Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (11) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 (32605 Views)
1 2 3 ... 8 9 10 11 12 13 Reply (Go Down)
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by chimerase2: 10:40pm On Apr 21, 2015 |
stephenqueen:ua mama mate na him u dey date kingtom dn deceive u finish ![]() |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by KingTom(m): 10:41pm On Apr 21, 2015 |
stephenqueen:Just leave amu ![]() |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by chimerase2: 10:43pm On Apr 21, 2015 |
KingTom:u re corruptioning dat mumu boi ![]() |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by chic2pimp(m): 10:43pm On Apr 21, 2015 |
Nah amadioha go strike all of una tonight ![]() Yes Proudly Milan through thick and thin |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by KingTom(m): 10:43pm On Apr 21, 2015 |
chimerase2:Why e no go pain me? Mumu cow! You dey dia with that squirrel fredoooooo dey abuse me, I no fit talk, na pls try again in a few hours wey I dey see, e pain me ehn!! . Stephenqueen dey run sugar mummy packages now na ![]() Barca 4 life!!! ![]() |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by KingTom(m): 10:44pm On Apr 21, 2015 |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by Nobody: 10:45pm On Apr 21, 2015 |
KingTom:lol....monkey like u |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by chimerase2: 10:46pm On Apr 21, 2015 |
KingTom:so dey put u for cell again ![]() |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by KingTom(m): 10:46pm On Apr 21, 2015 |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by pamcode(m): 10:47pm On Apr 21, 2015 |
fredoooooo:Na im o, the doc needs to control his big mouth |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by KingTom(m): 10:47pm On Apr 21, 2015 |
jimmy4x:Guy how far? When be una Champions league match na? ![]() |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by KingTom(m): 10:48pm On Apr 21, 2015 |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by chimerase2: 10:48pm On Apr 21, 2015 |
KingTom:u wicked how u go give or allow dat small boi date him mama mate eh kai ![]() |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by stephenqueen: 10:49pm On Apr 21, 2015 |
chimerase2:Ode ![]() ![]() |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by obiisaboy: 10:49pm On Apr 21, 2015 |
I love my boy...... kisssssssssssssssssssssssssssssssss
|
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by chimerase2: 10:50pm On Apr 21, 2015 |
KingTom:dat mumu boi sugar mummy scarce dis days oh ![]() |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by KingTom(m): 10:50pm On Apr 21, 2015 |
chimerase2:Him say he no like needle eye na, say na Okene OIL WELL wey e dey find! ![]() |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by pamcode(m): 10:50pm On Apr 21, 2015 |
KingTom:Lord na me u dey call mumu thunder fire that ur mouth there, sey u no get patients to attend to? Which field in medicine are you |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by stephenqueen: 10:51pm On Apr 21, 2015 |
chimerase2:Who be small boi . E be like say u chop craze ba .Ogun lakaye and sango olukoso dey for studio dey remix the thunder wey go fire you ![]() |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by chimerase2: 10:52pm On Apr 21, 2015 |
stephenqueen:upon all d wholle young fin fin SECONDINARIANS way fool nairaland na ua aunty infact ua mama mate u see like ![]() U see why I said u should stop following kingtom ![]() |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by KingTom(m): 10:52pm On Apr 21, 2015 |
pamcode:You get mind call me grey nose? You get mind!!! No worry na me and you for this sports section! Gynaecology ![]() |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by chimerase2: 10:53pm On Apr 21, 2015 |
stephenqueen:if dem remix amu finish u tell me ![]() |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by stephenqueen: 10:54pm On Apr 21, 2015 |
KingTom:E be like say u self chop craze ba ![]() |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by chimerase2: 10:55pm On Apr 21, 2015 |
KingTom:kai dis one go swallow AMU nah ![]() |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by KingTom(m): 10:56pm On Apr 21, 2015 |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by KingTom(m): 10:56pm On Apr 21, 2015 |
chimerase2:Ewu Togo! Na you be bad influence on the boy, see as e dey type AMU anyhow ![]() |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by KingTom(m): 10:57pm On Apr 21, 2015 |
chimerase2:Na that one go fit AMU ![]() |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by stephenqueen: 10:57pm On Apr 21, 2015 |
chimerase2:E be like say craze dey for your head ba Who u dey call small boi ![]() |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by chimerase2: 11:00pm On Apr 21, 2015 |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by pamcode(m): 11:00pm On Apr 21, 2015 |
KingTom:common i lie ni, Gynaecology phew so na woman booties u dey examine Diaris God o, As from today i no wan see u near Mukina2, because u fit go rape am lie that na joke o. |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by chimerase2: 11:02pm On Apr 21, 2015 |
KingTom:stephenqueen kingtom dey call u boy oh *gives him dagger* ![]() |
| Re: Barcelona Vs PSG : UCL (2 - 0) On 21st April 2015 by KingTom(m): 11:04pm On Apr 21, 2015 |
pamcode:Oga na life ban you dey price abi? ![]() |
Barcelona Vs PSG UCL (6 - 1) On 8th March 2017 • Chelsea Vs PSG: UCL (1 - 2) On 9th March 2016 • Chelsea Vs PSG UCL (2 - 2) On 11th March 2015 • 2 • 3 • 4
Liverpool Vs Tottenham Hotspur (2 - 1) On 16th December 2020 • Was Nani's Red Card Justified? • Manchester United Vs Liverpool: FA Cup (4 - 3) On 17th March, 2024


.Ogun lakaye and sango olukoso dey for studio dey remix the thunder wey go fire you