₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,131 members, 8,425,110 topics. Date: Friday, 12 June 2026 at 06:57 AM

Toggle theme

Nysc 2015 Batch A - NYSC (1357) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNysc 2015 Batch A (4268714 Views)

1 2 3 ... 1354 1355 1356 1357 1358 1359 1360 ... 2429 Reply (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 7:31pm On Apr 12, 2015
kingphilip:
where make we use
moo daran! Wetin u and ma boo wan dohuh
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:34pm On Apr 12, 2015
erisegun:
u wan chop hot slap abi? Ma ba bo*
just dey make mawt about

na small.knife dem dey take kill elephant wink
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 7:34pm On Apr 12, 2015
kingphilip:
make we just pity am sha
Eyin mejeeji, ashe e tie le.
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:34pm On Apr 12, 2015
smilingjimmy:
Erisegun dt qwesion is 4 u 2 answer mii *holdn omorogu*
How do u expect him to say yes
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 7:34pm On Apr 12, 2015
smilingjimmy:
Anywhre bt nt backyarn, bedroom and coro. Lolz
am I dreaminghuh Kingphilip and my boo*

Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:35pm On Apr 12, 2015
tolustx:
Eyin mejeeji, ashe e tie le.
all this yoruba u r sharing to me so
Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 7:35pm On Apr 12, 2015
dayoson0204:
Yeah [ author=sparkleRed post=32388179]

Really ok oo
Hmm sir wat happened?
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:36pm On Apr 12, 2015
leemah4u:
me ke, wetin I go use am do
Carry am go lagoon
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 7:37pm On Apr 12, 2015
babatawa:
just dey make mawt about

na small.knife dem dey take kill elephant wink
se me cum resemble elephant ni? Abi eleyi mugbo ni*
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 7:37pm On Apr 12, 2015
*soliloquizing...* Dis babatawa guy just dey spill proverb on d go sha. Weda he rhyme wit wetin he dey try describe or e no rhyme. Nawa o. Shey dem nur tech am language for secondary school ni at least.
Just curious.
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 7:38pm On Apr 12, 2015
kingphilip:
the pepper man is here
hehehe wassup na
Re: Nysc 2015 Batch A by Gracyel(f): 7:38pm On Apr 12, 2015
babatawa:
alakoba nie
You berra finish what u started o angry
Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 7:39pm On Apr 12, 2015
babatawa:
na for woman matter u dey always behave responsible

ki.Oloun ma jeki o gba ibi to gbawa lo
Oga mii no b so.

Chai!

Adura yen lagbaara o

Amin!!!
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:39pm On Apr 12, 2015
sofdoc:
*takes drum from leemah and pours content over kingphilips head*
Nothing de inside jor e empty
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 7:41pm On Apr 12, 2015
kingphilip:
all this yoruba u r sharing to me so
oh. So u no even sabi read yoruba. Pele o. And u go dey form like say ur head dey everywia. Kontunu.
I say two of una no even get mind. U accuse me, u com back off.
U see now, I don win. But na #Godwin
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:41pm On Apr 12, 2015
leemah4u:
gbayi paddy
the power of a woman

Sofdoc no de chop for ha house u say no
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 7:43pm On Apr 12, 2015
Gracyel:
You should have ignored the guy jare. He was probably looking for attention..............How are you BTW??
Yes my baby! See as I miss you sha! Been trying to reach u all day oo! Let me holla @ u at the other side! grin
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:43pm On Apr 12, 2015
erisegun:
se me cum resemble elephant ni? Abi eleyi mugbo ni*
well yh!
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:46pm On Apr 12, 2015
erisegun:
i tire o
wetin she com ur house com do wey she de watch ur screen
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:47pm On Apr 12, 2015
sofdoc:
Hmm...according to nl's t & c abi?!
yea
Re: Nysc 2015 Batch A by smilingjimmy(f): 7:48pm On Apr 12, 2015
erisegun:
am I dreaminghuh Kingphilip and my boo*
Baby u aren't dreaming ts jst obvious u dnt trust mi.
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:48pm On Apr 12, 2015
tolustx:
*soliloquizing...* Dis babatawa guy just dey spill proverb on d go sha. Weda he rhyme wit wetin he dey try describe or e no rhyme. Nawa o. Shey dem nur tech am language for secondary school ni at least.
Just curious.
Actually i skipped secondary school

and point awt the proverb wey nur rhyme with wetin i bin dey talk...

na only u sabi wetin u dey look for wey. make u quote me.

dem kukuma talk am say na housewife wey dey look for pikin nur dey sleep with pant.. Kontinu okay
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 7:49pm On Apr 12, 2015
babatawa:
hehe... na me u give shoki abi?

sisi mi pinkie,sepe sepe figure eight kini mose? huh
huh where undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:49pm On Apr 12, 2015
sofdoc:
Meet babatawa 4 wat?!

Z he d baba in this community?!

I am not understand u. undecided
yes now
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:51pm On Apr 12, 2015
erisegun:
pics or ahdontbelivit
hmmmmm I have witnesses
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 7:51pm On Apr 12, 2015
she is here .......i can feel her presence.
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 7:54pm On Apr 12, 2015
sofdoc:
Ta tun ni?
che wo o ki n ka quote niundecided ahan!
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:55pm On Apr 12, 2015
babatawa:
"great gatsby ni'' you can wash o "

anyways na hustle keep me for one corner o

how you bin?
bin great o

Just de wait for may 5th


Hw ur side nw
Re: Nysc 2015 Batch A by doveJfj(f): 7:59pm On Apr 12, 2015
enle ni ile o
evening here o
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:00pm On Apr 12, 2015
babatawa:
well yh!
no wonderrrrrrrrr*aba jooooooo
Moo so nashocked
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:01pm On Apr 12, 2015
Nigerdeltaboi:
she is here .......i can feel her presence.
u don drink small paraga dis evening bahuh
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:01pm On Apr 12, 2015
megawax8:
Evening all. ... hope your day has been nothing short of awesome.



In other news, CHELSEA WON! cheesy
we did it despite the pressure

Bring on man utd
1 2 3 ... 1354 1355 1356 1357 1358 1359 1360 ... 2429 Reply

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment LibraryJust Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms234

NYSC 2015 Batch B House