Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,043 members, 7,825,312 topics. Date: Sunday, 12 May 2024 at 11:26 AM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (1707) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3547437 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1704) (1705) (1706) (1707) (1708) (1709) (1710) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 9:17am On Apr 24, 2015
lagmostkuit:

Wah are u talking bout? undecided

i dey hail u ni ..most roysl cuttestest
how ur day
Re: Nysc 2015 Batch A by frenzydilz(m): 9:18am On Apr 24, 2015
Beejayx:

hahahaha na wa o...sha use condom o...hiv plenty pas malaria o...wait o...una no bleep for sch abi na all boys uni u go.
Bleep no dey full belle na, na wetin make Solomon go jux dey pack wives n concubines 4 bible. cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 9:19am On Apr 24, 2015
I OWN DS PLOT 1706..U ALL ARE TENANTS..
GOD WIN
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 9:19am On Apr 24, 2015
Beejayx:
omo na hussle win am o....ow e b for dat side . which side u base.
Boss. N for my papa house for Abeokuta ah dey sleep and wake up o.

...But ah dey do one oda tin inside d same house sha. angry
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 9:20am On Apr 24, 2015
Ah don dey brace masef for anoda 24-hour long ban.
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:21am On Apr 24, 2015
Walexsammy:
Here nah for all my goons, home and abroad, active and 'de-active'
Cc
Mzjaney
Mayorsweet
Sleekyonyx
Gracyel
Kingphilip
Owliver
Sheyman4phy
Ahmed4002
Xray2
Pretty3
Babatawa
Leemah4u
SparkleRed
Smilingjimmy
Erisegun
Noordean
ChidexSmokey
Pinkiepetite (non_active)
Richybanky
Megawax8
Tolustx
Dammyllare
Sojiboy
Femolala001
Nigerdeltaboi
Goldpeas
Sugarbabekemi
Electronzeez
Gracyel
Judith
Rmfunky
Dexcira
Doublezero7
Harry
Catherine

Believe me, this list is endlesss.....i appreciate u all for ur e-company

I hail boss
Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 9:21am On Apr 24, 2015
frenzydilz:
Bleep no dey full belle na, na wetin make Solomon go jux dey pack wives n concubines 4 bible. cheesy
how solomon take end na...abi rat chop dat part of ur bible ni .
Re: Nysc 2015 Batch A by frenzydilz(m): 9:21am On Apr 24, 2015
tolustx:
Boss. N for my papa house for Abeokuta ah dey sleep and wake up o.

...But ah dey do one oda tin inside d same house sha. angry
Na una house help or girl next door u dey do ba. Badt ni**a tongue
Re: Nysc 2015 Batch A by Phummiegold(f): 9:21am On Apr 24, 2015
Walexsammy:
no vex bae....u self u suppose to dey dey active here..
dey active baaa?... ok oo, I don hear.
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 9:21am On Apr 24, 2015
Suddenly, ah go jez see "You cannot do that right now. Try again fter some hours" and my monicker go come bold.
#TooMuchBanExperience.
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 9:21am On Apr 24, 2015
Emodeee:


ion kia. Tell him u've found d right guy 4 u.
*in adekunle gold's voice* omoge wa femi.

U understand yoruba so? It means beautiful damsel, marry me.
Go back 2 romance section and dnt come and break my e-marriage here oh! embarassed
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 9:22am On Apr 24, 2015
frenzydilz:
Sperm no dey finish grin
tell am well jare
Re: Nysc 2015 Batch A by frenzydilz(m): 9:23am On Apr 24, 2015
Beejayx:

how solomon take end na...abi rat chop dat part of ur bible ni .
I never get reach d many wey ein get. Plus my name no b Solomon en na 9ja b dis no b Israel grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 9:23am On Apr 24, 2015
This is Engr prof. Pastor Beejayx .
wheb you see him respect him Plot 1706 landlord

Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 9:24am On Apr 24, 2015
vocalprince:


na U talk am O!! enjoy ya loyalty but dont 4get this....
#myloyaltyisunrivaled.
*fact
Really?


