₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,102 members, 8,424,996 topics. Date: Thursday, 11 June 2026 at 10:52 PM

Toggle theme

Nysc 2015 Batch A - NYSC (1639) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNysc 2015 Batch A (4266630 Views)

1 2 3 ... 1636 1637 1638 1639 1640 1641 1642 ... 2429 Reply (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by Gracyel(f): 4:51pm On Apr 22, 2015
kingphilip:
yea u r ryt

u r a very good example
Naaah! Am not. Am not pretty.

Am beautiful cool
Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 4:51pm On Apr 22, 2015
tolustx:
Dah one don happen sha. N anoda one u nur go allow make dem gba u again. So wetin remain wey u wan buy?
cry white polos white socks and white pants
Re: Nysc 2015 Batch A by smilingjimmy(f): 4:51pm On Apr 22, 2015
kingphilip:
because he doesn't know u as I do
Pls tell mi mre abt mi.
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:51pm On Apr 22, 2015
spartoo:
na 1500 oo....
but na a very fine one shaa
Shut up there! And E dey sweet you for mouth. Well, the money too much grin.. When we get to camp.. No forget me in your mami market Kingdom oh
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:53pm On Apr 22, 2015
alex81:
na mount Zion film i dy watch... Dat 1 abt hell fire grin
You go like visit the place abi grin
Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 4:53pm On Apr 22, 2015
xray2:
Shut up there! And E dey sweet you for mouth. Well, the money too much grin.. When we get to camp.. No forget me in your mami market Kingdom oh
grin make I spend come spend moni for ur big head abi undecided

I de do election campaign huh
Re: Nysc 2015 Batch A by chibuzineo(m): 4:54pm On Apr 22, 2015
spartoo:
wetin wan make dat kind camp sweet ehn huh
doz gehs go dey watch ur balls swing from side to side as u dey waka ehn huh

if na so I no go gree go camp oo..
I go jst tell dem say I get belle make dem exempt me
Bros nah em go sweet pass oh. E go make sense dye. If 2 say mama EvE and papa ADAM no chop d fruit wen dem say make dem no chop. Shey u 4 no dey NAKED
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:55pm On Apr 22, 2015
spartoo:
grin make I spend come spend moni for ur big head abi undecided

I de do election campaign huh
Atleast 2 bottles per day na as your main guy grin
Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 4:56pm On Apr 22, 2015
chibuzineo:
Bros nah em go sweet pass oh. E go make sense dye. If 2 say mama EvE and papa ADAM no chop d fruit wen dem say make dem no chop. Shey u 4 no dey NAKED
but dem chop d fruit naa and our eyes don open..

eve eve eve chaiii!!! eve
y u chop fruit naa cry
ordinary #60 apple u no fit go market buy
Re: Nysc 2015 Batch A by Gracyel(f): 4:57pm On Apr 22, 2015
kingphilip:
can u dash me one too
You don't need it. tongue
Re: Nysc 2015 Batch A by alex81(m): 4:57pm On Apr 22, 2015
xray2:
You go like visit the place abi grin
noo,

i fit escort u sha go take pics den com bak.
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 4:58pm On Apr 22, 2015
chibuzineo:
Bros nah em go sweet pass oh. E go make sense dye. If 2 say mama EvE and papa ADAM no chop d fruit wen dem say make dem no chop. Shey u 4 no dey NAKED
I heard alot of bangerlee happens in camp,,, my guy na true? huh
Re: Nysc 2015 Batch A by Bluedahlia: 4:58pm On Apr 22, 2015
olatunji390:
As I de look watin this NYSC workshop de talk, it's like the posting trap wey people set fi no work o. make I fold my arms de look first.
Oga why u talk so......?
Re: Nysc 2015 Batch A by chibuzineo(m): 4:58pm On Apr 22, 2015
Gracyel:
Naaah! Am not. Am not pretty.

Am beautiful cool
Weder u are pretty, ugly or u are beautiful I don't cre. I just luv u and dat superceds all
Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 5:00pm On Apr 22, 2015
xray2:
Atleast 2 bottles per day na as your main guy grin
my doctor say make I no dey drink beer
my pastor say make I no buy beer for pesin undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 5:00pm On Apr 22, 2015
chibuzineo:
Weder u are pretty, ugly or u are beautiful I don't cre. I just luv u and dat superceds all
If u know say you wan waka go camp with two complete legs... Leave that geh alone undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 5:02pm On Apr 22, 2015
spartoo:
my doctor say make I no dey drink beer
my pastor say make I no buy beer for pesin undecided
You see? Where you see beer for my statement. Shows your as drunkard..... You no fit buy me apple juice?
Re: Nysc 2015 Batch A by chibuzineo(m): 5:04pm On Apr 22, 2015
xray2:
I heard alot of bangerlee happens in camp,,, my guy na true? huh
Yes naah. U wan tell me say u no no. So if u are going 2 camp, go wit lyk 2 packet of ---------------. If nah lie make u ask KING SOLOMON. Emmm sorry KING PHILIP
Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 5:04pm On Apr 22, 2015
xray2:
You see? Where you see beer for my statement. Shows your as drunkard..... You no fit buy me apple juice?
if apple juice be ur favorite u jst cary apple com frm house I go buy water wey u go use soak am

