Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,701 members, 7,855,002 topics. Date: Sunday, 09 June 2024 at 11:43 AM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (963) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3579148 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (960) (961) (962) (963) (964) (965) (966) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:29pm On Mar 24, 2015
luvlycutebay:
awa nibi, won bench wa ni





make una sef talk in parables jo. I don't like intimidation
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:30pm On Mar 24, 2015
noordean:
You went for ur cert? av u collected it? did dey collect ur id card?
Av collected it and dey collected my ID card cus is part of wat u going to tender if u want to collect ur certificate bt as a mushin guy I went to general office and collected d new I'd card, d guy asked for d old card cus I must drop it before I can collect d new one I told d guy dat I lost my ID card since part 1 and never bothered to collect anoda one since dept already issued to whom it may concern for me grin I now dropped d to whom and wrote d new I'd card collected my me on d to whom den append signature and date grin grin na d new I'd card go follow me go camp tho it's already expired since last year June
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:31pm On Mar 24, 2015
richybanky:

Lmao, u better go East or South if u no wan chop pourage grin cheesy
na God hand E dey ooooh my bloda sad
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:32pm On Mar 24, 2015
noordean:
lolzz @ channel o....badt boy,viewing from above.....
Dem collect ur id card?
Lols.. I dey view everything bro, fine fine babes just dey waka pass up and down grin
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:33pm On Mar 24, 2015
Owliver:
na God hand E dey ooooh my bloda sad
Lols.. I love my life cus no food wey I no fit chop, so far say I dey see peeps dey chop am, me sef go join dem
Re: Nysc 2015 Batch A by noordean(m): 1:34pm On Mar 24, 2015
richybanky:

Av collected it and dey collected my ID card cus is part of wat u going to tender if u want to collect ur certificate bt as a mushin guy I went to general office and collected d new I'd card, d guy asked for d old card cus I must drop it before I can collect d new one I told d guy dat I lost my ID card since part 1 and never bothered to collect anoda one since dept already issued to whom it may concern for me grin I now dropped d to whom and wrote d new I'd card collected my me on d to whom den append signature and date grin grin na d new I'd card go follow me go camp tho it's already expired since last year June
Alrite bro
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:35pm On Mar 24, 2015
Dkunlexy1:
did they collect ur id card?
I submitted d old one to dem at exam and records bt already collected d new one frm general office before going to Senate.. Bt I nack d guy super story before giving me d new I'd card grin
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 1:35pm On Mar 24, 2015
luvlycutebay:
puff puff and chin chin seller no sell for me.



shoro niyen?so u no fit buy anoda tin cum abi*smh*
Re: Nysc 2015 Batch A by Gracyel(f): 1:37pm On Mar 24, 2015
babatawa:


abegi!

persn we be like travellin bag undecided
hehehehe....I cldnt help but quote this. Shey its my bestie u are calling travellin bag eh?
Naughty fella!
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 1:38pm On Mar 24, 2015
Owliver:
na God hand E dey ooooh my bloda sad
food no go kee u one day*smh*
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:41pm On Mar 24, 2015
richybanky:

Lols.. I love my life cus no food wey I no fit chop, so far say I dey see peeps dey chop am, me sef go join dem
so you can eat boiled lizard garnished with fried crocroach Because na watin dem erisegun dey eat for house
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:42pm On Mar 24, 2015
erisegun:
food no go kee u one day*smh*
the slap wey I go give you dey ibadan express way E dey come undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:42pm On Mar 24, 2015
RFella:


Yes oh...e pain me sha, but the one when I wan do u go pain u pass
no b me do u now
Re: Nysc 2015 Batch A by Gracyel(f): 1:43pm On Mar 24, 2015
Walexsammy:
@nysc_ng

Thanks Walex...
Re: Nysc 2015 Batch A by megawax8: 1:43pm On Mar 24, 2015
Gracyel:

Thanks too...lots of love in here

*smiles*
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:46pm On Mar 24, 2015
Estellar:
Home sleeping. Was tired. Goodmorning bae
hope u r very strong now sweetie

have the best of the day
Re: Nysc 2015 Batch A by Dkunlexy1(m): 1:47pm On Mar 24, 2015
richybanky:

