Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,131 members, 7,852,848 topics. Date: Friday, 07 June 2024 at 07:03 AM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (930) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3577224 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (927) (928) (929) (930) (931) (932) (933) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 10:32pm On Mar 22, 2015
chidexSmokey:


Ahhhh,it won't be nice oo.abeg,no do am
Service was awesome dear.

You sha no wan make i sell your sister.


Okay because of you i go pity her. grin grin

1 Like

Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:33pm On Mar 22, 2015
doublezero7:


Na until my bro, Yokiti ban una, abi? Oya move go politics session! Stoopid boys! tongue
werey. We've always derailed this thread to move it fast. Why una dey run from politics talk na. Besides, I don't like politics section so many kids there who won't reason normal grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 10:34pm On Mar 22, 2015
Ogbenijhybo:

babatawa black?? when u see kingPhilip ehn, u go talk say babatawa na oyinbo smiley

Camera de decieve you.....damiesan na true say phillip black like adi dudu grin grin
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 10:34pm On Mar 22, 2015
erisegun:
na oliver start am*i bin done warn am but u knw say d guy get stuborn headgrin he no gree*he dy go gra gra say GEJ go win*

U sef fvck up! U see that hin rock of a head still dey follow am argue! Menkey ni e! tongue
Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 10:34pm On Mar 22, 2015
busyinks:

Yup I am, tnx smiley
you welcome...
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 10:35pm On Mar 22, 2015
Owliver:
Looolz* well, I hope so tongue
yimu*ma ga ara e
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:35pm On Mar 22, 2015
mayorsweet:
Ekiti Ilu mi cheesy
na ikole E stay sef. Yuck* village sad
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:37pm On Mar 22, 2015
erisegun:
yimu*ma ga ara e
I only hope... Am not in support of "Jonadunce" as you people call him. Am just again buhari. But all join.
Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 10:37pm On Mar 22, 2015
Electronzeez:


Camera de decieve you.....damiesan na true say phillip black like adi dudu grin grin

you're trying to confirm? Adonbelivit.. how many things I wan talk wey I go dey lie?
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 10:37pm On Mar 22, 2015
Owliver:
werey. We've always derailed this thread to move it fast. Why una dey run from politics talk na. Besides, I don't like politics section so many kids there who won't reason normal grin
who tell u*go dia go drop dis topic if e sure4 u*na buhari fans go finish u wit #sai Buhari#grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:38pm On Mar 22, 2015
doublezero7:


U sef fvck up! U see that hin rock of a head still dey follow am argue! Menkey ni e! tongue
you need slap.
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:39pm On Mar 22, 2015
erisegun:
who tell u*go dia go drop dis topic if e sure4 u*na buhari fans go finish u wit #sai Buhari#grin
na there you go see 300liks for "sai baba" people wey no get PVC grin you know naija youths no dey ever vote na hahahaha
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 10:39pm On Mar 22, 2015
doublezero7:


U sef fvck up! U see that hin rock of a head still dey follow am argue! Menkey ni e! tongue
alaya wa! Woju o
Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 10:40pm On Mar 22, 2015
Owliver:
I wish we do but we haven't yet... That explains why majority of Jonathan supporters are christians and non-yorubas, non-hausas... That explains why buhari took osibanjo(youruba-pastor) as vice... grin let's not lie to our face. I hate the game but its sooo obvious religion and tribal differences is eating us up grin well, the dumbness of Jonathan fercilitated the tie of APC grin who ever wins its gonna be fun

good point made!!! FUN... we pray so ooo... na Fun we want not war ooo
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:40pm On Mar 22, 2015
Owliver:
na ikole E stay sef. Yuck* village sad
hehehe...Ikole still better some villages bro...my own village na Igede cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 10:41pm On Mar 22, 2015
Owliver:
you need slap.

U go just die! Slap me ke? The last person wey try am...ehn, ask Sleekyonyx wetin happen! Ote!
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 10:41pm On Mar 22, 2015
Owliver:
you need slap.
serious onegrin
Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 10:41pm On Mar 22, 2015
erisegun:
hmm...words.....wise words 4rm jhybo*wasere*olenu bi obama

*egbon* inspiration just come since I don see Busyinks nii ooo..
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:42pm On Mar 22, 2015
Ogbenijhybo:


goos point made!!! FUN... we pray so ooo... na Fun we want not war ooo
war no fit happen jol... If buhari wins I hope hin no go do werey o but if Jonathan win another useless four years loading........... grin
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 10:43pm On Mar 22, 2015
erisegun:
alaya wa! Woju o


O ri e ti gba le! Am I ur mate?
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:43pm On Mar 22, 2015
mayorsweet:
hehehe...Ikole still better some villages bro...my own village na Igede cheesy
Loolz* don't got idea o. Na only ikole I know for dia.
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:43pm On Mar 22, 2015
erisegun:
who tell u*go dia go drop dis topic if e sure4 u*na buhari fans go finish u wit #sai Buhari#grin
Na politics section mad pass grin make u people visit there,den go show una pepper
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:44pm On Mar 22, 2015
doublezero7:


U go just die! Slap me ke? The last person wey try am...ehn, ask Sleekyonyx wetin happen! Ote!
you wey lazy. Gbaaainnn* undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:45pm On Mar 22, 2015
mayorsweet:
Na politics section mad pass grin make u people visit there,den go show una pepper
someone go make good point them go just come say "sai buhari... GEJ till 2019 sad and people go dey like... Asiiin, no one cares about the point made. So lame sad

1 Like

Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:46pm On Mar 22, 2015
Owliver:
Loolz* don't got idea o. Na only ikole I know for dia.
I don forget say u be Jew...fake Edo boy tongue
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:47pm On Mar 22, 2015
Owliver:
someone go make good point them go just come say "sai buhari... GEJ till 2019 sad and people go dey like... Asiiin, no one cares about the point made. So lame sad
Sai Buhari!
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:48pm On Mar 22, 2015
mayorsweet:
I don forget say u be Jew...fake Edo boy tongue
I actually like being addressed as "A nigerian" alone... grin its not inportant weda I be edo sef loooolz*
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:48pm On Mar 22, 2015
mayorsweet:
Sai Buhari!
no Vacancy in aso rock till 2019 grin
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:50pm On Mar 22, 2015
Owliver:
I actually like being addressed as "A nigerian" alone... grin its not inportant weda I be edo sef loooolz*
Dey deceive urself...whether dos goats wey dey kill people anyhow sabi say we be 1 Nigerian...my prayer be say make dem post u go north and ur redeoloyment no go work...na den u go knw say we no be 1 Nigerian
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:54pm On Mar 22, 2015
Owliver:
no Vacancy in aso rock till 2019 grin
Saturday don reach
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 10:54pm On Mar 22, 2015
Owliver:
werey. We've always derailed this thread to move it fast. Why una dey run from politics talk na. Besides, I don't like politics section so many kids there who won't reason normal grin

So na me be werey? shocked Gosh! I don mark ur face!
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:55pm On Mar 22, 2015
Owliver:
even pinkie sef dey trip for me grin I go wife pinkie soon wink
trip?

oh! sorry! daz not my moniker

(1) (2) (3) ... (927) (928) (929) (930) (931) (932) (933) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.