Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,101 members, 7,811,100 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 11:23 PM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (1371) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3532955 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1368) (1369) (1370) (1371) (1372) (1373) (1374) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:15am On Apr 13, 2015
Ahmed4002:


I don't care leemah4u make use of segun 3D glass.
All I know we still dey 4life
ah this jazz is strong o

Sofdoc bring chain make we carry this guy for deliverance
Re: Nysc 2015 Batch A by frenzydilz(m): 8:15am On Apr 13, 2015
Shout out 2 all e-couples...una sabi make person envious sha o
Re: Nysc 2015 Batch A by megawax8: 8:16am On Apr 13, 2015
sleekyonyx:
wow.... thanks hun cheesy

Our own sleeky......morning!.....Good to know u r gud n haven't deserted cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by Feraz(m): 8:16am On Apr 13, 2015
erisegun:
hehehehehe! Chop knuckle bro! G.mornin*
Good morning boss! smiley
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:16am On Apr 13, 2015
megawax8:


Good to know.....we on the lag hope train together.....hoping for the best it is smiley

*any blood sucker on here dat looks for ur trouble, just take a deep breathe alone and I'd b dere to break bones grin *
see dem Lagos people grin
Re: Nysc 2015 Batch A by femolala001(m): 8:17am On Apr 13, 2015
Good morning sugarbabekemi.. Hwz ur nite? Hope u are preparing sha?
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:19am On Apr 13, 2015
oracle009:
Like seriously?! undecidedLike seriously?! U guys stil dey on all ds e-boo ish? V actualy lost faith in dt after Luchiana1 (hp i spel dt well) broke my hrt... U guys shld stop all ds o nd letz dscus better tins like 'biotech nd itz inherent nd transcendin risks in d 21st century... #dnt quote me o, coz i dey vex criosly....btw...xray2, babatawa, doublezero7, nigerdeltaboi nd d likes.... Aw prep for camp? I don buy milo... E rmain milk... OYO CAMP LOADING!!!!!

Lol thank God na Oyo camp we go gather dey... God willing. Just know say that milo na for two grin
Re: Nysc 2015 Batch A by megawax8: 8:19am On Apr 13, 2015
Nigerdeltaboi:

see dem Lagos people grin
My brother, na to dey hopeful ooo

Na God dey work my own for me sha grin
Re: Nysc 2015 Batch A by bright007(f): 8:19am On Apr 13, 2015
Is it true that corp members will know their states of PPA today?
Re: Nysc 2015 Batch A by megawax8: 8:22am On Apr 13, 2015
Work beckons....

Misspetit dearie.....ttyl

Hope you have a wonderful day ahead

*also, check ur mail*
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:23am On Apr 13, 2015
sleekyonyx:
wow.... thanks hun cheesy

You welcome dear smiley
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:23am On Apr 13, 2015
richybanky:
After spending like 7 years in Lagos Street doing hustling jobs cus man must eat like pple used to say grin den I finally got admission into Uni 2008 bin trying d skul twice bt funniest part of everything was dat am abt going to part2 in Lasu (studying computer science part-time program) wen I heard dat my name came out wit supplementary list and was offered engineering Physics nobody tell me say make I bone d computer science wey I dey do for Lasu cus Lasu skul fees na die grin after paying OAU skul fees and normal dues dat were supposed to be paid. Den we move to d wahala aspect which is screening, d faculty screening na die I moved out frm d screening exercise and decided to take some rest at white house basement, saw many tins of chemistry notice board bt since I no get wetin to do I decided to feed my eyes wit wetin dey d notice board na so I first see tsunami results grin CHM 202 (wayray course) I counted d number of F's and I was like wetin be dis kind tin God angry na so 1 guy fresher like me said Chai dis guys no dey read ni see as den failed l woefully, shouting den be Olodo, 1 guy tapped d guy (stallite student) say dis course na die oooo say he no fit advise hin name to study chemistry as a course na so fear enter my body cus I hate chemistry wit passion cheesy

DamiEsan can testify to dis matter grin cheesy



To be continued......
Modified : pls don't mind my typo error cus no time for editing grin
Guy, that CHM 202 na tsunami course. I thank God I didn't have to take it. I guess in my part 3 that I saw a sort of open letter by the students who took the course, requesting that the general students help them to intervene so the result might be cancelled. Almost 80% of BCH, MCB ZOO failed the course that year. I only had to pity them. But interestingly, students in Chemical Engineering seem to cope better.
Re: Nysc 2015 Batch A by misspetit(f): 8:24am On Apr 13, 2015
megawax8:
Work beckons....