Good 4 you!
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 9:24am On Apr 24, 2015
Hehe grin That my Goodbye speech was never real... Na Kingphilip be the mastermind. grin. I get one secret I wan spill oh.... E go shock the whole house. Smh
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 9:24am On Apr 24, 2015
frenzydilz:
Na una house help or girl next door u dey do ba. Badt ni**a tongue
Chei. Must u say everything? Shey because I con tell u, u nur fit keep secret. Nawa 4 u o. U don fall my hand. Anyway...




















Wait for it...
























Keep waiting...















Ok...

















...We don't have a maid.
Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 9:25am On Apr 24, 2015
frenzydilz:
I never get reach d many wey ein get. Plus my name no b Solomon en na 9ja b dis no b Israel grin
oyo lo wa...ko ni pe ko to mo
Re: Nysc 2015 Batch A by teebee22(f): 9:25am On Apr 24, 2015
kingphilip:
Luchiana1
Damiesan
Luvlycutebay
Sleekyonyx
Mzjaney
Dexcira
Pretty3
Dassypearl
Clans
Smilingjimmy
Misspetit
Chidexsmokey
Tunbebes
Lagmostkuit
Sugarbabekemi
Munalight
Leemah4u
Teebee22
Judette
Rmfunky
Rusa
Gangb
Gracyel
Lollytee4lyf


This space is for u ladies n all others too numerous to mention
thanks dearie. how was ur night nd how is ur day going. wish u all the best for the day.
Re: Nysc 2015 Batch A by frenzydilz(m): 9:25am On Apr 24, 2015
Walexsammy:
tell am well jare
Wey some grandpapas wey dey villa still sharp dey dey impregnate village girls anyhow
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 9:25am On Apr 24, 2015
xray2:
Hehe grin That my Goodbye speech was never real... Na Kingphilip be the mastermind. grin. I get one secret I wan spill oh.... E go shock the whole house. Smh
abeg, ma ear dey itch me.


Buh u miss #1700 abi?
Re: Nysc 2015 Batch A by alex81(m): 9:25am On Apr 24, 2015
hi guys, pls wats so special abt page 1600 nd 1700...

I c pipo desperately eager nd rushing to comment in dz pages
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 9:25am On Apr 24, 2015
Beejayx:

i dey hail u ni ..most roysl cuttestest
how ur day

undecided undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:26am On Apr 24, 2015
richybanky:

Y be say u dey always support anywer den wan scatter somebody relationship U be agent of darkness ni grin cheesy
Nah...Hin be Agent of doom grin
Re: Nysc 2015 Batch A by frenzydilz(m): 9:26am On Apr 24, 2015
tolustx:
Chei. Must u say everything? Shey because I con tell u, u nur fit keep secret. Nawa 4 u o. U don fall my hand. Anyway...




















Wait for it...
























Keep waiting...















Ok...

















...We don't have a maid.
Na d oda 1 na grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 9:26am On Apr 24, 2015
xray2:
Hehe grin That my Goodbye speech was never real... Na Kingphilip be the mastermind. grin. I get one secret I wan spill oh.... E go shock the whole house. Smh
spill!
Re: Nysc 2015 Batch A by Emodeee: 9:26am On Apr 24, 2015
lagmostkuit:

Go back 2 romance section and dnt come and break my e-marriage here oh! embarassed

dats y we need to chat in private. Follow me bk and let's chat in private.

I ll nt e-marry u, i ll real life marry u.

Btw, wetin dey mk u bear lagmostkuit? Na abiamostkuit u suppose dey bear lah.
Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 9:27am On Apr 24, 2015
tolustx:
Boss. N for my papa house for Abeokuta ah dey sleep and wake up o.

...But ah dey do one oda tin inside d same house sha. angry
chop knuckle
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 9:27am On Apr 24, 2015
lagmostkuit:

Better remain 4 ya wife make una no go born another thing! cheesy cheesy
anoda tin like watin?
Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 9:28am On Apr 24, 2015
lagmostkuit:


undecided undecided
wetin?
Re: Nysc 2015 Batch A by frenzydilz(m): 9:28am On Apr 24, 2015
Beejayx:
oyo lo wa...ko ni pe ko to mo

(1) (2) (3) ... (1704) (1705) (1706) (1707) (1708) (1709) (1710) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.