I submitted d old one to dem at exam and records bt already collected d new one frm general office before going to Senate.. Bt I nack d guy super story before giving me d new I'd card grin
make mesef go prepare my super story
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:52pm On Mar 24, 2015
Dkunlexy1:
make mesef go prepare my super story
Lols, bt dat lady wey be HOD secretary get skunt for head, she just dey do somehow say I must submit my old I'd card before collecting d new one bt d guy na confirm guy.. Make sure say ur super story dey emotional gan so dat u no go enter 1 chance grin grin cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:54pm On Mar 24, 2015
Owliver:
so you can eat boiled lizard garnished with fried crocroach Because na watin dem erisegun dey eat for house
Lmao, no be dat kind tin bro, u wan make I die quick quick ni bt wait ooooo shey erisegun relate to Jet Li and Jackie Chan ni cheesy grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 1:56pm On Mar 24, 2015
doublezero7:


Na bro...we're good! Very good! grin The girl was noisy and you were encouraging noise! I no fit vex for you lailai!

And for the quoting shii...I say that if I wantto put an end to a 'talk'! grin

aiit mahn!
Re: Nysc 2015 Batch A by Dkunlexy1(m): 1:59pm On Mar 24, 2015
richybanky:

Lols, bt dat lady wey be HOD secretary get skunt for head, she just dey do somehow say I must submit my old I'd card before collecting d new one bt d guy na confirm guy.. Make sure say ur super story dey emotional gan so dat u no go enter 1 chance grin grin cheesy
lol,na touching story i go tell am u knw woman can be very emotional.
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 2:02pm On Mar 24, 2015
Dkunlexy1:
lol,na touching story i go tell am u knw woman can be very emotional.
Accepted if na dose mama wey dey work for general office bt dat HOD secretary get as e be.. Tank God say e don go down small for her body cus she dey harsh like anything wen she get belle grin cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:03pm On Mar 24, 2015
babatawa:


haba! shocked

dama mata biyu kake bi?

walahi kai kwaRto ne!

ni dai bana harkan mata kaji.kohr undecided
na seni

ya'yan jiki ka
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 2:08pm On Mar 24, 2015
Owliver:
so you can eat boiled lizard garnished with fried crocroach Because na watin dem erisegun dey eat for house
lolzzzz!!! Werey re ooooooo
Re: Nysc 2015 Batch A by Dkunlexy1(m): 2:09pm On Mar 24, 2015
richybanky:

Accepted if na dose mama wey dey work for general office bt dat HOD secretary get as e be.. Tank God say e don go down small for her body cus she dey harsh like anything wen she get belle grin cheesy
i guess u wont ave any reason to visit skul again b4 u go camp?
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 2:10pm On Mar 24, 2015
richybanky:

Lmao, no be dat kind tin bro, u wan make I die quick quick ni bt wait ooooo shey erisegun relate to Jet Li and Jackie Chan ni cheesy grin
my bloda,I tire oooooooooooo*we no dy chop da kind tin 4 soweto wey I cum 4rm nah*smh*
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:12pm On Mar 24, 2015
Electronzeez:



See this papa ajasco cheesy.

Come wetin i buy for your market?.......must you quote me?
no b u I quote

person quote u I quote the person u say I quote u
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:15pm On Mar 24, 2015
richybanky:
Reporting frm OAU campus, White House (Channel O) grin
Collection of certificate - Done ☺✌
ur id card nko
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 2:22pm On Mar 24, 2015
richybanky:


I saw something like dat pasted on d door of exam and records, u going to tender letter of identification if u misplaced or lost ur I'd card

Haven't got my certificate yet, just "To whom"
Cc: richybanky "did you drop your ID card
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 2:23pm On Mar 24, 2015
noordean:

Richybanky,sheyman4phy,abdamola,damiesan.

You heard anytin on this?

Not yet
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 2:27pm On Mar 24, 2015
kingphilip:
ur id card nko
Shey u be OAU guy ni U sha like to dey pass ur boundary grin
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 2:27pm On Mar 24, 2015
DamiEsan:


Haven't got my certificate yet, just "To whom"
Cc: richybanky "did you drop your ID card
Yes I dropped it cus no way u can collect ur certificate without dropping ur skul I'd card.. Dat means u collected ur to whom last year ni yen meaning u supposed to go with C14

(1) (2) (3) ... (960) (961) (962) (963) (964) (965) (966) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.