Nysc 2015 Batch A - NYSC (1331) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › Nysc 2015 Batch A (4264847 Views)
1 2 3 ... 1328 1329 1330 1331 1332 1333 1334 ... 2429 Reply (Go Down)
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 5:30pm On Apr 11, 2015 |
Beejayx:not yet, still working on dat |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 5:31pm On Apr 11, 2015 |
sofdoc:my oga sofdoc, mr too much money i hail o!. You and ahmed4002 i know no who get money pass, make una show me the way na. Na electrical i study o, for wan school like dat, wallahi i sabi work. I fit loop five hundred house to one transformer ![]() . |
| Re: Nysc 2015 Batch A by sexydelilah(f): 5:34pm On Apr 11, 2015 |
kingphilip:the main campus.. guessing u wia at gwags? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:35pm On Apr 11, 2015 |
Gab25:Dis introduction z incomplete... |
| Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:37pm On Apr 11, 2015 |
kingphilip:I no know d nite wey u dey talk o. Buh recently I've been hustling a lot 4 d fam...mayb I go repair person laptop or phone. Shey mayorsweet wan do misspetit nii? I tot she z a newcomer ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:38pm On Apr 11, 2015 |
sofdoc:I first u visit am o |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:39pm On Apr 11, 2015 |
Luchiana1:don't u know u r beautiful He said u r beautiful so I was telling him u know already |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:39pm On Apr 11, 2015 |
tboy11:uwc |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 5:40pm On Apr 11, 2015 |
kingphilip:smiles |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:40pm On Apr 11, 2015 |
Beejayx:Shey professional talk no de hold here Leemah4u no de harsh on this guy now |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:41pm On Apr 11, 2015 |
smilingjimmy:eh oya make we c for backyard nw make all dis amebo shildren no hear |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:42pm On Apr 11, 2015 |
megawax8:make it political engineering n I'm in |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 5:43pm On Apr 11, 2015 |
kingphilip:na u gan gan be doubleface |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:43pm On Apr 11, 2015 |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 5:45pm On Apr 11, 2015 |
Sugarbabekemi:I dey behind u baby, who dey collect ur bride price? Jinadu abeg pass me dat pump action ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 5:45pm On Apr 11, 2015 |
Electronzeez:no be only too much money. You can find trouble ooooo. Nah petroleum engineering I study oooo with good grade him me find a job nah from any reputable oil and gas firm |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:45pm On Apr 11, 2015 |
sexydelilah:yea I was What tym last year please No vex I wan to know whether u know one guy like dat |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:47pm On Apr 11, 2015 |
sofdoc:na for nyt u de go repair person fone or lappy At about 2am ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 5:47pm On Apr 11, 2015 |
kingphilip:Philip this your babalawo too much. How do you know are so hungry. Abeg push leemah4u come make she prepare something |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:48pm On Apr 11, 2015 |
Luchiana1: ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:48pm On Apr 11, 2015 |
Electronzeez:Lolz, yeeepaaa...I sure say u go sabi pass shortcut wella. Me never get enuff money 2 employ yet. See Mr ahmed4002 e suppose find u sometin. Even tho e never give me anytin as I take guide hin babe reach! Dat guy stingy! Buh me...I no go talk. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:49pm On Apr 11, 2015 |
leemah4u:as in I b two face ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:50pm On Apr 11, 2015 |
richybanky:today na Saturday two weddings happen here n u go de snore away ur sorrow She's now happily booed to femolala001 |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 5:51pm On Apr 11, 2015 |
sofdoc: |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 5:51pm On Apr 11, 2015 |
sofdoc:Pesin wey carry last go still carry first one day nau, come may 5th ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:51pm On Apr 11, 2015 |
Ahmed4002:when she de here de do aproko since morning me know say she never cook for u |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:53pm On Apr 11, 2015 |
richybanky:but u wicked o Why u no rescue him boo that day |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 5:53pm On Apr 11, 2015 |
sofdoc:i de do electrical short cut if that is what you mean. Na true he stingy, e nede roja me shingbai. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 5:53pm On Apr 11, 2015 |
kingphilip:Tell me u ar joking cus no pesin can hands her to any man without my permission is today ur own April 1st ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:54pm On Apr 11, 2015 |
richybanky:Ask Electronzeez ask doublezero7 ask nafdac they were witnesses |
| Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:56pm On Apr 11, 2015 |
kingphilip:E b like u no dey read news abi? 'D ifa kingphilip consulted was later realised to be a 419er' Front page, punch! |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 5:56pm On Apr 11, 2015 |
Ahmed4002:naso u go de allow pant wear you. Cook for you ko baff for you ne. |
NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 2 guest(s)


omo, this brain is blank for now o
is today ur own April 1st