₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,583 members, 8,512,560 topics. Date: Tuesday, 03 November 2026 at 03:47 PM

Toggle theme

Nairalander's Selfies - Dating And Meet-up Zone (2) - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Dating And Meet-up Zone › Nairalander's Selfies (2444 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: Nairalander's Selfies by KingTom(m): 8:17am On Apr 06, 2015
chucky234:
Una fit pack go Kano go stay na, there Sharia no go let her do anyhow because she know say she go see anyhow.
Baba na your pikin o shocked
Re: Nairalander's Selfies by KingTom(m): 8:18am On Apr 06, 2015
alberto2k:
Lol.. Here's mine.

Baba Kingtom where u go hide the whole of yesterdayhuh

***
Op welcome back, your daughters fine gan! cheesy
I dey na, na for sand and garri I sleep grin
Re: Nairalander's Selfies by chucky234(op): 8:19am On Apr 06, 2015
KingTom:
Baba na your pikin o shocked
You go protect am with your life na, lol
Re: Nairalander's Selfies by 7footre(m): 8:20am On Apr 06, 2015
chucky234:
Hmmm pride na N10m oooo
Make we begin dey discuss payment pattern now ooo
Hahaha I no de price d whole family nau
Re: Nairalander's Selfies by alberto2k(m): 8:30am On Apr 06, 2015
KingTom:
I dey na, na for sand and garri I sleep grin
and wehrey go take selfie now and instagram it with "Chilling at the beach" undecided

Baba wait sef, where mah easter chicken.. I mean the head of the chicken huh
Re: Nairalander's Selfies by chucky234(op): 8:40am On Apr 06, 2015
7footre:
Hahaha I no de price d whole family nau
haba why you price a whole family for N10m na, na only one I dey give out for N10m joor.
LMAO
Re: Nairalander's Selfies by 7footre(m): 9:16am On Apr 06, 2015
chucky234:
haba why you price a whole family for N10m na, na only one I dey give out for N10m joor.
LMAO
She go get grey hairs for haus be that
Re: Nairalander's Selfies by KingTom(m): 9:20am On Apr 06, 2015
chucky234:
You go protect am with your life na, lol
True sha grin
Re: Nairalander's Selfies by KingTom(m): 9:21am On Apr 06, 2015
alberto2k:
and wehrey go take selfie now and instagram it with "Chilling at the beach" undecided

Baba wait sef, where mah easter chicken.. I mean the head of the chicken huh
E dey na grin
Re: Nairalander's Selfies by alberto2k(m): 9:28am On Apr 06, 2015
KingTom:
E dey na grin
baba u know wetin ah dey like grin

Hope say u never scrap the comb? undecided

Cuz na the part way dey sweet pass be that grin grin
Re: Nairalander's Selfies by chucky234(op): 9:34am On Apr 06, 2015
7footre:
She go get grey hairs for haus be that
Plenty suitors dey ground sef
Re: Nairalander's Selfies by KingTom(m): 9:35am On Apr 06, 2015
alberto2k:
baba u know wetin ah dey like grin

Hope say u never scrap the comb? undecided

Cuz na the part way dey sweet pass be that grin grin
Weyrey!!! grin grin grin
Re: Nairalander's Selfies by Gboliwe: 10:58am On Apr 06, 2015
chucky234:
Bros where you dey since abi you sef serve ban?
Wetin dey happen for your side.
They neffa born the moderator wey go ban me. The one that tried it haff left nairaland for me. grin

But guy, you don grow pass this level na? Which one be this?
Re: Nairalander's Selfies by chucky234(op): 1:49pm On Apr 06, 2015
Gboliwe:
They neffa born the moderator wey go ban me. The one that tried it haff left nairaland for me. grin

But guy, you don grow pass this level na? Which one be this?
dem dey grow pass selfie, shior you no dey see Paquare, Tonto, Ini Edo and everybody dey take selfie, guy na the ne craze be dat joor.
1 2 Reply

• 2 • 3 • 4

CFCFAN Will You Marry Me? • Singles In Benin City Drop Your Number Here Lets Hook Up. • I Need Someone To Keep My Company