₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,737 members, 8,423,516 topics. Date: Tuesday, 09 June 2026 at 08:12 PM

Toggle theme

Nysc 2015 Batch A - NYSC (1688) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNysc 2015 Batch A (4257943 Views)

1 2 3 ... 1685 1686 1687 1688 1689 1690 1691 ... 2429 Reply (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by frenzydilz(m): 12:52am On Apr 24, 2015
dassypearl:
gbahun same stream kor abi same river
or lagoon cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:52am On Apr 24, 2015
Emmydny:
lol .. shoo see attack
its actually counter attack. wink
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:52am On Apr 24, 2015
Owliver:
your prayer no go work IJN
Wetin be ur own sef? Na u be her spokesman grin
Re: Nysc 2015 Batch A by dassypearl(f): 12:52am On Apr 24, 2015
Owliver:
babe me2 na from mapoly ooh. Business admin. grin
woow grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Emodeee: 12:53am On Apr 24, 2015
[quote author=dassypearl post=33044182][/quote]kindly check ya mail. Enjoy ya sleep darling, tk kia.
Re: Nysc 2015 Batch A by Kingemmy01(m): 12:53am On Apr 24, 2015
richybanky:
I just do 10 copies each cus am not ready to dey run up and down for camp.. Anyway na CV go chop d remaining copies grin
That one dey sha. No waste
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:53am On Apr 24, 2015
richybanky:
Wetin be ur own sef? Na u be her spokesman grin
she wants ibadan. Not akwa ibom na. Smh
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:54am On Apr 24, 2015
dassypearl:
God forbid akwa ibom bitibawo
So dat we go role together ni nah cheesy u base in South West, schooled in d west still want to serve in d west.. West no taya u ni huh
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:54am On Apr 24, 2015
Owliver:
she wants ibadan. Not akwa ibom na. Smh
Woman wrapper undecided

Re: Nysc 2015 Batch A by dassypearl(f): 12:55am On Apr 24, 2015
richybanky:
So dat we go role together ni nah cheesy u base in South West, schooled in d west still want to serve in d west.. West no taya u ni huh
thanks for d care e no taya me jare
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:55am On Apr 24, 2015
dassypearl:
woow grin
since last year your the first person I don see from my school sad where are you in lagos?
Re: Nysc 2015 Batch A by frenzydilz(m): 12:55am On Apr 24, 2015
Emodeee:
kindly check ya mail. Enjoy ya sleep darling, tk kia.
Like a Boss cool
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:56am On Apr 24, 2015
Kingemmy01:
That one dey sha. No waste
Bt d green card own do waste cus den don update d green card and add call up number to am
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:56am On Apr 24, 2015
richybanky:
Woman wrapper undecided
na only wrapper? I be women jing string sef. Comot for road make I see dassypair jo
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:57am On Apr 24, 2015
Owliver:
since last year your the first person I don see from my school sad where are you in lagos?
Make I guess before she go answer u.. Na mushin, go write am down smiley
Re: Nysc 2015 Batch A by teebee22(f): 12:58am On Apr 24, 2015
i think my bed is calling. gud nyt all.
Re: Nysc 2015 Batch A by dassypearl(f): 12:58am On Apr 24, 2015
richybanky:
Make I guess before she go answer u.. Na mushin, go write am down smiley
mushin ko
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:58am On Apr 24, 2015
Owliver:
na only wrapper? I be women jing string sef. Comot for road make I see dassypair jo
Wait oooo, shey u wan kill ur sef cus of dassypearl ni huh
Pretty3 must hear dis cheesy grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Kingemmy01(m): 12:58am On Apr 24, 2015
Gracyel:
Better........
U know, come to think of it, the ladies here are d only loyal ones. All d guys are leaving. That's something so unique and peculiar about us (women)..... We are forever loyal, always sticking to our loved ones thru thick and thin. cool

#theseboysaintloyal
Pikie nko?
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:58am On Apr 24, 2015
richybanky:
Make I guess before she go answer u.. Na mushin, go write am down smiley
Lmao* how dare you. How dare you insult her. Mushin wey dirty like ajegunle bandary lmaooo. Your wicked
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:59am On Apr 24, 2015
dassypearl:
mushin ko
Hmmm, oya wer u dey stay for lagos
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:00am On Apr 24, 2015
richybanky:
Wait oooo, shey u wan kill ur sef cus of dassy*earl ni huh
Pret*y3 must hear dis cheesy grin
I don't know why you and philip always mention catherine. Its unfair oh. Can't I cheat in peace ni sad
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:00am On Apr 24, 2015
Owliver:
Lmao* how dare you. How dare you insult her. Mushin wey dirty like ajegunle bandary lmaooo. Your wicked
Lols.. Who tell u say mushin dirty, maybe na idi oro, olosha, akala side u dey go, come palm Avenue, papa ajao etc and see how lovely mushin is grin
Re: Nysc 2015 Batch A by dassypearl(f): 1:00am On Apr 24, 2015
richybanky:
Hmmm, oya wer u dey stay for lagos
I dey stay for my papa house grin
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:01am On Apr 24, 2015
Owliver:
I don't know why you and philip always mention catherine. Its unfair oh. Can't I cheat in peace ni sad
U can't cheat on her ooo cus she be my pesin, na so kingphilip dey mention dexcy whenever I see any fine babe for thread
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:02am On Apr 24, 2015
dassypearl:
I dey stay for my papa house grin
Hehehehe, ur papa house na d whole lagos state cool
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:02am On Apr 24, 2015
richybanky:
Lols.. Who tell u say mushin dirty, maybe na idi oro, olosha, akala side u dey go, come palm Avenue, papa ajao etc and see how lovely mushin is grin
oboy mushin dirty jare. The last time I go there rain fall. Hmmm come see yama yama evrywhere, gutter full, everywhere skatter. Buy bandary ajegule na oga pata pata for dirty oh. Don't even near there when rain fall sad
Re: Nysc 2015 Batch A by Kingemmy01(m): 1:02am On Apr 24, 2015
Owliver:
lol funny you too. Can we mate? I would like you to have a baby girl for me. what you say? wink
Gbam! The boss has said it all.
Re: Nysc 2015 Batch A by dassypearl(f): 1:03am On Apr 24, 2015
grin
richybanky:
Hehehehe, ur papa house na d whole lagos state cool
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:03am On Apr 24, 2015
Owliver:
oboy mushin dirty jare. The last time I go there rain fall. Hmmm come see yama yama evrywhere, gutter full, everywhere skatter. Buy bandary ajegule na oga pata pata for dirty oh. Don't even near there when rain fall sad
Na mushin I dey stay and my area neat and fine well well grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:04am On Apr 24, 2015
richybanky:
U can't cheat on her ooo cus she be my pesin, na so kingphilip dey mention dexcy whenever I see any fine babe for thread
why let what philip did to you affect me ehn. Smh
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:05am On Apr 24, 2015
dassypearl:
grin
Oya whisper it to me ears, make anybody no hear am grin
1 2 3 ... 1685 1686 1687 1688 1689 1690 1691 ... 2429 Reply

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment LibraryJust Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms234

NYSC 2015 Batch B House