Nysc 2015 Batch A - NYSC (930) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › Nysc 2015 Batch A (4293786 Views)
1 2 3 ... 927 928 929 930 931 932 933 ... 2429 Reply (Go Down)
| Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 10:32pm On Mar 22, 2015 |
chidexSmokey:You sha no wan make i sell your sister. Okay because of you i go pity her. ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:33pm On Mar 22, 2015 |
doublezero7:werey. We've always derailed this thread to move it fast. Why una dey run from politics talk na. Besides, I don't like politics section so many kids there who won't reason normal ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 10:34pm On Mar 22, 2015 |
Ogbenijhybo:Camera de decieve you.....damiesan na true say phillip black like adi dudu ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 10:34pm On Mar 22, 2015 |
erisegun:U sef fvck up! U see that hin rock of a head still dey follow am argue! Menkey ni e! ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 10:34pm On Mar 22, 2015 |
busyinks:you welcome... |
| Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 10:35pm On Mar 22, 2015 |
Owliver:yimu*ma ga ara e |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:35pm On Mar 22, 2015 |
mayorsweet:na ikole E stay sef. Yuck* village ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:37pm On Mar 22, 2015 |
erisegun:I only hope... Am not in support of "Jonadunce" as you people call him. Am just again buhari. But all join. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 10:37pm On Mar 22, 2015 |
Electronzeez:you're trying to confirm? Adonbelivit.. how many things I wan talk wey I go dey lie? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 10:37pm On Mar 22, 2015 |
Owliver:who tell u*go dia go drop dis topic if e sure4 u*na buhari fans go finish u wit #sai Buhari# ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:38pm On Mar 22, 2015 |
doublezero7:you need slap. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:39pm On Mar 22, 2015 |
erisegun:na there you go see 300liks for "sai baba" people wey no get PVC you know naija youths no dey ever vote na hahahaha |
| Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 10:39pm On Mar 22, 2015 |
doublezero7:alaya wa! Woju o |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 10:40pm On Mar 22, 2015 |
Owliver:good point made!!! FUN... we pray so ooo... na Fun we want not war ooo |
| Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:40pm On Mar 22, 2015 |
Owliver:hehehe...Ikole still better some villages bro...my own village na Igede ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 10:41pm On Mar 22, 2015 |
Owliver:U go just die! Slap me ke? The last person wey try am...ehn, ask Sleekyonyx wetin happen! Ote! |
| Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 10:41pm On Mar 22, 2015 |
Owliver:serious one ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 10:41pm On Mar 22, 2015 |
erisegun:*egbon* inspiration just come since I don see Busyinks nii ooo.. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:42pm On Mar 22, 2015 |
Ogbenijhybo:war no fit happen jol... If buhari wins I hope hin no go do werey o but if Jonathan win another useless four years loading........... ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 10:43pm On Mar 22, 2015 |
erisegun:O ri e ti gba le! Am I ur mate? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:43pm On Mar 22, 2015 |
mayorsweet:Loolz* don't got idea o. Na only ikole I know for dia. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:43pm On Mar 22, 2015 |
erisegun:Na politics section mad pass make u people visit there,den go show una pepper |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:44pm On Mar 22, 2015 |
doublezero7:you wey lazy. Gbaaainnn* ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:45pm On Mar 22, 2015 |
mayorsweet:someone go make good point them go just come say "sai buhari... GEJ till 2019 and people go dey like... Asiiin, no one cares about the point made. So lame ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:46pm On Mar 22, 2015 |
Owliver:I don forget say u be Jew...fake Edo boy ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:47pm On Mar 22, 2015 |
Owliver:Sai Buhari! |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:48pm On Mar 22, 2015 |
mayorsweet:I actually like being addressed as "A nigerian" alone... its not inportant weda I be edo sef loooolz* |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:48pm On Mar 22, 2015 |
mayorsweet:no Vacancy in aso rock till 2019 ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:50pm On Mar 22, 2015 |
Owliver:Dey deceive urself...whether dos goats wey dey kill people anyhow sabi say we be 1 Nigerian...my prayer be say make dem post u go north and ur redeoloyment no go work...na den u go knw say we no be 1 Nigerian |
| Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:54pm On Mar 22, 2015 |
Owliver:Saturday don reach |
| Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 10:54pm On Mar 22, 2015 |
Owliver:So na me be werey? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:55pm On Mar 22, 2015 |
NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms • 2 • 3 • 4


Ilu mi 


