Nominee For Nairaland AWARDS - Nairaland General (33) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Nominee For Nairaland AWARDS (73280 Views)
1 2 3 ... 30 31 32 33 34 35 36 ... 38 Reply (Go Down)
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Emodeee: 11:05pm On Apr 23, 2015 |
[quote author=MzNelly post=33040967][/quote]let's talk 2nyt. |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Nobody: 11:06pm On Apr 23, 2015 |
Emodeee: ![]() |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by shumuel(op): 11:06pm On Apr 23, 2015 |
Tie Breakers Seriously Needed * Adventurous: Darkrebel666 (3) & Ireneony (3) * Always Online: Orijin101 (7) & MissClasssy (7) * Hot & Sexy: Lala247 (4) & Rokiatu (4) * Gergeous: Marieolae (3), DrAify (3) & Twaci (3) |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Deejavuu(f): 11:08pm On Apr 23, 2015 |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 11:10pm On Apr 23, 2015 |
AgapeCharis:Talk wetin we go understand, no dey hide under your local lingua to toast woman. Woman wrapper. ![]() |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Nobody: 11:12pm On Apr 23, 2015 |
Deejavuu:Lol. It's eye. Pronounced eyeh ![]() Even if I had the time sef I wouldn't still go. ![]() What are you busy with sef? Buhari don give you appointment? ![]() |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Emodeee: 11:12pm On Apr 23, 2015 |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Nobody: 11:13pm On Apr 23, 2015 |
ronald4lif:You wey don use pm finish MzNelly life naim still come here kon dey talk?? ![]() |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Nobody: 11:14pm On Apr 23, 2015 |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Deejavuu(f): 11:17pm On Apr 23, 2015 |
AgapeCharis:But i tried sha Yels o. As special assistant to firstlady ![]() |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Nobody: 11:18pm On Apr 23, 2015 |
Deejavuu:You go need P.A o. I dey here ![]() |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Nobody: 11:20pm On Apr 23, 2015 |
Adventurous: Darkrebel666 * Always Online: MissClasssy * Hot & Sexy: Rokiatu * Gergeous: Marieolae |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Nobody: 11:23pm On Apr 23, 2015 |
MzNelly:Why mznelly, why ? |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Deejavuu(f): 11:23pm On Apr 23, 2015 |
AgapeCharis:No o i don't want your type as P.A. i will do everything myself. Very good with multitasking. I go help you drop your C.V sha ![]() |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 11:25pm On Apr 23, 2015 |
AgapeCharis:Don't digress. My own be say speak wetin everybody go fit comprehend. Why your native language? Wetin you dey hide? Toast her in that language again make I copy am ask my friend to translate, and expose your nyansh for public. ![]() |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Nobody: 11:26pm On Apr 23, 2015 |
missclasssy:Because, it's the truth. Agapecharis, I see my name can't stay out of your lips. ![]() Kontinu ![]() |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Nobody: 11:26pm On Apr 23, 2015 |
Deejavuu:See them ![]() Stingy people ![]() |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Nobody: 11:27pm On Apr 23, 2015 |
ronald4lif:Why e dey pain you?? You get eye there?? ![]() Ozuoor!! ![]() |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Nobody: 11:29pm On Apr 23, 2015 |
Emodeee:Don't talk to me about love. |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Deejavuu(f): 11:29pm On Apr 23, 2015 |
AgapeCharis:See you black ishan man. E easy to drop C.V for aso rock kitchen dept. ![]() |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 11:29pm On Apr 23, 2015 |
AgapeCharis:I don yarn my own sha. You wan help her ministry okwa ya ![]() |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Nobody: 11:29pm On Apr 23, 2015 |
MzNelly:I see it's making you smile uncontrollably. ![]() I'll be very wicked to let that smile disappear from your face. ![]() |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Nobody: 11:31pm On Apr 23, 2015 |
Deejavuu:Jesu nogie! We gbebhian! ![]() We mhan ze like men hiehie ![]() |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by shumuel(op): 11:32pm On Apr 23, 2015 |
[size=20] First Quarter Awards [/size] [b] [size=20] WINNERS [/size] |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Nobody: 11:33pm On Apr 23, 2015 |
ronald4lif:Like say you no dey speak Igbo for softysparky and the resty ![]() Go chop okpa make you for relax. ![]() |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by shumuel(op): 11:34pm On Apr 23, 2015 |
MzNelly:Thanks But you have already Nominated. Invalid Nominations. Sorry . |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by shumuel(op): 11:35pm On Apr 23, 2015 |
MzNelly: |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Deejavuu(f): 11:35pm On Apr 23, 2015 |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 11:36pm On Apr 23, 2015 |
AgapeCharis:Guy biko modify that comment. Person go just joke small joke you go unleash missile. ![]() |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Deejavuu(f): 11:36pm On Apr 23, 2015 |
AgapeCharis: this your ishan be cracking me up.Me like wè o. Wè lèn wè Akugbeahunivbiesan ![]() |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by ronald4lif(m): 11:37pm On Apr 23, 2015 |
Deejavuu:Don't let that ww champion deceive you jare. I dey protect you for your own interest. |
| Re: Nominee For Nairaland AWARDS by Nobody: 11:38pm On Apr 23, 2015 |
ronald4lif:Sheybi I don warn you yesterday say na me and you?? Come carry my hand modify am ![]() |
2015 NAIRALAND AWARDS DAY: Nomination Begins Now • Predicted List Of Buhari's Ministerial Nominee's • A Thread For Nairaland Teens. • 2 • 3 • 4
Beware Of This Kind Of Scam... • Slay Queen Slaying In Lekki Floods After A Heavy Rainfall In Lagos State • Son Of Abubakar Al-Jumma 'Sadeeq Plaza' Dies In Accident With His Friend






