₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,111 members, 8,425,019 topics. Date: Friday, 12 June 2026 at 12:28 AM

Toggle theme

Nysc 2015 Batch A - NYSC (1355) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNysc 2015 Batch A (4266931 Views)

1 2 3 ... 1352 1353 1354 1355 1356 1357 1358 ... 2429 Reply (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by frenzydilz(m): 6:52pm On Apr 12, 2015
Hi...am new here. How do I get started?
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 6:53pm On Apr 12, 2015
Gracyel:
Oya bite it
mo, gbeshocked

Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 6:54pm On Apr 12, 2015
leemah4u:
Shebi u sef don use ur koro koro eyes see who kingphilip and richybanky be, be careful of joyjoomla too cos e be like say he don join dem, oya paddy fa Lagmostkuit mora jare.
Thanks bae..

No mind those guys, their plan no work dis time.
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 6:54pm On Apr 12, 2015
frenzydilz:
Hi...am new here. How do I get started?
first of all.....introduction
Ur name,sch,year of grad,course and whr u wud lyk to serve*
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 6:56pm On Apr 12, 2015
babatawa:
Ur name?

my friend wee u kip quier there?

ur case dey inside erisegun dilapidated brain sha
We dey chop ekuru, say make e finish, u dey shake d crumbs insyd d plate again.
If u be lawyer, ur clients sef suppose dey fear u ni. Abeg, no bother talk aabt dis matter again jor. U even dey abuse broda Erisegun again. Just imagine.
Electronzeez and Kingphilip. Shey una don c wetin una cause.
Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 6:56pm On Apr 12, 2015
frenzydilz:
Hi...am new here. How do I get started?
welcum
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 6:58pm On Apr 12, 2015
sofdoc:
So u sef know say nah wrong info?!

Oshey padi mii. D guy sef talk say make I kee maself. Say make I jump enter lagoon, he wan push me sef!

He wan take lagmostkuit 4 my hand.

Z all a plan...n I wee not gree.
Now u knw d truth abi?


Oya beg me with flower.. grin
Re: Nysc 2015 Batch A by frenzydilz(m): 6:58pm On Apr 12, 2015
I am Obiora Ekenedilichukwu
School is UNN
Year of graduation is 2014
Studied Microbiology
Would love to serve at Akwa Ibom
Re: Nysc 2015 Batch A by frenzydilz(m): 7:00pm On Apr 12, 2015
Tanx
Luchiana1:
welcum
Re: Nysc 2015 Batch A by Gracyel(f): 7:00pm On Apr 12, 2015
doublezero7:
K
You should have ignored the guy jare. He was probably looking for attention..............How are you BTW??
Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 7:00pm On Apr 12, 2015
Why una guys no dey put una pishure for ur profile ehn?? Cc erisegun, kingphilip et al.
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 7:01pm On Apr 12, 2015
frenzydilz:
Hi...am new here. How do I get started?
It depends. Are u a man or a woman. Let's start from there.
Re: Nysc 2015 Batch A by frenzydilz(m): 7:03pm On Apr 12, 2015
Am male bro
tolustx:
It depends. Are u a man or a woman. Let's start from there.
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 7:06pm On Apr 12, 2015
frenzydilz:
Am male bro
ok. In dat case, broda erisegun, doublezero7, sista Luchiana etc go attend to u. I attend to dem babes now.
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:07pm On Apr 12, 2015
erisegun:
wetin I doshocked
ah dey hear/see one rumor say u don get boo