Misspetit dearie.....ttyl

Hope you have a wonderful day ahead

*also, check ur mail*
Okay dear ttyl
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:25am On Apr 13, 2015
Biology for physical sciences

I hate dis course so tey I don't knw how I can describe it, first I hate anything like cramming cus my brain fit burst wen I dey crime secondly any reading dat doesn't involve me pressing my calculator only boring to me.. Dis course was grp into 4 aspects biochemistry, microbiology, botany & zoology
D lecturer frm biochemistry aspect Dr Okonji, make d guy never die well grin I tink d guy finished his first degree in Unical, dis guy na mad man and like ladies more dan anything, d guy frustrated everyone of us dat took d course by giving us yeye assignment dat we can solve within 3 hrs and be telling us to submit 1hr after his class, like I said earlier may dis Okonji guy never die well
I tink DamiEsan will also knw d guy smiley

D lecturer frm microbiology aspect na clown, telling us we going to do test and is not going to inform anybody wen d test would be written, dat anyway he doesn't wear his tie means we going to write our test, I was like who talk say make I comot Lasu wey be say na enjoyment I dey always dey cus OAU don frustrate me like anything, majority of us always pray dat God should keep allowing dis guy to use his tie ooo grin na so I dey waka come class see peeps dey rush in to class and d class small (BOOB) beep frm d Window na hin I see say bastard no wear tie, me too jump enter d class rough myself for one place sit down and tear a sheet if paper, d test was something else bt is better writing down ur name and matric number maybe dat one go attract some marks, after some classes again dis mad man came to class one day wit his tie on him, wrote d topic he wants to teach us on dat day on d board and before explaining, he turned to class and remove his tie Chai na so I curse dis man say hin pikin too go suffer cheesy grin nothing to say abt d zoology and botany aspect just na names wey I never hear before I dey see grin

D exam of dis course na something else, dat microbiology aspect was full of date like which date dis wayray scientist discovered jack Daniel, MacDowell etc
Like which year Estellar would finally accept my proposal grin like which year kingphilip would finally give up on Estellar and use spaghetti rope to hang himself cheesy etc
Dere was a part 4 guy at my back, d guy don write all d dates on his palm na so mad lecturer talk say make we show our palm, mehn d guy enter one chance ooo, told d lecturer he just wrote it on his palm wen he's trying remembering d date so so scientist discover so so micro organism grin grin grin grin




To be continued....
Modified : sheyman4phy can say something abt dis course and wayray guy (Okonji)
Re: Nysc 2015 Batch A by Sugarbabekemi(f): 8:28am On Apr 13, 2015
femolala001:
Good morning sugarbabekemi.. Hwz ur nite? Hope u are preparing sha?
morning bobo, ma nyte was great, hw bout urs? Yes yes, I'm preparin o, even if na only shorts nd tennis I don buy grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:28am On Apr 13, 2015
xray2:


Lol thank God na Oyo camp we go gather dey... God willing. Just know say that milo na for two grin
see booking grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:29am On Apr 13, 2015
megawax8:

My brother, na to dey hopeful ooo

Na God dey work my own for me sha grin
good sha as for me na God hand i leave the posting to.
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:30am On Apr 13, 2015
lagmostkuit:


Stop breaking and start building!
Na bottle nau baby, just in case some peeps want to pass dere boundary grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:30am On Apr 13, 2015
Sugarbabekemi:
morning bobo, ma nyte was great, hw bout urs? Yes yes, I'm preparin o, even if na only shorts nd tennis I don buy grin
u try ,biro sef i neva buy grin
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:31am On Apr 13, 2015
kingphilip:
richbanky let's start operation put megawax n mispetit asunder
Lols, I go soon start dat one now.. I want finish dis

#OperationShareUrTestimonyOfWatYouPassedTruInSkul

First
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:31am On Apr 13, 2015
bright007:
Is it true that corp members will know their states of PPA today?



