₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,592 members, 8,512,636 topics. Date: Tuesday, 03 November 2026 at 05:40 PM

Toggle theme

World Most Hilarious Names - Nairaland General (4) - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › World Most Hilarious Names (8037 Views)

1 2 3 4 Reply (Go Down)

Re: World Most Hilarious Names by kinglekan: 10:55pm On Apr 22, 2015
KingTom:
Taaaaaar a whole nyash Whisperer like me grin
Oga yansh pass yansh oooo!!

U knw dt kind yansh wey be say after u comot all the clothing, d shape go just stand like say na mannequin.

Na dt kind yanshh ooo!! Idi to baddd
Re: World Most Hilarious Names by Beamborla(f): 11:13pm On Apr 22, 2015
kinglekan:
How I take lie ooo??

Na me u and beamborla dis nyt wink
Do come o!
The pastor don arrive and the watch night is about to start. Even Lala don ready
Re: World Most Hilarious Names by kinglekan: 11:21pm On Apr 22, 2015
Beamborla:
Do come o!
The pastor don arrive and the watch night is about to start. Even Lala don ready
Pastor ke? Na him wan dey fan us ni? undecided
Re: World Most Hilarious Names by Beamborla(f): 11:25pm On Apr 22, 2015
kinglekan:
Pastor ke? Na him wan dey fan us ni? undecided
Fan you for wetin? huh

He's the one to coordinate the night watch programme
Re: World Most Hilarious Names by kinglekan: 11:28pm On Apr 22, 2015
Beamborla:
Fan you for wetin? huh

He's the one to coordinate the night watch programme
Coordinate kini??

Abi e wan enta set niii??
Re: World Most Hilarious Names by Beamborla(f): 11:49pm On Apr 22, 2015
kinglekan:
Coordinate kini??

Abi e wan enta set niii??
Na your deliverance session.
Yeye
Re: World Most Hilarious Names by Nobody: 12:23am On Apr 23, 2015
Mhizizzy:
Yesso....

Only God knows Wu named him like dat

Is it not crazy to u?
Very crazy
Re: World Most Hilarious Names by KingTom(m): 6:40am On Apr 23, 2015
Lala247:
U fit whisper to dis wan oh lol
Hmmmmmmmmm grin
****Strokes beard*****
grin grin grin
Re: World Most Hilarious Names by KingTom(m): 6:44am On Apr 23, 2015
kinglekan:
Oga yansh pass yansh oooo!!

U knw dt kind yansh wey be say after u comot all the clothing, d shape go just stand like say na mannequin.

Na dt kind yanshh ooo!! Idi to baddd
But guy, e get nyash wey you go unveil, you sef go fear to do anything. Kai there was one Uni babe wey say she dey get some irregular discharge, you need to see the nyansh mehn!!!! grin grin grin
Re: World Most Hilarious Names by kinglekan: 7:26am On Apr 23, 2015
Beamborla:
Na your deliverance session.
Yeye
ROTFL.. grin
Re: World Most Hilarious Names by kinglekan: 7:28am On Apr 23, 2015
KingTom:
But guy, e get nyash wey you go unveil, you sef go fear to do anything. Kai there was one Uni babe wey say she dey get some irregular discharge, you need to see the nyansh mehn!!!! grin grin grin
Tufiakwaaaa!!!!

Nor be me go take eye see wetin Oracle nor fit see.

But Doci u dey try ooo!! U dey seee thingssssssss. grin
Re: World Most Hilarious Names by Nobody: 8:56am On Apr 23, 2015
KingTom:
Hmmmmmmmmm grin
****Strokes beard*****
grin grin grin
Lol smiley
Re: World Most Hilarious Names by KingTom(m): 12:34pm On Apr 23, 2015
Lala247:
Lol smiley
grin grin
Re: World Most Hilarious Names by faith551(m): 9:05pm On Apr 23, 2015
kinglekan:
Look down here.. undecided









Swerve to the Lagoon----------------------->
Jeez, he jumped into the lagoon? Are you insane
Re: World Most Hilarious Names by kinglekan: 9:20pm On Apr 23, 2015
faith551:
Jeez, he jumped into the lagoon? Are you insane
undecided
1 2 3 4 Reply

World Most Hilarious Names • Checkout The Most Hilarious Coffins Designed In Ghana (funny Photos) • The Most Hilarious Auto-correct Mistakes Ever • 2 • 3 • 4

Today's Weather Forecast Across Nigeria • Nairalanders You Missed During 'downtime' • Opening Bank Account With Temporary National ID Card Slip