₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,959 members, 8,428,820 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 02:50 AM

Toggle theme

Goodbye Nigeria - Travel (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralTravelGoodbye Nigeria (3377 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: Goodbye Nigeria by pansophist(m): 9:27pm On Mar 15, 2015
sobastical:
vjsmiles na man nau. ...abi wetin dey happen for here
Place wey I come from, we de marry anything even animals! cheesy
Re: Goodbye Nigeria by sobastical: 4:12pm On Mar 16, 2015
pansophist:
Place wey I come from, we de marry anything even animals! cheesy
Sho! name which village be that?
Re: Goodbye Nigeria by sobastical: 4:12pm On Mar 16, 2015
pansophist:
Place wey I come from, we de marry anything even animals! cheesy
Sho! na which village be that?
Re: Goodbye Nigeria by vjsmiles(op): 7:46am On Mar 17, 2015
modskiller:
I'm gonna miss ya
shocked shocked shocked grin
Re: Goodbye Nigeria by tdayof(m): 10:36am On Mar 24, 2015
vjsmiles:
post graduate issues smiley
Liaoning?? Dude na so u forget me here 4 naija... Will b moving 2weeks time too.
Re: Goodbye Nigeria by Nobody: 6:15pm On Mar 24, 2015
tdayof:
Liaoning?? Dude na so u forget me here 4 naija... Will b moving 2weeks time too.
Moving to where?
Re: Goodbye Nigeria by tdayof(m): 6:24pm On Mar 24, 2015
Sile12:
Moving to where?
China... Degree in aeronautical engineering
Re: Goodbye Nigeria by Nobody: 7:27pm On Mar 24, 2015
tdayof:
China... Degree in aeronautical engineering
Waoh! All the best bro..
Una con dey commot for naija, dey leave us 4 here because say we no get money&person abi? We get God o, God go do our own too one day ogrin
Best of luck brother.
Re: Goodbye Nigeria by tdayof(m): 8:02pm On Mar 24, 2015
Sile12:
Waoh! All the best bro..
Una con dey commot for naija, dey leave us 4 here because say we no get money&person abi? We get God o, God go do our own too one day ogrin
Best of luck brother.
no b sooo..

God go provide for us all..

Amen.
1 2 Reply

234

Any Nairalander In Oman, Please Kindly Help Out !Best Sim To Call Nigeria From The UK IsMy Life In Europe Since 1954 BY FEMI AWONIYI