Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,544 members, 7,823,386 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 09:32 AM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (1700) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3545057 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1697) (1698) (1699) (1700) (1701) (1702) (1703) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:00am On Apr 24, 2015
megawax8:
o ge me gi voom n'anya
shoro leleyi
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 8:00am On Apr 24, 2015
richybanky:

Lols.. So far say Sodiqyinka posting no work wit wetin d guy sabi for nysc, na dere I knw say na God sure pass grin
U're now talking grin
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:00am On Apr 24, 2015
sofdoc:
...renewal...

Welcome 2 d meeting mzjaney
u well so
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:00am On Apr 24, 2015
1700 lipsrsealed
Re: Nysc 2015 Batch A by lollytee4lyf(f): 8:01am On Apr 24, 2015
Walexsammy:
thanks for the info....
Dis pple shaa, if dem post doctors to hospitals, why not engineers to industries? grin
I wonder o...
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 8:01am On Apr 24, 2015
abrahamsom:


abi now...me wan go serve for oyel company ooo.
no mind those partial pple
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:01am On Apr 24, 2015
Nigerdeltaboi:

you sabi d first one ,i wan make dassy pearl number too ,never sabi number three yet but esteller go be number four grin grin
Yeah I sabi d first one (rmfunky)
Dassypearl number 2 shocked Owliver shey u dey see wetin I dey observe for here
Tank God say u never sabi number 3, bt I take God beg u make e no be my boo cus I no wan make u carry injury go camp grin cheesy
Estellar go be number 4 grin kingphilip shey u dey hear ba grin
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:02am On Apr 24, 2015
mayorsweet:
U're now talking grin
Lols.. Different kind of testimony on Monday grin
Re: Nysc 2015 Batch A by megawax8: 8:03am On Apr 24, 2015
The only thing i like with all these una mumu copy and paste farewell messages is the fact that i'm not seperated from my boo.....'megawax8 misspetit'..........thanks all grin


boo mi, hope u slept well o jare?
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:03am On Apr 24, 2015
sofdoc:


Abeg yan me the full story!
go sleep it's past ur bed time
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:03am On Apr 24, 2015
Nigerdeltaboi:

@ number 9 .....Bicycle what !


bicycle allowance now. I guess itz either 1k or 1.5k
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:03am On Apr 24, 2015
mayorsweet:
Bro,ur eyes no dey sexy jare....see as e red like hot fire! go and sleep jare grin
na so
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:03am On Apr 24, 2015
richybanky:

Yeah I sabi d first one (rmfunky)
Dassypearl number 2 shocked Owliver shey u dey see wetin I dey observe for here
Tank God say u never sabi number 3, bt I take God beg u make e no be my boo cus I no wan make u carry injury go camp grin cheesy
Estellar go be number 4 grin kingphilip shey u dey hear ba grin
snitching is allowed grin
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:03am On Apr 24, 2015
sofdoc:


Really?!

We shld def c!!
C fire
Re: Nysc 2015 Batch A by megawax8: 8:03am On Apr 24, 2015
Owliver:
shoro leleyi

you go soon know....just dey look
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:04am On Apr 24, 2015
kingphilip:
wen dexcira don hear ur own finish
She trust me wit everything tongue u can't separate us
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 8:04am On Apr 24, 2015
Owliver:
1700 lipsrsealed
morning baba, hw ur nyt?
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:04am On Apr 24, 2015
sofdoc:


I will wen I hit 1690...almost there!

cheesy
r u serious
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:04am On Apr 24, 2015
kingphilip:
the bomb wey I go use for u I just de assemble am
bring it on bro ,my own go bad pass hiroshima and nagasaki grin
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:04am On Apr 24, 2015
mayorsweet:
Otondos in waiting...make una gud morning ooo grin
same here
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 8:05am On Apr 24, 2015
megawax8:
The only thing i like with all these una mumu copy and paste farewell messages is the fact that i'm not seperated from my boo.....'megawax8 misspetit'..........thanks all grin


boo mi, hope u slept well o jare?
funny dude
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 8:05am On Apr 24, 2015
1700 Loading...
Re: Nysc 2015 Batch A by megawax8: 8:05am On Apr 24, 2015
page 1688,page 1699, page.......
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:05am On Apr 24, 2015
Owliver:
snitching is allowed grin
Lols.. Cus na wetin u wan do be dat, Catherine must hear dis grin
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:05am On Apr 24, 2015
Nigerdeltaboi:

bring it on bro ,my own go bad pass hiroshima and nagasaki grin
wen u de 6ft
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 8:05am On Apr 24, 2015
House don dey full small small....@ owliver don call them
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:05am On Apr 24, 2015
Page #1700 in sight. *carry my chequebook, I must get a plot of land here oooo*
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:06am On Apr 24, 2015
richybanky:

Yeah I sabi d first one (rmfunky)
Dassypearl number 2 shocked Owliver shey u dey see wetin I dey observe for here
Tank God say u never sabi number 3, bt I take God beg u make e no be my boo cus I no wan make u carry injury go camp grin cheesy
Estellar go be number 4 grin kingphilip shey u dey hear ba grin
lol grin
Re: Nysc 2015 Batch A by megawax8: 8:06am On Apr 24, 2015
e neva reacch??
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 8:06am On Apr 24, 2015
And there we are
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 8:06am On Apr 24, 2015
E no go pass me by...nah ontop tree I dey, cuz ah no trust dis signal
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:06am On Apr 24, 2015
Plot

(1) (2) (3) ... (1697) (1698) (1699) (1700) (1701) (1702) (1703) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.