Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,324 members, 7,850,159 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 03:26 PM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (1638) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3573773 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1635) (1636) (1637) (1638) (1639) (1640) (1641) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:35pm On Apr 22, 2015
Jonzingmaster:
*yawns*

Abeg o

I'm e-single here..wetin happen?I be Judas?
u just de know ni
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:35pm On Apr 22, 2015
alex81:
i bn dey watch 1 film ni
I talk am... Blue film wink grin
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:36pm On Apr 22, 2015
Ahmed4002:



Oya nah. will keep you informed.

me self fit enter Navy sha -
na so u like them too
Re: Nysc 2015 Batch A by chibuzineo(m): 4:36pm On Apr 22, 2015
erisegun:
na dia b headquarters of bend down select tins. Yunnoh. Buh bros, na money go judge whether i buy on tuesday.

Bros have faith the money go cum. GOD go do am
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:36pm On Apr 22, 2015
Walexsammy:
u need to appease the God father's in this zanga 1st grin
give am d list first
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:38pm On Apr 22, 2015
Walexsammy:
Lols
Cc
King philip
Erisegun
Owliver
Electronzeez
Doublezero7
Tolustx
Ahmed4002
Etc
committee ahmed4002 name
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:38pm On Apr 22, 2015
smilingjimmy:

My boo knws wat am capable of doing. (Trust)
because he doesn't know u as I do
Re: Nysc 2015 Batch A by alex81(m): 4:39pm On Apr 22, 2015
xray2:

He dey use am watch porn grin
ah!!!! Jor oo!
Re: Nysc 2015 Batch A by Gracyel(f): 4:41pm On Apr 22, 2015
chibuzineo:


My Gracyel u called me a funny dude cuz am madly inluv wit u. At least I have the courage 2 xpress aw I feel thus, am not a coward. Is it a crime 2 luv sum1
Not at all. Love is a beautiful thing grin
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 4:41pm On Apr 22, 2015
kingphilip:
because he doesn't know u as I do
wee u keep kwayet

1 Like

Re: Nysc 2015 Batch A by alex81(m): 4:41pm On Apr 22, 2015
xray2:

I talk am... Blue film wink grin
xray leav me oo.... Am a virgin grin
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:42pm On Apr 22, 2015
smilingjimmy:


Eyah smh
support the head so that it won't fall
Re: Nysc 2015 Batch A by chibuzineo(m): 4:42pm On Apr 22, 2015
@ All. Imagine say NYSC board just agree 4 dre meeting say dis year no corper should wear kaki and also no wearing of white and white. Say make all corpers dey NAKED 4 camp. Menh aw e 4 b. I bet u it will b the sweetest ever. At least we no go waste money buy clothes
Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 4:42pm On Apr 22, 2015
rubber ahoes #1500 cry
3 shorts #2100 cry

chai!!! chai!!! I spend money oo

I feel like crying cry
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:43pm On Apr 22, 2015
chibuzineo:


Yea dats what am saying nah that they are verry beautiful,xcept that they have yam legs, hairy skin and so on. But u Gracyel u are very unique cos my instinct don't lie. I almost got my cloths burnt while reading ur post.
pictures of d burnt clothes or else
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 4:43pm On Apr 22, 2015
kingphilip:
get a boo n get that constantly
Na food?
Ah nur need am constantly. Ko ki n dun, ko po; kiun bayi lo'be oge
U wanna say what's dis abi? I guessed s much. That's why I wrote it in italics. Babatawa can explain it to u.
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:44pm On Apr 22, 2015
alex81:
xray leav me oo.... Am a virgin grin

Na wonder... Na virgins dey watch blue film pass
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:44pm On Apr 22, 2015
luvlycutebay:
E-date, hmmmmmmmmmmmm
When is the e-date
I'll get back to u on that


BTW holla me on whatsapp with d number on my siggy
Re: Nysc 2015 Batch A by chibuzineo(m): 4:45pm On Apr 22, 2015
Gracyel:

Not at all. Love is a beautiful thing grin

Oh my GOD, ur use of word is killing me. I am just trying 2 put my body and soul 2gedar. @Gracyel I 2 luv u die
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:45pm On Apr 22, 2015
spartoo:

rubber ahoes #1500 cry
3 shorts #2100 cry

chai!!! chai!!! I spend money oo

I feel like crying cry

How you go buy rubber 1200?
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:45pm On Apr 22, 2015
luvlycutebay:
Getting for two as hw.




one for u n one for me
Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 4:46pm On Apr 22, 2015
chibuzineo:
@ All. Imagine say NYSC board just agree 4 dre meeting say dis year no corper should wear kaki and also no wearing of white and white. Say make all corpers dey NAKED 4 camp. Menh aw e 4 b. I bet u it will b the sweetest ever. At least we no go waste money buy clothes


wetin wan make dat kind camp sweet ehn
doz gehs go dey watch ur balls swing from side to side as u dey waka ehn

if na so I no go gree go camp oo..
I go jst tell dem say I get belle make dem exempt me
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:46pm On Apr 22, 2015
chibuzineo:



Hey oga recruiter I hope say no b GNLD parole u bring cum oh. Cos wetin una don use my eye see en.
share ur testimony
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 4:46pm On Apr 22, 2015
spartoo:

rubber ahoes #1500 cry
3 shorts #2100 cry

chai!!! chai!!! I spend money oo

I feel like crying cry
Baba, won ti gba e ju.
Dem gbaa u, nur be small. Rubber bata wey be @ most 800 for camp sef. And me wey c beta shorts for Eko for #500 each, I still dey consider say e cost.
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:46pm On Apr 22, 2015
luvlycutebay:
Happy to welcome a fellow to dis great house@ dassypearl

yeah
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:47pm On Apr 22, 2015
Kingemmy01:



grin. grin

No mind me jare. Na that Kingsolomonphilip( no cabinet) coz all this now. See that his head...

because of woman
Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 4:47pm On Apr 22, 2015
kingphilip:
gudpm sparkle koko

hw work de go

Going fyne dear
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:48pm On Apr 22, 2015
Gracyel:

Aawwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwn.... Now u gon make me cry. I'll definitely miss you guys. It's been an honour knowing you.
me nko
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 4:48pm On Apr 22, 2015
spartoo:

rubber ahoes #1500 cry
3 shorts #2100 cry

chai!!! chai!!! I spend money oo

I feel like crying cry
Dah one don happen sha. N anoda one u nur go allow make dem gba u again. So wetin remain wey u wan buy?
Re: Nysc 2015 Batch A by chibuzineo(m): 4:49pm On Apr 22, 2015
kingphilip:
pictures of d burnt clothes or else

Kingphilip u just dey tackle me.wetin I do u nah. Abeg nah I luv d gal oh, I luv her dye.help me follow allign her nah. Can't u do dat 4 an E broder
Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 4:49pm On Apr 22, 2015
xray2:


How you go buy rubber 1200?


na 1500 oo....
but na a very fine one shaa
Re: Nysc 2015 Batch A by alex81(m): 4:50pm On Apr 22, 2015
xray2:


Na wonder... Na virgins dey watch blue film pass
na mount Zion film i dy watch... Dat 1 abt hell fire grin

(1) (2) (3) ... (1635) (1636) (1637) (1638) (1639) (1640) (1641) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.