₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,900 members, 8,424,127 topics. Date: Wednesday, 10 June 2026 at 05:58 PM

Toggle theme

Nysc 2015 Batch A - NYSC (1353) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNysc 2015 Batch A (4261156 Views)

1 2 3 ... 1350 1351 1352 1353 1354 1355 1356 ... 2429 Reply (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 5:47pm On Apr 12, 2015
Gracyel:
Lolzz...Owliver is on sabbatical o.
hmmnn... since that guy begin follow u him way nur just pure again
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 5:50pm On Apr 12, 2015
sofdoc:
Ah!

Eyin ke?!!!

Oyinbo yiin maan fa go slow lopolo mii.
Iyen na wa alright! ko n se wo nikangrin
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 5:51pm On Apr 12, 2015
tolustx:
Abeg, help me tell Electronzeez say I provoke am to say anything wey he get against me. Abi why dis guy dey try spoil my market na.
which market u de sell? Kpomo, ewedu or shawa?.
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 5:51pm On Apr 12, 2015
Ahmed4002:
am okay I don't need any deliverance from leemah4u. love is blind brother.

just keep watching
cool
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 5:51pm On Apr 12, 2015
tolustx:
Abeg, help me tell Electronzeez say I provoke am to say anything wey he get against me. Abi why dis guy dey try spoil my market na.
Surely bro! i go follow am.talk

btw wetin you dey sell abeg?

i fit dey intrested in ur products...

Electronzeez gbe gemu ewure e wa sibi o
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 5:52pm On Apr 12, 2015
pinkiepetite:
Iyen na wa alright! ko n se wo nikangrin
ma begi fun e bukola
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 5:52pm On Apr 12, 2015
sofdoc:
I am not understand u undecided
wetin I quote u for undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 5:54pm On Apr 12, 2015
leemah4u:
na im be dis
pastor warned me about nairaland ladies.....
Re: Nysc 2015 Batch A by Gracyel(f): 5:54pm On Apr 12, 2015
babatawa:
hmmnn... since that guy begin follow u him way nur just pure again
Which guy??
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 5:55pm On Apr 12, 2015
pinkiepetite:
talaso badan ni! sho miss mi ni? cheesy
Misi eleran igbe ni

talo raye osi
Re: Nysc 2015 Batch A by RFella(m): 5:56pm On Apr 12, 2015
sofdoc:
C dem!

Enemies!!

Everywhere!!!
Lolsss....no oh
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 5:56pm On Apr 12, 2015
Gracyel:
Which guy??
ehen... u don get brain tumor abi

wat guy re we talkin about #smh
Re: Nysc 2015 Batch A by smilingjimmy(f): 5:59pm On Apr 12, 2015
Ahmed4002:
smilingjimmy my paddy me please watch my leemah4u.
Thanks
I gat ur back alwz dear, tnk God we won (smalling alwz balling)
Re: Nysc 2015 Batch A by alex81(m): 5:59pm On Apr 12, 2015
we no dey here yoruba ooo...

Oya interprete
Re: Nysc 2015 Batch A by Gracyel(f): 6:00pm On Apr 12, 2015
babatawa:
ehen... u don get brain tumor abi

wat guy re we talkin about #smh
hehe...Na only person wey get brain tumour go recognise another person with the same diagnosis.....Yeye somebory!
Re: Nysc 2015 Batch A by Dayhorla: 6:00pm On Apr 12, 2015
sofdoc:
That wasn't so difficult, was it?

What do we serve u?

U drink?
Nothing,am full.maybe anoda time smiley
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:01pm On Apr 12, 2015
babatawa:
Surely bro! i go follow am.talk

btw wetin you dey sell abeg?

i fit dey intrested in ur products...

Electronzeez gbe gemu ewure e wa sibi o
enu e bi pakute ode yen.
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 6:01pm On Apr 12, 2015
Gracyel:
hehe...Na only person wey get brain tumour go recognise another person with the same diagnosis.....Yeye somebory!
All these inlaws wey nur dey get shame

Re: Nysc 2015 Batch A by Enasdan(m): 6:02pm On Apr 12, 2015
wht kind of notification of posting status are we expecting frm NYSC 2moro 13th of April?...
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 6:04pm On Apr 12, 2015
Dayhorla:
Nothing,am full.maybe anoda time smiley
sofdoc she just take style call you ''Nottingham fool" grin

ilove this geh she's coded gan...
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 6:04pm On Apr 12, 2015
sofdoc:
Ejo e so yoruba. Oyinbo yiin o ye mi. Kini nje Deola?
dayholar
Re: Nysc 2015 Batch A by smilingjimmy(f): 6:04pm On Apr 12, 2015
joyjoomla:
Leave Jimmy make she de dull. For Ahmed, I knw he wanna defend her. I don't doubt, d Alhajah don gv him vegetable chop
I no dull I jst dey watch bt I believe my erisegun wella.
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 6:05pm On Apr 12, 2015
Enasdan:
wht kind of notification of posting status are we expecting frm NYSC 2moro 13th of April?...
probably a whatsapp message from.DG
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 6:06pm On Apr 12, 2015
Electronzeez:
enu e bi pakute ode yen.
enu tie bi ti furo arugbo olosho
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 6:06pm On Apr 12, 2015
pinkiepetite:
omorogu shocked choi! tere ba o loni erisegun grin
gbainnnn!!!

Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 6:07pm On Apr 12, 2015
babatawa:
Hehe... see am, toju bole eran nuru

who put ur mawt? btw na beat i go beat that guy last last
make mayorsweet nur cum dey hold me
so gbadun?
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 6:08pm On Apr 12, 2015
joyjoomla:
For ur mouth?
Smilingjimmy, u shld b suspecting sumtin fishy by now
solo makinde*wich1 b ya own sef*hian
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 6:09pm On Apr 12, 2015
Electronzeez:
which market u de sell? Kpomo, ewedu or shawa?.
Wetin be ur own abt my market. Sha no spoil my flow. Ask me wetin be my flow again.
FYI, the market wey I dey sell na my name.
cc: babatawa
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 6:09pm On Apr 12, 2015
erisegun:
so gbadun?
speak English pls
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 6:09pm On Apr 12, 2015
joyjoomla:
Where is paitor Zeez n evangelist erisegun? Dis man need deliverance frm leemah4u charm.
*in alfa sule's voice*oya ,ni so nibe*
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 6:10pm On Apr 12, 2015
Electronzeez:
i can imagine that facecheesy
cry kiss cool
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 6:10pm On Apr 12, 2015
leemah4u:
Hmmmm, una see una life outside, Shebi dem talk say na him jazz me b4 now na me come jazz am again, back off our matter jare cos the luv no be here and y u still dey call Erisegun afta wey u done give him false info b4
my sister! Osu mi o
1 2 3 ... 1350 1351 1352 1353 1354 1355 1356 ... 2429 Reply

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment LibraryJust Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms234

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)