Nysc 2015 Batch A - NYSC (1032) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › Nysc 2015 Batch A (4251714 Views)
1 2 3 ... 1029 1030 1031 1032 1033 1034 1035 ... 2429 Reply (Go Down)
| Re: Nysc 2015 Batch A by rhema9898(f): 3:47pm On Mar 26, 2015 |
erisegun:Matthew 5:22 You shall be in danger of hell fire. Hahaha |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 3:47pm On Mar 26, 2015 |
| Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 3:47pm On Mar 26, 2015 |
Luchiana1:iffa chuk hand4 ur eye. Abeg gimme small popcorn chop |
| Re: Nysc 2015 Batch A by rhema9898(f): 3:48pm On Mar 26, 2015 |
Owliver:Quote wrong post. Sorry. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 3:48pm On Mar 26, 2015 |
rhema9898:You sef stop dey swear for people na. Ma be igi fun ehn oooh ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 3:48pm On Mar 26, 2015 |
erisegun:Brother, pls, let it go! Shey we no fit follow ourselves talk again ni? Abeg! |
| Re: Nysc 2015 Batch A by dammyllare(m): 3:48pm On Mar 26, 2015 |
pinkiepetite:Yeske.....but talk to me jor Ur ba make me think I know u from minna Oya show me ur identity jor Eru tin ba mi oooo ![]() Thank God I neva get e-boooo Ori ti yomi lowo pinki ooo |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 3:48pm On Mar 26, 2015 |
Owliver:na she quote me na ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 3:49pm On Mar 26, 2015*. Modified: 4:36pm On Mar 26, 2015 |
rhema9898:. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by rhema9898(f): 3:49pm On Mar 26, 2015 |
pinkiepetite:Quote wrong post, sorry. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 3:50pm On Mar 26, 2015 |
rhema9898:I don tell you to stop dey drink gulder you no hear how I take quote wrong post now? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by joyjoomla(m): 3:51pm On Mar 26, 2015 |
THIS WEEK SO FAR ON THIS THREAT: Monday .............. E-boo wooing challenge Tuesday............... Sexymist's love obsession scandal Wednesday.......... Political tussle Thursday.............. Rhema9898-Damyillare clash Abeg who wanna cause the trouble tomorrow? Can't wait........................! Joyjoomla Reporting for PCM A15 Media. For advert. Call 080651873** |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 3:51pm On Mar 26, 2015 |
dammyllare:damilare is fearing it doesn't mean you can't have an E- boo na hhahaaaaaaa |
| Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 3:51pm On Mar 26, 2015*. Modified: 4:38pm On Mar 26, 2015 |
doublezero7:. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 3:52pm On Mar 26, 2015 |
dammyllare:Loooooolz* oboy oya wife her quick before one labeorun come back from hiding. No waste time. She's loaded from behind and a fine girls. Choi* I like her gaaaan. Oya wife her ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:56pm On Mar 26, 2015 |
| Re: Nysc 2015 Batch A by noordean(m): 3:56pm On Mar 26, 2015 |
pinkiepetite:Hmmm..pinkie wan vex |
| Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 3:57pm On Mar 26, 2015 |
joyjoomla:LMAO!!! Oya, as promised, 2mao would be another e-boo wooing challenge! However, it would be the ladies wooing the guys! I'll release a list of 10 guys to be wooed ASAP!!! |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Chijez: 3:58pm On Mar 26, 2015 |
rhema9898:he'z ma neighbour in lag....ur guy...meanin ur boo? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by dammyllare(m): 3:58pm On Mar 26, 2015 |
pinkiepetite:Ooooooooh....which kind gal be dis pinki nowwwwwww Talk to me jor,I hate suspense Whr n whr or is it dat u just like wat u saw on my profile? ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 3:59pm On Mar 26, 2015 |
Owliver:chai owliver! y u dey do me like dis na! am sure dose tinz no dey enter dammyllare eye, sebi? btw oliver stop speardn false accusations abt me! |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:01pm On Mar 26, 2015 |
richybanky:Richy for da last time stop disturbing ha |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:02pm On Mar 26, 2015 |
pinkiepetite:abeg carry your self comot for my front. You too like shakara sef. *sweeping the floor** oya alele ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 4:02pm On Mar 26, 2015 |
noordean:lol she don talk say na wrong quote ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by dammyllare(m): 4:02pm On Mar 26, 2015 |
Owliver:Lol.....wife ke? I don't even know her Identity I no dey wife like that ooo Me self not bad as a guy now so I fit wife anyone I like at anytym oooo ![]() Abeg beg ha to tell me who she is ooo |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:02pm On Mar 26, 2015 |
busyinks:hey bae hw far with u |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 4:04pm On Mar 26, 2015 |
Owliver:me not do shakara nau. na u dey talk am for public nau. and u sef knw say is not true |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:04pm On Mar 26, 2015 |
Owliver:they don sir-zone u |
| Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 4:04pm On Mar 26, 2015 |
Sodiqyinka I was posted 2 zamfara! ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 4:05pm On Mar 26, 2015 |
dammyllare:I no talk say make you go see her mama na. E-wife her na watin I mean. Forget who she be jo dawan na small tin. I go give you all her pictures I get them |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:05pm On Mar 26, 2015 |
tolustx:go ur profile If you're on ban you'll see it there with the expiry date |
| Re: Nysc 2015 Batch A by dammyllare(m): 4:06pm On Mar 26, 2015 |
pinkiepetite:U see...u really know me That's why u kow all dis don't enta my eyes cos v seen many more of dem But talk to me now pinki Just give me a clue |
NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms • 2 • 3 • 4
Oooooooohw Myyyy Gad 

hehhehe u from EKIti?
how I take quote wrong post now?

I go give you all her pictures I get them