₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,590 members, 8,446,198 topics. Date: Thursday, 16 July 2026 at 08:46 AM

Toggle theme

Dirty Enjoyment: Why Our Leaders Go Dirty Like Dis? - Politics - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsDirty Enjoyment: Why Our Leaders Go Dirty Like Dis? (735 Views)

1 Reply

Dirty Enjoyment: Why Our Leaders Go Dirty Like Dis? by AKPOSbaba(op): 11:43am On Apr 22, 2015
Two PDP big names wey APC dey tire for dia mata,Govnor Ayodele Fayose and Senator Buruji Kashamu,hang out for iya basira buka and dem dey blast beta amala come use moet topam.
Di tin wey surprise me pass na how di table take dey dirty bicos e be like wia pigs for chop.
Dem say cleanliness naim next to Godliness but why di table come dey nyama nyama like dis?
is it dat we no get Govnors and Senators wey neat for naija again?
Dem be leaders?
If yes,were di examples wey pipo go follow?

SOURCE....http://ogakpatakpata..com/2015/04/dirty-enjoyment-governor-fayose-and.html

Re: Dirty Enjoyment: Why Our Leaders Go Dirty Like Dis? by temitemi1(m): 11:46am On Apr 22, 2015
TraSh!
AKPOSbaba:
Two PDP big names wey APC dey tire for dia mata,Govnor Ayodele Fayose and Senator Buruji Kashamu,hang out for iya basira buka and dem dey blast beta amala come use moet topam.
Di tin wey surprise me pass na how di table take dey dirty bicos e be like wia pigs for chop.
Dem say cleanliness naim next to Godliness but why di table come dey nyama nyama like dis?
is it dat we no get Govnors and Senators wey neat for naija again?
Dem be leaders?
If yes,were di examples wey pipo go follow?

SOURCE....http://ogakpatakpata..com/2015/04/dirty-enjoyment-governor-fayose-and.html
Re: Dirty Enjoyment: Why Our Leaders Go Dirty Like Dis? by temitemi1(m): 11:47am On Apr 22, 2015
GEJ my HERO! FAYOSE my ROLE MODEL!!
1 Reply

Nnamdi KANU Is With More Than Ten People Afonja We Not Like Dis (video)Lagos APC Members Fight Dirty Over Attempt To Impose Candidates For LG PollsStrike: Ekiti Labour Leaders Go Spiritual, Declare 3-day Fasting234

Imo Election: Senator Hope Uzodinma Of PDP, Relatives Arrested For FraudAso Rock Exit: Jonathan To Live In Luxury Island VillaHegemony Of Nigeria Political Bourgeoisie