Nysc 2015 Batch A - NYSC (1178) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › Nysc 2015 Batch A (4252523 Views)
1 2 3 ... 1175 1176 1177 1178 1179 1180 1181 ... 2429 Reply (Go Down)
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:50am On Apr 06, 2015 |
mayorsweet:Amin ooooo but I still fear water pass anything, I no fit travel ontop water cus d fear fit kill me |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 9:50am On Apr 06, 2015 |
mayorsweet:it's so pathetic jare, RIP to them
|
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 9:50am On Apr 06, 2015 |
leemah4u:thanks sayang. will try to be strong sha. enough thinx to do today |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:52am On Apr 06, 2015 |
limpopo:Bt wit ur dagger and bottle wey dey ur hand, u suppose get small liver moreover he fit be use words for u cus Lagosians sabi use words beat pesin.. Talking frm experience ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 9:53am On Apr 06, 2015 |
Ogbenijhybo:kontunu in Erisegun voice |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 9:53am On Apr 06, 2015 |
joyjoomla:make we give you glass for easy reflection. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:56am On Apr 06, 2015 |
leemah4u:Leemah4u,thanks...d guy dey for d pix... |
| Re: Nysc 2015 Batch A by limpopo: 9:57am On Apr 06, 2015 |
richybanky:Ehen..... **frowning eye, carries small knife with dog bone** **Looking around** Na only mouth you get.... Come out |
| Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 9:57am On Apr 06, 2015 |
still checking my mail for call up |
| Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:58am On Apr 06, 2015 |
richybanky:Me don travel on top water many times on a boat...If dem post u go one riverine area for South South,u no get option broda mi |
| Re: Nysc 2015 Batch A by joyjoomla(m): 9:59am On Apr 06, 2015 |
leemah4u:Uhm.......I wl jst pretend I didn't see this. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:03am On Apr 06, 2015 |
mayorsweet:yep, my fiancee went for their 8days prayer on Saturday @ Epe |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:03am On Apr 06, 2015 |
joyjoomla:wareva |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 10:04am On Apr 06, 2015 |
joyjoomla:don't pretend. do you have problem with leemah4u calling me bae |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 10:06am On Apr 06, 2015 |
richybanky:my brother I don talk my mind tire! I've spoken straight from my heart to Busyinks but still no final word from her! She's always smiling ( , chai!!! her smile always makes me smile) but I'll continue! mayorsweet:no be you I lwarn am from ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 10:06am On Apr 06, 2015 |
leemah4u:it's was so sad |
| Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:06am On Apr 06, 2015 |
leemah4u:En en...oga ooo...well,ki Olorun fi ori jiwon sha... |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 10:08am On Apr 06, 2015 |
richybanky:Alaye gbagbe, Wa sare je 1'2 No try eko boiz.....won ma sare fo elenu Lemmah4u can testify, she lives in a lagos enviroment where 'thugism' is a norm Leemah this for tagging me an errand boi. ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by chidozy15(m): 10:09am On Apr 06, 2015 |
anyone gotten their posting yet? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:10am On Apr 06, 2015 |
Ogbenijhybo:Me ke? lol U see me talk about any babe for here![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:17am On Apr 06, 2015 |
limpopo:I knw say I get mouth die, I rake for 2 guys for general Hospital for mushin 4 years ago, knowing fully say I no fit handle one of dem bt if u see how I take rake for dis guys, mehn fear catch dem even d doctor wey dey on duty vex comot, dose nurses con dey beg me like say I be Van Damme ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 10:18am On Apr 06, 2015 |
mayorsweet:lol... you d Coded Captain! you get 80% of their phone numbers |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:19am On Apr 06, 2015 |
mayorsweet:I just pray say make water no plenty for akwa ibom, I prefer to waka by road wey go cost me like 3hrs dan waka tru water wey no go pass 20 mins.. Am allergic to rivers ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:20am On Apr 06, 2015 |
richybanky:pray make dem no post you go my state ,na two hours boat ride from yenagoa to my local govt. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:21am On Apr 06, 2015 |
Electronzeez:I dey talk abt mushin wey I dey stay, don't knw abt eko guys sha bt for mushin we dey use mouth do am bt some wayrays dey sha ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:21am On Apr 06, 2015 |
Electronzeez: |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:21am On Apr 06, 2015 |
@leemah4u na mushin u dey stay ni |
| Re: Nysc 2015 Batch A by cutieemperorh(m): 10:22am On Apr 06, 2015 |
Ahmed4002:But she just called another person fiancée now... Bros una need to discuss the terms and conditions of this una relationship ooo... |
| Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:22am On Apr 06, 2015 |
Ogbenijhybo:Haaa...Ajibola badoo ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 10:23am On Apr 06, 2015 |
richybanky:what i normally do to people like you is to reset you to default. I am just going to slap you ![]() .Game Over!. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:23am On Apr 06, 2015 |
Nigerdeltaboi:Anoda alternative go dey nau, abi na only water be d option ni? 2 hrs ontop water say wetin happen even Lagos to ife na 2hrs30mins |
| Re: Nysc 2015 Batch A by joyjoomla(m): 10:24am On Apr 06, 2015 |
Ahmed4002:Na Erisegun needs that |
NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)


tell her ur mind nau
, chai!!! her smile always makes me smile) 
