₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,462 members, 8,422,199 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 08:45 PM

Toggle theme

Nysc 2015 Batch A - NYSC (1178) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNysc 2015 Batch A (4252334 Views)

1 2 3 ... 1175 1176 1177 1178 1179 1180 1181 ... 2429 Reply (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:50am On Apr 06, 2015
mayorsweet:
Richy baba,Olorun lo n sho eniyan...K'olorun ma je ka ba ojo olojo lo!
Amin ooooo but I still fear water pass anything, I no fit travel ontop water cus d fear fit kill me
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 9:50am On Apr 06, 2015
mayorsweet:
Na so bro sad
it's so pathetic jare, RIP to them

Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 9:50am On Apr 06, 2015
leemah4u:
have a stress free day ahead baby
thanks sayang.
will try to be strong sha. enough thinx to do today
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:52am On Apr 06, 2015
limpopo:
**breathing heavily**
Na only shakara I wan do make him beg.. I no know say hin get other plans.
Bt wit ur dagger and bottle wey dey ur hand, u suppose get small liver moreover he fit be use words for u cus Lagosians sabi use words beat pesin.. Talking frm experience grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 9:53am On Apr 06, 2015
Ogbenijhybo:
*yimu again*
kontunu in Erisegun voice
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 9:53am On Apr 06, 2015
joyjoomla:
Exactly wht I ws stl saying, .coming up small small. Oya continue...............am watching u in 3D
make we give you glass for easy reflection.
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:56am On Apr 06, 2015
leemah4u:
it's so pathetic jare, RIP to them
Leemah4u,thanks...d guy dey for d pix...
Re: Nysc 2015 Batch A by limpopo: 9:57am On Apr 06, 2015
richybanky:
Bt wit ur dagger and bottle wey dey ur hand, u suppose get small liver moreover he fit be use words for u cus Lagosians sabi use words beat pesin.. Talking frm experience grin
Ehen.....
**frowning eye, carries small knife with dog bone**
**Looking around**
Na only mouth you get.... Come out
Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 9:57am On Apr 06, 2015
still checking my mail for call up
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:58am On Apr 06, 2015
richybanky:
Amin ooooo but I still fear water pass anything, I no fit travel ontop water cus d fear fit kill me
Me don travel on top water many times on a boat...If dem post u go one riverine area for South South,u no get option broda mi
Re: Nysc 2015 Batch A by joyjoomla(m): 9:59am On Apr 06, 2015
leemah4u:
have a stress free day ahead **baby**
Uhm.......I wl jst pretend I didn't see this.
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:03am On Apr 06, 2015
mayorsweet:
Leemah4u,thanks...d guy dey for d pix...
yep, my fiancee went for their 8days prayer on Saturday @ Epe
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:03am On Apr 06, 2015
joyjoomla:
Uhm.......I wl jst pretend I didn't see this.
wareva
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 10:04am On Apr 06, 2015
joyjoomla:
Uhm.......I wl jst pretend I didn't see this.
don't pretend. do you have problem with leemah4u calling me bae
Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 10:06am On Apr 06, 2015
richybanky:
Hmmm, now u ar talking cheesy tell her ur mind nau
my brother I don talk my mind tire! I've spoken straight from my heart to Busyinks but still no final word from her! She's always smiling (smiley, chai!!! her smile always makes me smile)

but I'll continue!

mayorsweet:
Haaa shocked...Ashewo somebori
no be you I lwarn am fromhuh
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 10:06am On Apr 06, 2015
leemah4u:
yep, my fiancee went for their 8days prayer on Saturday @ Epe
it's was so sad
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:06am On Apr 06, 2015
leemah4u:
yep, my fiancee went for their 8days prayer on Saturday @ Epe
En en...oga ooo...well,ki Olorun fi ori jiwon sha...
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 10:08am On Apr 06, 2015
richybanky:
Bt wit ur dagger and bottle wey dey ur hand, u suppose get small liver moreover he fit be use words for u cus Lagosians sabi use words beat pesin.. Talking frm experience grin
Alaye gbagbe,