and Ur goon nur sabi her, naso life be?
Re: Nysc 2015 Batch A by frenzydilz(m): 7:07pm On Apr 12, 2015
Lol...Aiit
tolustx:
ok. In dat case, broda erisegun, doublezero7, sista Luchiana etc go attend to u. I attend to dem babes now.
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 7:08pm On Apr 12, 2015
tolustx:
We dey chop ekuru, say make e finish, u dey shake d crumbs insyd d plate again.
If u be lawyer, ur clients sef suppose dey fear u ni. Abeg, no bother talk aabt dis matter again jor. U even dey abuse broda Erisegun again. Just imagine.
Electronzeez and Kingphilip. Shey una don c wetin una cause.
bros! I tire4 dat boy o*
I jus wich say mak my hand catch am*i jes give am beta knock4 head* 4 one week,head go worry am*
Re: Nysc 2015 Batch A by Gracyel(f): 7:08pm On Apr 12, 2015
erisegun:
mo, gbeshocked
Hehe...Na dis kin thing u go dey like. smh
Re: Nysc 2015 Batch A by kingjosephat(m): 7:09pm On Apr 12, 2015
OMG! Diaris God oooooooooooooooooooo
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 7:10pm On Apr 12, 2015
kingphilip:
babe no b like that o

na u no understand me
Understand wetin? undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 7:11pm On Apr 12, 2015
babatawa:
ah dey hear/see one rumor say u don get boo

and Ur goon nur sabi her, naso life be?
erm...erm...u see #whileYouWereAway#alot of tins happened*we go talk4 d other side*anyway,her moniker is smilingjimmy*omo gbagbe oshi*d babe set die*
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:11pm On Apr 12, 2015
tolustx:
We dey chop ekuru, say make e finish, u dey shake d crumbs insyd d plate again.
If u be lawyer, ur clients sef suppose dey fear u ni. Abeg, no bother talk aabt dis matter again jor. U even dey abuse broda Erisegun again. Just imagine.
Electronzeez and Kingphilip. Shey una don c wetin una cause.
Dey there.. shey you sabi say snake wey nur respect

himself na e small.pikin dey take do belt... Kontinu
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:12pm On Apr 12, 2015
erisegun:
erm...erm...u see #whileYouWereAway#alot of tins happened*her moniker is smilingjimmy*omo gbagbe oshi*d babe set die*
ehen! are you kiddin.me? shocked

pics or ahdonbilivit....
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 7:13pm On Apr 12, 2015
pinkiepetite:
shocked alagbere! and u dey toast dat deola? undecided
shocked
Re: Nysc 2015 Batch A by dayoson0204(m): 7:14pm On Apr 12, 2015
Yeah [ author=sparkleRed post=32388179]

Really ok oo[/quote]
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:14pm On Apr 12, 2015
Luchiana1:
ok o
u no wan tell me where u de come from ba

Next time I no go open gate for u
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 7:14pm On Apr 12, 2015
frenzydilz:
I am Obiora Ekenedilichukwu
School is UNN
Year of graduation is 2014
Studied Microbiology
Would love to serve at Akwa Ibom
in sister luchiana's voice,all d way 4rm Aba*"we can c all over u...da glory of da lord,u ar welcm in da name of da lord"
Re: Nysc 2015 Batch A by manneger2: 7:14pm On Apr 12, 2015
frenzydilz:
I am Obiora Ekenedilichukwu
School is UNN
Year of graduation is 2014
Studied Microbiology
Would love to serve at Akwa Ibom
welcum on board bro.....
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 7:15pm On Apr 12, 2015
babatawa:
Dey there.. shey you sabi say snake wey nur respect

himself na e small.pikin dey take do belt... Kontinu
rotfl...Who dey teach u proverb? Ehn? Belt ko, girdle ni.

Erisegun, nur mind am jare.
Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 7:15pm On Apr 12, 2015
Electronzeez:
gibiti bocheesy, aje pe olu leemah4u nigibiti niyen.

Ko kuku nigbo, omo haleema yen ni agidi, odaipe oman je agidi.
Ah!!! Oga o su mii o.

Mo de ti be haleema titi...ko gboron simi lenu.
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:17pm On Apr 12, 2015
Gracyel:
Oya bite it
alakoba nie
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:17pm On Apr 12, 2015
tolustx:
I no dey fear una. *praying violently* Everywhere they are gathered to conspire against me... Hmm...hmm...
Scatter! Scatter!! Scatter!!! Scatter!!!! Scather!!!!! Scatter!!!!!!
I hear say u don beg

Oya go n sin no more
1 2 3 ... 1352 1353 1354 1355 1356 1357 1358 ... 2429 Reply

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment LibraryJust Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms234

NYSC 2015 Batch B House