World Most Hilarious Names - Nairaland General (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › World Most Hilarious Names (8037 Views)
| Re: World Most Hilarious Names by kinglekan: 10:55pm On Apr 22, 2015 |
KingTom:Oga yansh pass yansh oooo!! U knw dt kind yansh wey be say after u comot all the clothing, d shape go just stand like say na mannequin. Na dt kind yanshh ooo!! Idi to baddd |
| Re: World Most Hilarious Names by Beamborla(f): 11:13pm On Apr 22, 2015 |
kinglekan:Do come o! The pastor don arrive and the watch night is about to start. Even Lala don ready |
| Re: World Most Hilarious Names by kinglekan: 11:21pm On Apr 22, 2015 |
Beamborla:Pastor ke? Na him wan dey fan us ni? ![]() |
| Re: World Most Hilarious Names by Beamborla(f): 11:25pm On Apr 22, 2015 |
kinglekan:Fan you for wetin? ![]() He's the one to coordinate the night watch programme |
| Re: World Most Hilarious Names by kinglekan: 11:28pm On Apr 22, 2015 |
Beamborla:Coordinate kini?? Abi e wan enta set niii?? |
| Re: World Most Hilarious Names by Beamborla(f): 11:49pm On Apr 22, 2015 |
kinglekan:Na your deliverance session. Yeye |
| Re: World Most Hilarious Names by Nobody: 12:23am On Apr 23, 2015 |
Mhizizzy:Very crazy |
| Re: World Most Hilarious Names by KingTom(m): 6:40am On Apr 23, 2015 |
| Re: World Most Hilarious Names by KingTom(m): 6:44am On Apr 23, 2015 |
kinglekan:But guy, e get nyash wey you go unveil, you sef go fear to do anything. Kai there was one Uni babe wey say she dey get some irregular discharge, you need to see the nyansh mehn!!!! ![]() |
| Re: World Most Hilarious Names by kinglekan: 7:26am On Apr 23, 2015 |
Beamborla:ROTFL.. ![]() |
| Re: World Most Hilarious Names by kinglekan: 7:28am On Apr 23, 2015 |
KingTom:Tufiakwaaaa!!!! Nor be me go take eye see wetin Oracle nor fit see. But Doci u dey try ooo!! U dey seee thingssssssss. ![]() |
| Re: World Most Hilarious Names by Nobody: 8:56am On Apr 23, 2015 |
KingTom:Lol ![]() |
| Re: World Most Hilarious Names by KingTom(m): 12:34pm On Apr 23, 2015 |
| Re: World Most Hilarious Names by faith551(m): 9:05pm On Apr 23, 2015 |
kinglekan:Jeez, he jumped into the lagoon? Are you insane |
| Re: World Most Hilarious Names by kinglekan: 9:20pm On Apr 23, 2015 |
faith551: ![]() |
World Most Hilarious Names • Checkout The Most Hilarious Coffins Designed In Ghana (funny Photos) • The Most Hilarious Auto-correct Mistakes Ever • 2 • 3 • 4
Today's Weather Forecast Across Nigeria • Nairalanders You Missed During 'downtime' • Opening Bank Account With Temporary National ID Card Slip




