₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,318 members, 8,426,038 topics. Date: Saturday, 13 June 2026 at 02:11 PM

Toggle theme

Nysc 2015 Batch A - NYSC (1470) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNysc 2015 Batch A (4277797 Views)

1 2 3 ... 1467 1468 1469 1470 1471 1472 1473 ... 2429 Reply (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:57pm On Apr 17, 2015
joyjoomla:
Aaarh........dis guy na keelar
wetin b keelar
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:57pm On Apr 17, 2015
joyjoomla:
Afta redcard.....u no get mercy nii?
Estellar......oju aanu oko e ti ____ *fill in the gap*
wetin b d interpretation of the things wey u write
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:58pm On Apr 17, 2015
limpopo:
wahala dey oooo... Wetin person no go see and hear for here sef.... Wetin dey do NYSC sef, na by force to do online registration ni.... Upto their #19800.... The tin sef don dey tire person sef
**hisses**
u fit forget service now no p
Re: Nysc 2015 Batch A by Kingemmy01(m): 8:59pm On Apr 17, 2015
sabiguy:
Moniker is sabiguy
Serving state Lagos
PPA is MTN falomo, VI

Ask about me in C14... Holla!!!
The real goon in C14
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:00pm On Apr 17, 2015
megawax8:
Kip bragging! Its good for your health and ego
smiley
as if na only dem go school o

Na people lik dem babs01 de call half baked graduate
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 9:00pm On Apr 17, 2015
Kingemmy01:
We greet you too, bro.
It's been a while.

Thanks for checking on us.

How is PPA?
Everything going on a regular bro. Been a while tho
Re: Nysc 2015 Batch A by Kingemmy01(m): 9:01pm On Apr 17, 2015
Luchiana1:
u don text join to 141 den check ur mb balance wit *123*133# or d normal *123*10# if u don twy evwytin..no worry dem no no like u
Airtel mama, I hail o
Re: Nysc 2015 Batch A by joyjoomla(m): 9:02pm On Apr 17, 2015
kingphilip:
wetin b d interpretation of the things wey u write
Consult Erisegun
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:02pm On Apr 17, 2015
Emiratespecial:
Pls who has linked to Abuja to help me out. Have been waiting for this Batch A for long time i cant afford to miss this batch again. now i have two different call up number waiting for solution pls!
I'm not sure that'll b a problem

Just print ur call up letter when it's out n head to camp

As long as you have ur call up letter there's no stopping u from heading to camp with other necessary documents too
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:02pm On Apr 17, 2015
joyjoomla:
He was shocked. Like a pesin wey hug transformer
when b dat I miss b dat o
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:03pm On Apr 17, 2015
Ahmed4002:
If she accept me to post.
I will even give you a Skype vidoe angry

Won't you get tired with my matter and leemah4u.
man up n post it jor nothing go happen
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:04pm On Apr 17, 2015
joyjoomla:
As u can see..........
na so
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:05pm On Apr 17, 2015
sabiguy:
Lol... I greet all prospective otondos! May5 is just around the corner!
2 weeks 4 days no b around d corner o
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:06pm On Apr 17, 2015
sabiguy:
Moniker is sabiguy
Serving state Lagos
PPA is MTN falomo, VI

Ask about me in C14... Holla!!!
were u a mover n shaker then too
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:08pm On Apr 17, 2015
joyjoomla:
Consult Erisegun
him don go sleep till tomorrow
Re: Nysc 2015 Batch A by Kingemmy01(m): 9:08pm On Apr 17, 2015
sabiguy:
Everything going on a regular bro. Been a while tho
Good to hear that, bro.

The Lord is good!
Re: Nysc 2015 Batch A by babs01(m): 9:08pm On Apr 17, 2015
If i say one thing now my oga @ d top fit say anoda tin. datzol
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 9:09pm On Apr 17, 2015
joyjoomla:
Consult Erisegun
*smhundecided

Re: Nysc 2015 Batch A by Kingemmy01(m): 9:10pm On Apr 17, 2015
kingphilip:
were u a mover n shaker then too
Kingphilip, wetin u dey shake and move?
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 9:12pm On Apr 17, 2015
kingphilip:
him don go sleep till tomorrow
who tell u*
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:12pm On Apr 17, 2015
babs01:
If i say one thing now my oga @ d top fit say anoda tin. datzol
gudpm oga mi

Hw ur day de go
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:13pm On Apr 17, 2015
erisegun:
*smhundecided
no Mind am jare him think say u b ifa??
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:14pm On Apr 17, 2015
Kingemmy01:
King Philip, wetin u dey shake and move?
na u I de shake n move
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 9:14pm On Apr 17, 2015
kingphilip:
u scarce today o wetin happen nw
i wan de observe, if i talk now.....

una go begin protest on top d talk for one week.
Re: Nysc 2015 Batch A by Kingemmy01(m): 9:14pm On Apr 17, 2015
babs01:
If i say one thing now my oga @ d top fit say anoda tin. datzol
To avoid that, it will do u better if u locked ur mouth with padlock then throw d key inside lagoon. Lol!
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:14pm On Apr 17, 2015
erisegun:
who tell u*
I think say as smilingjimmy don retire for d night u self go join ha
Re: Nysc 2015 Batch A by joyjoomla(m): 9:15pm On Apr 17, 2015
kingphilip:
when b dat I miss b dat o
honesty
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 9:15pm On Apr 17, 2015
kingphilip:
as if na only dem go school o

Na people lik dem babs01 de call half baked graduate
lolzzzzzz grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Kingemmy01(m): 9:16pm On Apr 17, 2015
kingphilip:
na u I de shake n move
I resemble water inside bottle ni?
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 9:18pm On Apr 17, 2015
kingphilip:
I think say as smilingjimmy don retire for d night u self go join ha
no! I dey sitting room dey watch GEJ and obanikoro4 NTA*
Re: Nysc 2015 Batch A by mickey45: 9:23pm On Apr 17, 2015
leemah4u:
sowie o agent of iya eleko
I. Was only pulling your legs. Hope your day was thrilling!
Re: Nysc 2015 Batch A by babs01(m): 9:24pm On Apr 17, 2015
Kingemmy01:
To avoid that, it will do u better if u locked ur mouth with padlock then throw d key inside lagoon. Lol!
I neva say anytin my oga don dey talk, wat if i say somtin.
1 2 3 ... 1467 1468 1469 1470 1471 1472 1473 ... 2429 Reply

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment LibraryJust Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms234

NYSC 2015 Batch B House