PPA ke ! ,na call up letter madam
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:32am On Apr 13, 2015
kingphilip:
una de pay all fees before screening That's serious o

If person fail d screening how him go get him money back
Dere is no way u can fail d screening even if u used fake o'level result, na final year OAU go send d pesin comot for skul grin OAU na mad skul
Re: Nysc 2015 Batch A by sleekyonyx(f): 8:33am On Apr 13, 2015
megawax8:


Our own sleeky......morning!.....Good to know u r gud n haven't deserted cheesy
Morning dear cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:34am On Apr 13, 2015
Johnpaul88:
Guy, that CHM 202 na tsunami course. I thank God I didn't have to take it. I guess in my part 3 that I saw a sort of open letter by the students who took the course, requesting that the general students help them to intervene so the result might be cancelled. Almost 80% of BCH, MCB ZOO failed the course that year. I only had to pity them. But interestingly, students in Chemical Engineering seem to cope better.
Bro, I was asking my senior colleagues in dept if we ar still going to do chemistry in part2, I hate dt course wit passion so say I failed 101 & 102
Chemistry breaking GP since 19BC grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:35am On Apr 13, 2015
richybanky:

Na bottle nau baby, just in case some peeps want to pass dere boundary grin
black bottle holder grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:35am On Apr 13, 2015
richybanky:
Biology for physical sciences

I hate dis course so tey I don't knw how I can describe it, first I hate anything like cramming cus my brain fit burst wen I dey crime secondly any reading dat doesn't involve me pressing my calculator only boring to me.. Dis course was grp into 4 aspects biochemistry, microbiology, botany & zoology
D lecturer frm biochemistry aspect Dr Okonji, make d guy never die well grin I tink d guy finished his first degree in Unical, dis guy na mad man and like ladies more dan anything, d guy frustrated everyone of us dat took d course by giving us yeye assignment dat we can solve within 3 hrs and be telling us to submit 1hr after his class, like I said earlier may dis Okonji guy never die well
I tink DamiEsan will also knw d guy smiley

D lecturer frm microbiology aspect na clown, telling us we going to do test and is not going to inform anybody wen d test would be written, dat anyway he doesn't wear his tie means we going to write our test, I was like who talk say make I comot Lasu wey be say na enjoyment I dey always dey cus OAU don frustrate me like anything, majority of us always pray dat God should keep allowing dis guy to use his tie ooo grin na so I dey waka come class see peeps dey rush in to class and d class small (BOOB) beep frm d Window na hin I see say bastard no wear tie, me too jump enter d class rough myself for one place sit down and tear a sheet if paper, d test was something else bt is better writing down ur name and matric number maybe dat one go attract some marks, after some classes again dis mad man came to class one day wit his tie on him, wrote d topic he wants to teach us on dat day on d board and before explaining, he turned to class and remove his tie Chai na so I curse dis man say hin pikin too go suffer cheesy grin nothing to say abt d zoology and botany aspect just na names wey I never hear before I dey see grin

D exam of dis course na something else, dat microbiology aspect was full of date like which date dis wayray scientist discovered jack Daniel, MacDowell etc
Like which year Estellar would finally accept my proposal grin like which year kingphilip would finally give up on Estellar and use spaghetti rope to hang himself cheesy etc
Dere was a part 4 guy at my back, d guy don write all d dates on his palm na so mad lecturer talk say make we show our palm, mehn d guy enter one chance ooo, told d lecturer he just wrote it on his palm wen he's trying remembering d date so so scientist discover so so micro organism grin grin grin grin




To be continued....
Modified : sheyman4phy can say something abt dis course and wayray guy (Okonji)

Lmao @ tie removing...that cracked me up grin
Some of this lecturers are funny and weird.
Re: Nysc 2015 Batch A by Sugarbabekemi(f): 8:35am On Apr 13, 2015
Nigerdeltaboi:

u try ,biro sef i neva buy grin
ewoooo, nd I sure say sme pple travelling box don ready cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by bright007(f): 8:36am On Apr 13, 2015
Nigerdeltaboi:

PPA ke ! ,na call up letter madam


not PPA.. but the STATE where they will serve. I remember reading it here that from today, corp members will start receiving text on their states.


so I wanna confirm if its true
Re: Nysc 2015 Batch A by femolala001(m): 8:38am On Apr 13, 2015
Sugarbabekemi:
morning bobo, ma nyte was great, hw bout urs? Yes yes, I'm preparin o, even if na only shorts nd tennis I don buy grin
Hmmm... No worry, we will be in the same camp.
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:40am On Apr 13, 2015
*carrys koboko*today ama chase all these ghostmode people from the window , Oautce , Sambar , frenzydilz , haywhy28 , safex101 , Jayroland, ALAYORMII , prosper00 , wahlay , chibabi ,dassypearl ,oya make una enter house grin grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Sugarbabekemi(f): 8:41am On Apr 13, 2015
@ richybanky, go literature section, u say no, nd u sabi write story, kontunu, u gats talent grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:41am On Apr 13, 2015
femolala001:
22 days to go, approximately 3weeks..
wen u start dey do count down? undecided

mawni

(1) (2) (3) ... (1368) (1369) (1370) (1371) (1372) (1373) (1374) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.