All This Tribal Fight You People Are Sharing- Diarisgodo - Politics - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › All This Tribal Fight You People Are Sharing- Diarisgodo (642 Views)
| All This Tribal Fight You People Are Sharing- Diarisgodo by otemanuduno(op): 7:43am On Apr 07, 2015 |
Na wa o! Wetin cause all these hurly burly and hulabaloo. Ibo no wan gree again; Yoruba sef don vex die. Hmm. I just dey watch una for 3D o. Una wan cause another civil war abi? Checking the trend of things now again, civil war fit happen if una no stop all these things o. And I bet you na ibo people go suffer am pass. Come to think of it, how many Yoruba dey for east? But ibo plenty like sand for southwest here. Dem suppose dey quiet here because if civil war break out, na few Yoruba una go see kill for una side o (because dem no plenty), but for here, Omo nna dey evereywhere. Please make una observe silence o, because this thing fit cause civil war o. Jimi Agbaje na one line person wey I respect before, but using ethnicity for campaign no be wise thing at all. Na so Jona do am lose d election too. Him dey use religion and ethnicity campaign and hin fail and fall yakata. Hmm! This tribal trigger you people dey pull, Chai! Diarisgodo! |
| Re: All This Tribal Fight You People Are Sharing- Diarisgodo by bewla(m): 7:58am On Apr 07, 2015 |
tell them |
| Re: All This Tribal Fight You People Are Sharing- Diarisgodo by otemanuduno(op): 8:05am On Apr 07, 2015 |
bewla:me don tok my own o, en en. Na so dem do do do for that time wey ojukwu push dem titi titi titi titi o o o o o o o. In the end civil war happen so tey dem finish them. I no be Yoruba but I like Yoruba because dem no dey do giragira for another person land o. Me just dey watch sha. |
| Re: All This Tribal Fight You People Are Sharing- Diarisgodo by Nobody: 8:21am On Apr 07, 2015 |
otemanuduno:You sound hypocritical ![]() |
Officials Are Sharing The Free Fruits Donated By Saudi Arabia After Expose • Where Was Ooni Of Ife When Inter-tribal Fight Occurred In Ile-ife? • Diarisgodo! With Dis Kind Of Shoe That Buhari Is Wearing, Gej Go Run Leave Aso • 2 • 3 • 4
I Want "Governor Seyi Makinde" As My Birthday Gift! • Nigeria's Overpaid Legislators : This Is Why Everybody Wants To Go To Abuja • Electoin Rigging In Sapele Lga
