Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,737 members, 7,862,404 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 03:39 PM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (1416) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3584165 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1413) (1414) (1415) (1416) (1417) (1418) (1419) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:04pm On Apr 15, 2015
spartoo:


u can spread leaf ehn...
one day u go spread nail
na one spot him de always spread am n him no de look ground just pour some nails n watch d magic
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 11:04pm On Apr 15, 2015
kingphilip:
oga ur money go don de overfloat for account o

Wetin happen to ur brown pen btw
I misplace am ni o. And I neva get tym to dey try find am. I go find m 2mao sha. And I go get my confidence back. grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 11:04pm On Apr 15, 2015
kingphilip:
Carry ur boo from house come but make sure u pay gate fee for two or else u go de outside de hear wetin de happen inside
boo ke e no go leggit o...make we plan ds level well o...
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 11:04pm On Apr 15, 2015
kingjosephat:

Thanks, I got mine by myself yesterday
B4 who wan collect am 4 u? undecided












Na yoke I dey yoke oh! grin grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 11:04pm On Apr 15, 2015
sofdoc:


I no tief ur glasses o...me sef dey find my own n I dey suspect ahmed4002...dat term wey electronzeez use no dey dico o...my dico z outdated...nah like yesterday dem release that tin wey e talk!


Keep searching....
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 11:04pm On Apr 15, 2015
kingphilip:
na part of joke if dem stone me for stage I stone back now

Shey stoning stoning no b part of joke ni

Oyo is your case
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:05pm On Apr 15, 2015
Kingemmy01:


Shebi I go disappear enter nee.
no o U go sleep for outside now
Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 11:05pm On Apr 15, 2015
spartoo:



no fear. I believe say at least one bis*xual go dey 4 u
read my signature..
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:05pm On Apr 15, 2015
MissJoe:
grin Thanks...... na passenger I be o lol... wasn't driving
eh was it a kabu kabu or ur own car
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 11:05pm On Apr 15, 2015
Beejayx:
miss lagos ehnn u say werin
Warriz dis?
Re: Nysc 2015 Batch A by MissJoe(f): 11:06pm On Apr 15, 2015
kingphilip:
I had d sound track isn't up to high quality how true
Well I don't think so, had no problem with the sound track... I was just enjoying my popcorn and the film tricks. And Vin Diesel's voice was enough to distract me.......*tongue out*
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:06pm On Apr 15, 2015
lagmostkuit:

Yes! grin
oya bribe me now

Pushes my cheek forward close to ha mouth
Re: Nysc 2015 Batch A by Kingemmy01(m): 11:06pm On Apr 15, 2015
Ahmed4002:


boring joke. Nah una type dem go stone for stage.
don't try comedy please

I trust king
. Him go dodge am now.
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:07pm On Apr 15, 2015
erisegun:
smh*
yes or no

No shame o I fit help u pay
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 11:08pm On Apr 15, 2015
kingphilip:
oya bribe me now

Pushes my cheek forward close to ha mouth
*Gives him another dirty slap*

If u no go lock am outside, I go lock am undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 11:08pm On Apr 15, 2015
lagmostkuit:

Warriz dis?
ibere ni
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:08pm On Apr 15, 2015
Kingemmy01:


Kiss ke?
*yinmu*
Abi she don land you another one.
for ur dreams shey

Because I never feel ha tongue for my cheek again
Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 11:09pm On Apr 15, 2015
MissJoe:

Well I don't think so, had no problem with the sound track... I was just enjoying my popcorn and the film tricks. And Vin Diesel's voice was enough to distract me.......*tongue out*
dats ur pishure hmmm
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:09pm On Apr 15, 2015
Ahmed4002:



bring chains please .
wetin happen ur dog don loose from d fake chain u use tie am
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 11:09pm On Apr 15, 2015
kingphilip:
u no sabi mortar n pestle abi na headache u no sabi ni

Na simple English I speak jor

I no sabi am, na today i just learn those two word from you cheesy cheesy grin.

Make we de bobo each oda de go na.
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:10pm On Apr 15, 2015
tolustx:

I misplace am ni o. And I neva get tym to dey try find am. I go find m 2mao sha. And I go get my confidence back. grin
no forget me o when the overflow don de ok for u
Re: Nysc 2015 Batch A by emperoarkay(m): 11:10pm On Apr 15, 2015
kingphilip:
yes o

But I guess to those that paid no need to go n check


Unless those that failed to pay
Okay. Now we just have to keep our fingers crossed till the 27th
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 11:10pm On Apr 15, 2015
Beejayx:

ibere ni
Too dry.. lipsrsealed
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:11pm On Apr 15, 2015
Beejayx:
boo ke e no go leggit o...make we plan ds level well o...
oya suggest measures to take n cc: doublezero7
Re: Nysc 2015 Batch A by Kingemmy01(m): 11:11pm On Apr 15, 2015
kingphilip:
no o U go sleep for outside now

Oya make una try am. U won't be suprise that b4 u spell King...p, am already inside .
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:12pm On Apr 15, 2015
Ahmed4002:


Oyo is your case
I no know that side o Shey u go carry me go
Re: Nysc 2015 Batch A by MissJoe(f): 11:12pm On Apr 15, 2015
kingphilip:
eh was it a kabu kabu or ur own car

You funny sha.... it was a friend's car.
Re: Nysc 2015 Batch A by emperoarkay(m): 11:12pm On Apr 15, 2015
Viewing this topic: Too many hardwares in the house guys, pls where are all the softwares? I hope nysc aint trying to implement a gay mobilization policy
Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 11:13pm On Apr 15, 2015
kingphilip:
yes or no

No shame o I fit help u pay
i go love m.c ds event. dopest
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:14pm On Apr 15, 2015
MissJoe:

Well I don't think so, had no problem with the sound track... I was just enjoying my popcorn and the film tricks. And Vin Diesel's voice was enough to distract me.......*tongue out*
I'll try looking for link to download it den... But if it's not to d standard u hyped it just know you'll pay


ur tongue too long abi na wetin

If no b say e de ur dp I for ask pix of ur tongue bin out



BTW I get aboki knife wey fit cut d oversize tongue
Re: Nysc 2015 Batch A by Kingemmy01(m): 11:14pm On Apr 15, 2015
lagmostkuit:

*Gives him another dirty slap*

If u no go lock am outside, I go lock am undecided

Gbosa! The slap don clean?
Check am again.

Sorry eh!
Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 11:15pm On Apr 15, 2015
My nysc ppl. Hope una dey aware of d airtel promo free 500mb to 1gb on ur airtel line?. Text JOIN to 141. Then dial *123*133# to check ur balance. I just got 500mb for 30days sha. Try am. Quote me nd tell me how many dem gif u

(1) (2) (3) ... (1413) (1414) (1415) (1416) (1417) (1418) (1419) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.