Wa sare je 1'2

No try eko boiz.....won ma sare fo elenu

Lemmah4u can testify, she lives in a lagos enviroment where 'thugism' is a norm

Leemah this for tagging me an errand boi. grin grin grin grin
Re: Nysc 2015 Batch A by chidozy15(m): 10:09am On Apr 06, 2015
anyone gotten their posting yet?
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:10am On Apr 06, 2015
Ogbenijhybo:
my brother I don talk my mind tire! I've spoken straight from my heart to Busyinks but still no final word from her! She's always smiling (smiley, chai!!! her smile always makes me smile)

but I'll continue!

no be you I lwarn am fromhuh
Me ke? lol grin U see me talk about any babe for herehuh
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:17am On Apr 06, 2015
limpopo:
Ehen.....
**frowning eye, carries small knife with dog bone**
**Looking around**
Na only mouth you get.... Come out
I knw say I get mouth die, I rake for 2 guys for general Hospital for mushin 4 years ago, knowing fully say I no fit handle one of dem bt if u see how I take rake for dis guys, mehn fear catch dem even d doctor wey dey on duty vex comot, dose nurses con dey beg me like say I be Van Damme grin cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 10:18am On Apr 06, 2015
mayorsweet:
Me ke? lol grin U see me talk about any babe for herehuh
lol... you d Coded Captain! you get 80% of their phone numbers
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:19am On Apr 06, 2015
mayorsweet:
Me don travel on top water many times on a boat...If dem post u go one riverine area for South South,u no get option broda mi
I just pray say make water no plenty for akwa ibom, I prefer to waka by road wey go cost me like 3hrs dan waka tru water wey no go pass 20 mins.. Am allergic to rivers sad
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:20am On Apr 06, 2015
richybanky:
I fear water pass anything, I no dey play wit water embarassed
pray make dem no post you go my state ,na two hours boat ride from yenagoa to my local govt.
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:21am On Apr 06, 2015
Electronzeez:
Alaye gbagbe,

Wa sare je 1'2

No try eko boiz.....won ma sare fo elenu

Lemmah4u can testify, she lives in a lagos enviroment where 'thugism' is a norm

Leemah this for tagging me an errand boi. grin grin grin grin
I dey talk abt mushin wey I dey stay, don't knw abt eko guys sha bt for mushin we dey use mouth do am bt some wayrays dey sha cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:21am On Apr 06, 2015
Electronzeez:
Alaye gbagbe,

Wa sare je 1'2

No try eko boiz.....won ma sare fo elenu

Lemmah4u can testify, she lives in a lagos enviroment where 'thugism' is a norm

Leemah this for tagging me an errand boi. grin grin grin grin
cry bariga ni aye wa jor
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:21am On Apr 06, 2015
@leemah4u na mushin u dey stay ni
Re: Nysc 2015 Batch A by cutieemperorh(m): 10:22am On Apr 06, 2015
Ahmed4002:
don't pretend. do you have problem with leemah4u calling me bae
But she just called another person fiancée now... Bros una need to discuss the terms and conditions of this una relationship ooo...
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:22am On Apr 06, 2015
Ogbenijhybo:
lol... you d Coded Captain! you get 80% of their phone numbers
Haaa...Ajibola badoo grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 10:23am On Apr 06, 2015
richybanky:
I knw say I get mouth die, I rake for 2 guys for general Hospital for mushin 4 years ago, knowing fully say I no fit handle one of dem bt if u see how I take rake for dis guys, mehn fear catch dem even d doctor wey dey on duty vex comot, dose nurses con dey beg me like say I be Van Damme grin cheesy
what i normally do to people like you is to reset you to default.
I am just going to slap youcheesycheesy.

Game Over!.
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:23am On Apr 06, 2015
Nigerdeltaboi:
pray make dem no post you go my state ,na two hours boat ride from yenagoa to my local govt.
Anoda alternative go dey nau, abi na only water be d option ni? 2 hrs ontop water say wetin happen even Lagos to ife na 2hrs30mins
Re: Nysc 2015 Batch A by joyjoomla(m): 10:24am On Apr 06, 2015
Ahmed4002:
make we give you glass for easy reflection.
Na Erisegun needs that
1 2 3 ... 1175 1176 1177 1178 1179 1180 1181 ... 2429 Reply

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment LibraryJust Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms234

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)