
oh chidex, chidex had already been initiated to the yoruba confraternity, she'd most likely not betray uscheesy as she is married to one.

I sha no say we go sell you.
Lmao! grin
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:54pm On Mar 22, 2015
mayorsweet:
How I go dash a customized t-shirt outhuh big head like u grin
did u just say big head? U remind me of Jarbulani football grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:54pm On Mar 22, 2015
Electronzeez:
oh chidex, chidex had already been initiated to the yoruba confraternity, she'd most likely not betray uscheesy as she is married to one.

I sha no say we go sell you.
I don get fulani herdsmen wey wan buy her pipty naiya grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:54pm On Mar 22, 2015
erisegun:
ahan! Zeez,ibeji leme jo bawo*kilode? Se emi moo pa abiola ni*
you dont like ibeji...... Are you not that guys that lives in bere ibadan?cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:54pm On Mar 22, 2015
Owliver:
am related to abdulsalam... No big deal
lolzzzzzz
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 8:55pm On Mar 22, 2015
Owliver:
OMG* you said it grin choi* but not in a forum naaaaa haba
U be fine boi now...e no easy...Pretty3 sef dey trip
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:56pm On Mar 22, 2015
mayorsweet:
U be fine boi now...e no easy...Prett*3 sef dey trip
even pinkie sef dey trip for me grin I go wife pinkie soon wink
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:57pm On Mar 22, 2015
Electronzeez:
you dont like ibeji...... Are you not that guys that lives in bere ibadan?cheesy
lolz!!! Bere ke? I jus dy go dier to see sum of my niggas ni*dose guys dem be baddest*dem get juju die*most of dem,dia papa na babalawo*Tnk God say am born again*grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:57pm On Mar 22, 2015
Owliver:
I don get fulani herdsmen wey wan buy her pipty naiya grin
looooooool, oh, i aint selling her to a fulani oo. I still like my sleekyonyx.

I'd rather sell her to one of the yoruba top notch!.
I wan make she double her size.
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:58pm On Mar 22, 2015
mayorsweet:
U be fine boi now...e no easy...Pretty3 sef dey trip
choi,mayor u sha want mak oliver head burst*see as d tin swell as u dy praise amcheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 8:59pm On Mar 22, 2015
erisegun:
did u just say big head? U remind me of Jarbulani football grin
Jabulani for south Africa 2010 world cuphuh wey all England goalkeeper's dey keep birds...e be like film trick for their eyes grin
1 2 3 ... 923 924 925 926 927 928 929 ... 2429 Reply

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment LibraryJust Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms234

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)