₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,470 members, 8,426,686 topics. Date: Sunday, 14 June 2026 at 06:10 PM

Toggle theme

Nysc 2015 Batch A - NYSC (1199) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNysc 2015 Batch A (4285279 Views)

1 2 3 ... 1196 1197 1198 1199 1200 1201 1202 ... 2429 Reply (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 9:12am On Apr 07, 2015
xray2:
Lol I no get job o.. Government no gree employ us

U dey find government job b4 ni. Wen u neva serve ur country.
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:13am On Apr 07, 2015
Nigerdeltaboi:
dats how we roll
Bt na fake babalawo dey list all dis kind items cus den no sabi d solution to d problem wey d pesin get cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:14am On Apr 07, 2015
leemah4u:
na so
Oya follow back grin
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 9:14am On Apr 07, 2015

Sugarbabekemi. What a short, brief and precise moniker. 2 syllabic moniker. Make sense. How r u.
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 9:16am On Apr 07, 2015
Electronzeez:
The governorship election pushes it to upper weekend , i hope you will be chanced?.

This is how world war II started.
I was actually talking of next weekend...I'll most def be chanced! smiley

Oloye Otun, you have no idea what's coming for you! I cannot be dethroned! grin
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 9:18am On Apr 07, 2015
tolustx:

Sugarbabekemi. What a short, brief and precise moniker. 2 syllabic moniker. Make sense. How r u.
Tolu, what colour of weed did you smoke this morning? huh

I've warned you to stop rolling with electronzeez! Bad company corrupts good manners! smiley
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 9:18am On Apr 07, 2015
richybanky:
Bt na fake babalawo dey list all dis kind items cus den no sabi d solution to d problem wey d pesin get cheesy

Richy. E be lyk say u don patronize many 'babalawos'. Na why u fit sabi d fake and d original ones. Contunu o. But which kind charm u dey go dr go do sef? I dey suspect love charm. Na wetin u use for Dexcira be dat. Hope say money ritual no dey sha.
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:20am On Apr 07, 2015
tolustx:

Richy. E be lyk say u don patronize many 'babalawos'. Na why u fit sabi d fake and d original ones. Contunu o. But which kind charm u dey go dr go do sef? I dey suspect love charm. Na wetin u use for Dexcira be dat. Hope say money ritual no dey sha.
Bro, y u dey paint me black and u con mention my baby name again undecided u wan make she give me red card huh No wahala sha cus bad belle is allowed grin wink
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 9:22am On Apr 07, 2015
leemah4u:
u want make d two of us be e-dumb abi, agbaya somebody
no Mind them.

Thanks

Ymodulus
sofdoc

and my dearie leemah4u

am back from nairaland kiri kiri cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 9:22am On Apr 07, 2015
doublezero7:
Tolu, what colour of weed did you smoke this morning? huh

I've warned you to stop rolling with electronzeez! Bad company corrupts good manners! smiley

Na only d one wey u gv me yesterday I mix with beans dis morning o. I com flush am with chilled schweppes. U know say na u be my mentor. I no fit disobey u na.
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 9:23am On Apr 07, 2015
richybanky:
Oya follow back grin
follow back for wetyn.

leemah4u did you ask for permission
Re: Nysc 2015 Batch A by sleekyonyx(f): 9:23am On Apr 07, 2015
Electronzeez:
will you teach it to me?
Are u willing to learn?
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 9:25am On Apr 07, 2015
richybanky:
Lols.. I also got banned yestiday night for writing in Hindu grin grin cheesy I no go try am again
too much eye service that's why I have to speak in hindi.

next language Indonesia.

selamat pagi house
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:26am On Apr 07, 2015
Ahmed4002:
too much eye service that's why I have to speak in hindi.

next language Indonesia.

selat pagi house
U go chop ban again, be like say e don turn to jollof rice for u grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 9:26am On Apr 07, 2015
lagmostkuit:
Iyaf laff tire here grin
He who laugh cheesy

don't worry am coming over to you
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:27am On Apr 07, 2015
Ahmed4002:
follow back for wetyn.

