Nairalander's Selfies - Dating And Meet-up Zone (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Dating And Meet-up Zone › Nairalander's Selfies (2444 Views)
| Re: Nairalander's Selfies by KingTom(m): 8:17am On Apr 06, 2015 |
chucky234:Baba na your pikin o |
| Re: Nairalander's Selfies by KingTom(m): 8:18am On Apr 06, 2015 |
alberto2k:I dey na, na for sand and garri I sleep ![]() |
| Re: Nairalander's Selfies by chucky234(op): 8:19am On Apr 06, 2015 |
KingTom:You go protect am with your life na, lol |
| Re: Nairalander's Selfies by 7footre(m): 8:20am On Apr 06, 2015 |
chucky234:Hahaha I no de price d whole family nau |
| Re: Nairalander's Selfies by alberto2k(m): 8:30am On Apr 06, 2015 |
KingTom:and wehrey go take selfie now and instagram it with "Chilling at the beach" Baba wait sef, where mah easter chicken.. I mean the head of the chicken |
| Re: Nairalander's Selfies by chucky234(op): 8:40am On Apr 06, 2015 |
7footre:haba why you price a whole family for N10m na, na only one I dey give out for N10m joor. LMAO |
| Re: Nairalander's Selfies by 7footre(m): 9:16am On Apr 06, 2015 |
chucky234:She go get grey hairs for haus be that |
| Re: Nairalander's Selfies by KingTom(m): 9:20am On Apr 06, 2015 |
chucky234:True sha ![]() |
| Re: Nairalander's Selfies by KingTom(m): 9:21am On Apr 06, 2015 |
alberto2k:E dey na ![]() |
| Re: Nairalander's Selfies by alberto2k(m): 9:28am On Apr 06, 2015 |
KingTom:baba u know wetin ah dey like ![]() Hope say u never scrap the comb? Cuz na the part way dey sweet pass be that |
| Re: Nairalander's Selfies by chucky234(op): 9:34am On Apr 06, 2015 |
7footre:Plenty suitors dey ground sef |
| Re: Nairalander's Selfies by KingTom(m): 9:35am On Apr 06, 2015 |
alberto2k:Weyrey!!! ![]() |
| Re: Nairalander's Selfies by Gboliwe: 10:58am On Apr 06, 2015 |
chucky234:They neffa born the moderator wey go ban me. The one that tried it haff left nairaland for me. ![]() But guy, you don grow pass this level na? Which one be this? |
| Re: Nairalander's Selfies by chucky234(op): 1:49pm On Apr 06, 2015 |
Gboliwe:dem dey grow pass selfie, shior you no dey see Paquare, Tonto, Ini Edo and everybody dey take selfie, guy na the ne craze be dat joor. |
CFCFAN Will You Marry Me? • Singles In Benin City Drop Your Number Here Lets Hook Up. • I Need Someone To Keep My Company
