Nysc 2015 Batch A - NYSC (1332) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › Nysc 2015 Batch A (4253162 Views)
1 2 3 ... 1329 1330 1331 1332 1333 1334 1335 ... 2429 Reply (Go Down)
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 5:57pm On Apr 11, 2015 |
kingphilip:Ronald grabs her waist dat day and later den started speaking in ibo lang am totally lost cus I can't just grab wetin den dey discuss again, so how I go fit fight for d guy wen me sef don lost already? ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 5:58pm On Apr 11, 2015 |
kingphilip:I don't trust dose guys bro, I always trust my self and by d way na pesin moniker be nafdac ni |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:59pm On Apr 11, 2015 |
sofdoc:n the jazz work She provoked me yesterday I beg ha to say yes n she rebuffed me na im I shaperly dust my bum bum go meet am |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 6:00pm On Apr 11, 2015 |
sofdoc na waah ooo, we self dey look for job ni. remember I get person to take care gan. no mind Electronzeez nah him be MD electron communication |
| Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:02pm On Apr 11, 2015 |
kingphilip:Jesu! I kno d nite wey u dey talk. Nah wen I travel out go repair the laptop of d Oba 4 my village. I had to sleep over. So as dis guy dey lamba my wife, wetin u dey do? And again...who z d guy? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by megawax8: 6:02pm On Apr 11, 2015 |
Errrrrm, where are the match makers. I NEED AN E-BOOOOOOOOO ![]() And it has to be one that is sapiosexual ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:02pm On Apr 11, 2015 |
richybanky:nafdac abi sofdoc this is d eyewitness account of what transpired that nyt while u were away |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:04pm On Apr 11, 2015 |
richybanky:sorry sofdoc Shey no b d same thing ne |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 6:04pm On Apr 11, 2015 |
Electronzeez:check it out how man go enter kitchen I dey hungry leemah4u |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:05pm On Apr 11, 2015 |
sofdoc:Ask richybanky na him tell me |
| Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:05pm On Apr 11, 2015 |
Ahmed4002:Ehen?! U no min am. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:05pm On Apr 11, 2015 |
Ahmed4002:MD, looool ![]() . Electron communication, very reasonable.I claim am with ameen. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 6:06pm On Apr 11, 2015 |
megawax8:Ask femolala001 d baba wey do am for am the baba sabi work One tym she go say yes |
| Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:09pm On Apr 11, 2015 |
richybanky:Oga pls let's leave may 5th alone 1st, can u pls narrate wat happened between my bae n her lover? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 6:09pm On Apr 11, 2015 |
kingphilip:Alaye y u dey rope me like dis, @ sofdoc I just tell am werin happen ni oooo cus me sef no grab wetin den dey discuss as den dey use ibo lang to communicate, na so me sef lost patapata |
| Re: Nysc 2015 Batch A by megawax8: 6:09pm On Apr 11, 2015 |
kingphilip:oga femolala001, where u dey o.......them talk say u know d great iffa ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 6:10pm On Apr 11, 2015 |
oche123:Hell NO! |
| Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 6:11pm On Apr 11, 2015 |
tboy11:So far it puts u under 30 years of age, you're good to go! You might be able to rectify that in camp! ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:12pm On Apr 11, 2015 |
Electronzeez:D guy sef ehn...wetin we fit do to hin case? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 6:12pm On Apr 11, 2015 |
kingphilip:see who is talking o, Infact na u be d new chairman of Aproko Progressive Congress |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:13pm On Apr 11, 2015 |
megawax8:would you mind the 'quasimodo' type of boo? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 6:14pm On Apr 11, 2015 |
sofdoc:U mean btw lagmostkuit & ronald4lif ![]() If dat is wat u ar referring to, I tink it would be much better if any of dem should narrate wat happened on dat beautiful/lovely day to u cus is more like a super story to me or let me call it seasonal movie ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:17pm On Apr 11, 2015 |
kingphilip:Chicos! Misspetit ooooooooooooooo. Where art thou?!!! |
| Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:18pm On Apr 11, 2015 |
richybanky:*sobs* ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:20pm On Apr 11, 2015 |
sofdoc:jungle justice should be the best. Lets do it this way i brake his head you take care of his leg. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by megawax8: 6:21pm On Apr 11, 2015 |
Electronzeez:Errrrrm, if quasimodo means wat I think it does, then I wouldn't mind |
| Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:23pm On Apr 11, 2015 |
kingphilip:Nah my own IFA work...nah wetin I dey tell u. Wen u sef no go pay beta money and perform better ritual. U walk naked for midnight 4 market square like me to bring dat yes our of her mouth?! |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 6:24pm On Apr 11, 2015 |
Electronzeez:gwed lawd! I respect you o |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:25pm On Apr 11, 2015 |
megawax8:you will mind cause it mean not what you think, think again ![]() ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 6:26pm On Apr 11, 2015 |
busyinks:I'm fine but you stopped replying my mail |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 6:27pm On Apr 11, 2015 |
sofdoc:Am sorry bro, take heart ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:27pm On Apr 11, 2015 |
Electronzeez:Gud idea, we fit call erisegun 2 break his balls and kingphilip 2 use some Philip electronics to electrocute him. Buh nah my paddy leemah4u I dey pity now...she z so in luv ![]() |
NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)
am totally lost cus I can't just grab wetin den dey discuss again, so how I go fit fight for d guy wen me sef don lost already?