grin
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 5:11pm On Apr 22, 2015
chibuzineo:
Yes naah. U wan tell me say u no no. So if u are going 2 camp, go wit lyk 2 packet of ---------------. If nah lie make u ask KING SOLOMON. Emmm sorry KING PHILIP
I'm a virgin bro smiley
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 5:12pm On Apr 22, 2015
spartoo:
if apple juice be ur favorite u jst cary apple com frm house I go buy water wey u go use soak am

grin
Lool so you stingy like this
Re: Nysc 2015 Batch A by chibuzineo(m): 5:13pm On Apr 22, 2015
xray2:
If u know say you wan waka go camp with two complete legs... Leave that geh alone undecided
Bros u and I know dat u don't have gud plans 4 GRACYEL, u just want 2 ruin her. Bsyds u b hausa and she b igbo. Abeg nah I luv her wit my sincere heart. Plz just leave her 4 me nah. Abeg
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 5:15pm On Apr 22, 2015
spartoo:
cry white polos white socks and white pants

1. White polo ke. Baba , see soldier go pursue u, ur leg nur go touch ground as u go run comot d camp. Nur go buy polo o. U wan show say u get money abi? Contunu. Na round neck u go buy o. U fit buy 'cardinal' or 'Expansion'. Both 3-in-one. Those ones gud well well.
2. White socks. U fit get dah one anywhere. U fit wait reach camp sef and buy am 4 dr.
3. White pant. Abeg, wetin u wan take am do? I don tell u say soldier go finish dah ur yansh wit koboko. Abi I nur sabi wetin pant (for man) mean?
Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 5:15pm On Apr 22, 2015
xray2:
Lool so you stingy like this
u no hear say dollar don rise huh
Re: Nysc 2015 Batch A by chibuzineo(m): 5:16pm On Apr 22, 2015
xray2:
I'm a virgin bro smiley
Yes I understand, u are only use to underage children( witin the range of 4 - cool. U dey do dem xray
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 5:18pm On Apr 22, 2015
xray2:
Ogbeni, farabale jare... Ta lo n ha le mo? undecided
Just in case

I warn you sha. tongue
Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 5:19pm On Apr 22, 2015
chibuzineo:
Yes I understand, u are only use to underage children( witin the range of 4 - cool. U dey do dem xray
grin. Buhahahahahah
Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 5:21pm On Apr 22, 2015
tolustx:

1. White polo ke. Baba , see soldier go pursue u, ur leg nur go touch ground as u go run comot d camp. Nur go buy polo o. U wan show say u get money abi? Contunu. Na round neck u go buy o. U fit buy 'cardinal' or 'Expansion'. Both 3-in-one. Those ones gud well well.
2. White socks. U fit get dah one anywhere. U fit wait reach camp sef and buy am 4 dr.
3. White pant. Abeg, wetin u wan take am do? I don tell u say soldier go finish dah ur yansh wit koboko. Abi I nur sabi wetin pant (for man) mean?
1. wen I say white polo u supoz kno say na round neck abi u don c white longsleeve polo b4 huh

3. white pant make everything rhyme naa grin
na joke oo
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 5:24pm On Apr 22, 2015
chidexSmokey:
Hey watch ur words okay!!!
I don't knw how else to tell you and oda intruders that Electronzeez and I are inseparable.
Just leave us alone oooo.
Lol cheesy cool.

They can only try, they won't succeed.
Re: Nysc 2015 Batch A by clans(f): 5:24pm On Apr 22, 2015
kingphilip:
me now fit wait o please ease me of d tension
Na wah for you ooo..
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 5:25pm On Apr 22, 2015
rmfunky:
yeah am doing great and you?
am gud dearie
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 5:26pm On Apr 22, 2015
spartoo:
1. wen I say white polo u supoz kno say na round neck abi u don c white longsleeve polo b4 huh

3. white pant make everything rhyme naa grin
na joke oo
Buh wait o...That pant wey u talk, na pata u mean abi trousers?
Just curious and confused.
1 2 3 ... 1636 1637 1638 1639 1640 1641 1642 ... 2429 Reply

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment LibraryJust Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms234

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 2 guest(s)