leemah4u did you ask for permission
Alaye, y u dey stalk her mentions undecided don't mind hin Halimat, bad belle is allowed grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 9:30am On Apr 07, 2015
richybanky:
Bt na fake babalawo dey list all dis kind items cus den no sabi d solution to d problem wey d pesin get cheesy
hehehehehe
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 9:30am On Apr 07, 2015

*soliloquizing* Why be say threads abt Tonto Dikeh dey always hit front Page for NL. I dey always wonder. Tonto dikeh dis, Tonto Dikeh that.
Tonto Dikeh wears Red gown check it out!
Tonto Dikeh wears dunlop slippers. Wow!!!
Tonto Dikeh jogging early in d morning. Hit or miss?
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:31am On Apr 07, 2015
Nigerdeltaboi:
soja nor dey give police rogar,you dey onpoint like olopa wey dey checkpoint.
Lol I just really do hate you now for likening me to a police officer
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 9:32am On Apr 07, 2015
kingphilip:
Viewing this topic: Ahmed4002

chai prison no good o

so as Ahmed just de view him no fit talk

go to front page n mail supermod boss
I have been released after so many bail.
am on probation now grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Sugarbabekemi(f): 9:32am On Apr 07, 2015
tolustx:

Sugarbabekemi. What a short, brief and precise moniker. 2 syllabic moniker. Make sense. How r u.
Tnks, I'm doing great, u?
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 9:32am On Apr 07, 2015
tolustx:

Richy. E be lyk say u don patronize many 'babalawos'. Na why u fit sabi d fake and d original ones. Contunu o. But which kind charm u dey go dr go do sef? I dey suspect love charm. Na wetin u use for Dexcira be dat. Hope say money ritual no dey sha.
na touch and follow him use for d babe
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 9:33am On Apr 07, 2015
erisegun:
jtm.a.dmka.jmja.mada.jgwgagjwc. Jbma j.admja
segun get small sense nah
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 9:35am On Apr 07, 2015
[quote author=richybanky post=32437831]Alaye, y u dey stalk her mentions undecided don't mind hin Halimat, bad belle is allowed
Mscheew
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 9:35am On Apr 07, 2015
xray2:
Lol I just really do hate you now for likening me to a police officer
sorry bros huh what if i call you General cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 9:35am On Apr 07, 2015
richybanky:
Alaye, y u dey stalk her mentions undecided don't mind hin Halimat, bad belle is allowed grin
leemah4u press mumu button make this guy stop mentioning you. Give him Red Light
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 9:35am On Apr 07, 2015
Sugarbabekemi:
Tnks, I'm doing great, u?
I'm gud. How was ur easter celebration/holiday.
Re: Nysc 2015 Batch A by chidexSmokey(f): 9:37am On Apr 07, 2015
doublezero7:
Tolu, what colour of weed did you smoke this morning? huh

I've warned you to stop rolling with electronzeez! Bad company corrupts good manners! smiley
See pot calling kettle black cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 9:38am On Apr 07, 2015
Nigerdeltaboi:
na touch and follow him use for d babe
Ehnnnehnnn... Me sef dey wonder! Nawa o. But shey na u do d charm for am ni? Abi how u take sabi.
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:39am On Apr 07, 2015
Ahmed4002:
leemah4u press mumu button make this guy stop mentioning you. Give him Red Light
Which one be red light again? U never see anything grin
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 9:40am On Apr 07, 2015
chidexSmokey:
See pot calling kettle black cheesy

Hmmm...u and Electronzeez, ds love na Jackie Chan o. 'Pshiauun...'
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 9:41am On Apr 07, 2015
richybanky:
Which one be red light again? U never see anything grin
nigerdeltaboi give this guy early morning Job.
1 2 3 ... 1196 1197 1198 1199 1200 1201 1202 ... 2429 Reply

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment LibraryJust Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms234

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 3 guest(s)