₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,586 members, 8,422,674 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 03:55 PM

Toggle theme

Nysc 2015 Batch A - NYSC (1715) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNysc 2015 Batch A (4254490 Views)

1 2 3 ... 1712 1713 1714 1715 1716 1717 1718 ... 2429 Reply (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by Claroo(m): 1:19pm On Apr 24, 2015
vocalprince:
So wat do U advice? cus goons go need watch d match with one shekpe O!
Corner the soldiers and...U knw na.
#HwUseeam?
Na to take Risk oooooo. Just pally wif dos guys at d maami bar
Wear Mufti and not NYSC attire,and u wil enjoy ur Match grin
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:20pm On Apr 24, 2015
leemah4u:
y u come dey amebo
Lols... Abeg talk to d hand grin
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 1:20pm On Apr 24, 2015
tolustx:
I go tell mods make dem move dis post go jokes section nd make topic for am. No worry.
grin
Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 1:21pm On Apr 24, 2015
Claroo:
Na to take Risk oooooo. Just pally wif dos guys at d maami bar
Wear Mufti and not NYSC attire,and u wil enjoy ur Match grin
Lol!! thanks Bro.
#NaUsurepass.
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:22pm On Apr 24, 2015
vocalprince:
Lol! see as U catch am.
but Y em dey peep(observe)na? abi INEC employ am ni.
#OgaSeunmyman! u dey find babe?[b][/b]
If u ask me na who I go ask grin
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:23pm On Apr 24, 2015
vocalprince:
Na to buy things go open Viewing center for camp O!! OR... we speak to dem soldiers!
Soldiers sef must watch dat match oooo
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 1:23pm On Apr 24, 2015
richybanky:
Dis ur counter attack get as e be oooo grin
Bt according to Yoruba scientists, na woman do amebo pass grin cheesy
Oro lo so
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 1:26pm On Apr 24, 2015
vocalprince:
Na to buy things go open Viewing center for camp O!! OR... we speak to dem soldiers!
U no go speak to dem only bro,U go Sa'ye for dem ni
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 1:27pm On Apr 24, 2015
mayorsweet:
Tolu! On top #19,800huh Iya kii shey omi obe now grin
Baba everything no be money. Person no fit get everything. 5yrs of working experience in my field + tasere money pay me pass to dey knot tie , dey knock for different HR offices. O ye e
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 1:29pm On Apr 24, 2015
tolustx:
Baba everything no be money. Person no fit get everything. 5yrs of working experience in my field + tasere money pay me pass to dey knot tie , dey knock for different HR offices. O ye e
Bro,no let pant wear u ooo...Truth be told,dat money too small for a graduate jare
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 1:29pm On Apr 24, 2015
vocalprince:
Naa!! Seun na my real Niqqur actually...
#datshowweroll.
huh huh
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 1:30pm On Apr 24, 2015
vocalprince:
Naa!! Seun na my real Niqqur actually...
#datshowweroll.
Na Super Mod go ban dis guy
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 1:31pm On Apr 24, 2015
vocalprince:
No be Richbanky, walexsammy, Erisegun and kingphilip plus etc be ur members??
#theyafseeitalready.
lipsrsealed
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 1:34pm On Apr 24, 2015
mayorsweet:
Bro,no let pant wear u ooo...Truth be told,dat money too small for a graduate jare
grin
U dey mind me? I wan even marry sef. Shey na 19800 I go dey save till e reach to buy suit, etc and prepare for wedding?
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 1:38pm On Apr 24, 2015
tolustx:
grin
U dey mind me? I wan even marry sef. Shey na 19800 I go dey save till e reach to buy suit, etc and prepare for wedding?
Now u're talking grin
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 1:42pm On Apr 24, 2015
mayorsweet:
Na Super Mod go ban dis guy
The guy ban go long pass 2nd Niger bridge.
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 1:45pm On Apr 24, 2015
tolustx:
The guy ban go long pass 2nd Niger bridge.
Lmao! grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Gracyel(f): 1:52pm On Apr 24, 2015
Phummiegold:
pls dnt cry ooo... I hate seeing pple crying ooo... Thank God u av ur e-friends as real friends, u guys can communicate well naw.
cool
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 1:53pm On Apr 24, 2015
mayorsweet:
Oro lo so
isokuso ni o so
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 1:54pm On Apr 24, 2015
richybanky:
Lols... Abeg talk to d hand grin
d hand no get ear nah tongue
Re: Nysc 2015 Batch A by shollex52(m): 1:55pm On Apr 24, 2015
femolala001:
information just reaching me from a reliable source in nysc says callup numbers starting from 00001-000900 will be in stream 1
so just 900 graduates in the whole of Nigeria will make stream 1..... #Justcurious
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 1:59pm On Apr 24, 2015
leemah4u:
isokuso ni o so
It's a normal thing now...Girls like gisting and poke nosing than guys now...No be abuse but fact! The earlier u embrace dat,d better my dear
Re: Nysc 2015 Batch A by Gracyel(f): 1:59pm On Apr 24, 2015
georjay:
. Yeah...how z work...and sup wit the email ish?
Still d same thing o. I'll try again in d evening. Thanks dear.
Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 2:00pm On Apr 24, 2015
mayorsweet:
Na Super Mod go ban dis guy
If dem Ban me ehh....
#IyafmarkUrhead.
Re: Nysc 2015 Batch A by cooljude(m): 2:00pm On Apr 24, 2015
Claroo:
All dos Bars for maami dey show matches,d only issue is dat there might be a Social programme durin dat period (7.45-9.30) and all dis Soldiers go con pursue una comot for maami to attend such programme.
make dem relax o. Which social work pass dat semi-final fixture. Person gat watch those match o.
Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 2:00pm On Apr 24, 2015
mayorsweet:
Na Super Mod go ban dis guy
If dem Ban me ehh....
#IyafmarkUrroundhead.
Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 2:01pm On Apr 24, 2015
Claroo:
All dos Bars for maami dey show matches,d only issue is dat there might be a Social programme durin dat period (7.45-9.30) and all dis Soldiers go con pursue una comot for maami to attend such programme.
true talk!
Re: Nysc 2015 Batch A by Gracyel(f): 2:03pm On Apr 24, 2015
shollex52:
so just 900 graduates in the whole of Nigeria will make stream 1..... #Justcurious
Don't mind that young man jare. He just wants people to start developing high blood pressure unnecessarily sad
Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 2:03pm On Apr 24, 2015
mayorsweet:
U no go speak to dem only bro,U go Sa'ye for dem ni
Guy I must watch my madrid play O!!
am sure we can reach a compromise.
#ThankU!
Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 2:05pm On Apr 24, 2015
cooljude:
make dem relax o. Which social work pass dat semi-final fixture. Person gat watch those match o.
Yu wan tell solider DAT 1... my guy na jump up go get Yu ooo
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 2:05pm On Apr 24, 2015
vocalprince:
If dem Ban me ehh....
#IyafmarkUrroundhead.
Mark whose headhuh Dis ur empty threat ehnnn undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 2:05pm On Apr 24, 2015
richybanky:
Soldiers sef must watch dat match oooo
My guy I tell U O!!! dem go join shout GOAL!!!! sef.
1 2 3 ... 1712 1713 1714 1715 1716 1717 1718 ... 2429 Reply

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment LibraryJust Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms234

NYSC 2015 Batch B House