Nysc 2015 Batch A - NYSC (1198) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › Nysc 2015 Batch A (4248371 Views)
1 2 3 ... 1195 1196 1197 1198 1199 1200 1201 ... 2429 Reply (Go Down)
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:52am On Apr 07, 2015 |
richybanky:i no do , alakoba |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:53am On Apr 07, 2015 |
tolustx:laugh wella ![]() abrahamsom:thanks but i can't stand the sight of palm oil i nor like am at all. erisegun:nor worry first to do nor dey pain, e dey ur body . |
| Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:53am On Apr 07, 2015 |
Compiling names of noisemakers. To be submitted to Yokiti ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:56am On Apr 07, 2015 |
richybanky:lol i dey treat their bleep up wella ,many ignorant folks dey dat section ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:56am On Apr 07, 2015 |
Nigerdeltaboi:Hmmmm, God is watching u on HD |
| Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 8:56am On Apr 07, 2015 |
richybanky: Lmao...ajegbodo n wa eni kunra. So because dem ban u now, make dem dey ban innocent souls like me abi? U no serious. BtW, e be like say I go tell dem make dem extend dat ur ban sef for wetin u jst talk now. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:57am On Apr 07, 2015 |
Nigerdeltaboi:I dey tell u, wayray plenty for politics section.. D section no sweet like before again, dey very lively before den do presidential election ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:57am On Apr 07, 2015 |
richybanky:while me dey look you from my native pot. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by joyjoomla(m): 8:57am On Apr 07, 2015 |
addictiv:U r welcom bro. How ur night |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:58am On Apr 07, 2015 |
tolustx:Pls make sure say u write am in Hindu, den go understand am and finish everything ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:58am On Apr 07, 2015 |
richybanky:yeah |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:59am On Apr 07, 2015 |
Nigerdeltaboi:Lol, u be babalawo ni ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 8:59am On Apr 07, 2015 |
xray2: U nor get job abi? Abi u think say 2day sef na public holiday? I sorry for u. Ur boss go soon calll u, blast u wella. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:59am On Apr 07, 2015 |
xray2:class captain |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:00am On Apr 07, 2015 |
leemah4u:Lols.. Wetin be d meaning of Leemah |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:00am On Apr 07, 2015 |
xray2:U wan chop ban? ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 9:03am On Apr 07, 2015 |
richybanky:you nor know ? oya bring the following items if you want make i free you : left handed monkey virgin mosquito mad ant (ejalo to ya warey) goat wey get six packs na wetin the gods talk. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by cutieemperorh(m): 9:03am On Apr 07, 2015 |
arceleeleo:Welcome to this big family bro |
| Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 9:04am On Apr 07, 2015 |
Richybanky, me no sabi Hindu language. I for write am and nothing go do me. ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:04am On Apr 07, 2015 |
Nigerdeltaboi:Ur own babalawo don turn to billionaire cus no man fit see all dis items wey u list ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:05am On Apr 07, 2015 |
tolustx:E dey simple to write bro, just use Google translator ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:06am On Apr 07, 2015 |
tolustx:Lol I no get job o.. Government no gree employ us |
| Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:07am On Apr 07, 2015 |
Nigerdeltaboi:Lol oya Roger me ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 9:07am On Apr 07, 2015 |
richybanky:Ok thank u jare. U be beta person. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 9:08am On Apr 07, 2015 |
richybanky:halimah |
| Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:08am On Apr 07, 2015 |
richybanky:Hehe if dem ban me.. Hehe I go use my old age for this nairaland............ the admin... 2006 no be beans o |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:08am On Apr 07, 2015 |
tolustx:U go soon con give us ur testimony ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 9:08am On Apr 07, 2015 |
dats how we roll richybanky: |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:10am On Apr 07, 2015 |
xray2: |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 9:10am On Apr 07, 2015 |
xray2:soja nor dey give police rogar,you dey onpoint like olopa wey dey checkpoint. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:11am On Apr 07, 2015 |
leemah4u:Hmmmm, Alhaja in da building ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 9:11am On Apr 07, 2015 |
richybanky:na so |
NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms • 2 • 3 • 4



